Koolet's Posts
Nairaland Forum › Koolet's Profile › Koolet's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 35 pages)
No be PDP?? they wuld soon regret wasting their money joining the soluble party |
Death na first class for naija if boko haram refuse to take lives sumtin worst go subtitute am... In one sentence, GOD please save all Nairalanders nd spare their SOuL |
[quote author=ct)(]First tooooooooooooooooooooo commmmmmmmmmmeeeennnnttttt[/quote]thunder fire MuMuNess ma guy like peak itz in You ![]() |
Tell them ma mahn, tell dem mak them hear |
wokess: The LASTMA officials pic is 2 large to upload.wetin u mean,no graphical proof U tink say na beans to make front page?? C'mon wuld u find sumtin 2 do about dat now Chlowpoke |
wokess: The LASTMA officials pic is 2 large to upload.wetin u mean, no graphical proof U tink say na beans to make front page?? C'mon u find sumtin 2 do about dat now![]() |
Using our fustrated Naira makes it looks lyk money dnt have value generally, whereas it nt true... btw its an advantage to Nigerians abroad ![]() |
The bad Road her inlaw failed to look into led 2 her Demise:......:.......: no be ordinary eye ![]() |
Stole pot.meat lyk craze, stole money 2 own a phone, Once made a hole on bathroom building to view punny but was latter caught all kids were bad kidzz then ..but Mehn nawa ooh i don laff tire 2day... |
Skymatt: Plz,who cn tel m d tuition fee includin acceptance fee 4 medicine student...tution fee is 120k aceptance fee is 32k all 2geda is 153k welcome 2 eksu D sch for the rich,,,,, |
The form wuld be in form of dis
|
They.ve embezzled their whole income(our money) on clebrities mtcheew suits them... |
Sum christains dont even have bible |
Anytym i see muk*na in my dream... Or wen i see ma*latunji dat na baad omen so i quickly rush 2 my bible |
Anytime i need my passport |
IamAthens: 1st 2 comment sha. #nowletmereadtopicfor your yeye mind ![]() |
Farting in the church.... esp the men, dem sabi dis tin ehhn?? If dem raise one of dia ass lyk dis kasala don burst be dat ![]() |
Me its only on sundays oo i only read constantly only when i have a quiz event 2 attend ...... ![]() |
Ignoring Da sermon,, Nairalanding in da church..... |
I won abi?? ?? Wait oo where una see dys kind crowd nau?btw Seun don hama tonyt oo |
Shld we call it ugbemo rice or gwari rice?? |
Rip........ But Dazzz nt a three storey building |
My e73 on point joor Nokia iz forever da besttt |
but nawa oooo we no see anoda tin do ![]() ?? |
oluswaggz: Can any1 tell me pls, if I still av hope in fuoye cos I scored 174 in jamb nd I chosed dem as second choice. Pls some1 dat knows mch abt d skul.guy ur hope is as big as needle hole |
He now hav both earz blocked wit bandages ehyah..i think He must be listenin to Tonto`Dikes Track (humane.hazard) |
torres2: Form is #3,000 onlyNo2 well said jare i knw u cnt put ur uzaname onlyn bt pllz add me wv hardeikunle @ 2go |
This post is needed on the front`page, dear Mod please culd u do us a favour??.. |
Hi peepz am in want of candid advice from u guyz on wat kind of job or handwork i could go for pending my admission progress as being persuaded by my dad 2 be self dependent 2 corteil sitting at home during strike or searching 4 job after graduating ,should it be Tailoring,phone`Repair,barbing or wat? i knw many oda students unlyk myself are going tru thesame worry, all we need is ur advice. 2 build for all of us a better future... Ur say wuld be hihgly vital. |
If not the congregation wuld nt dance nd dat wuld bring about bored service |
Waheva jor i even pray dy dont reduce the cutoff`mark coz competition wul b there 4 dos dah scored above #noHarm |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 35 pages)

U tink say na beans to make front page?? C'mon wuld u find sumtin 2 do about dat now

