Celebrities › Re: Femi Falana Backs Son, Falz Over Controversial Video by Krizbaby: 6:41am On Jun 09, 2018 |
Lol...level pass level oo...  |
Celebrities › Re: 'Tiwa Vibes' Banned! Tiwa Savage Reacts To Ban On Her Song Over 'Shayo' by Krizbaby: 6:35am On Jun 09, 2018 |
Op...u create topic..u Run become FTC...God dey watch u sha...  |
Celebrities › Re: Churchill Celebrates White Girl's Birthday: "Your Love Is Sweeter Than Wine" by Krizbaby: 6:34am On Jun 09, 2018 |
Abeg make una leave the niqqa..he wan sample white babes...!!  |
Celebrities › Re: Phyno Plans To Sign This Soldier Rapper Who Murdered His Beat by Krizbaby: 6:33am On Jun 09, 2018 |
Ok |
Celebrities › Re: Meghan Markle May Soon Divorce Prince Harry – U.S. Blog by Krizbaby: 6:49am On Jun 08, 2018 |
Hmmmm Maybe she dey miss one MANDIGO for Los angeles ...  |
Celebrities › Re: John Boyega Wears Nigerian Jersey: When I Wear This Top I Become An Amala Eater by Krizbaby: 6:46am On Jun 08, 2018 |
Ok |
Celebrities › Re: Dbanj Plan To Shut Down Tubaba Business This Weekend by Krizbaby: 6:44am On Jun 08, 2018 |
Ok |
Sports › Re: Nigeria Vs Croatia: FIFA 2018 World Cup - Saturday 16 June by Krizbaby: 10:03am On Jun 07, 2018 |
Ok |
Crime › Re: Nigerian Lady Bathed With Acid In Italy By Another Nigerian Woman (Graphic Pic) by Krizbaby: 4:27pm On Jun 06, 2018 |
lenny12: sadddddiiiiiissssssssttv Sadddiiisssssttttt akpa amu nnagi |
Crime › Re: Nigerian Lady Bathed With Acid In Italy By Another Nigerian Woman (Graphic Pic) by Krizbaby: 4:27pm On Jun 06, 2018 |
lenny12: sadddddiiiiiissssssssttv sadisssstttssssdsss...akpa amu nnagi |
Crime › Re: Nigerian Lady Bathed With Acid In Italy By Another Nigerian Woman (Graphic Pic) by Krizbaby: 1:34pm On Jun 06, 2018 |
lenny12: i Swear Ehn....You Lack Mature Sense.Smd For You Ikpu nnegi lack mature sense...ezi ofia |
Crime › Re: Nigerian Lady Bathed With Acid In Italy By Another Nigerian Woman (Graphic Pic) by Krizbaby: 1:25pm On Jun 06, 2018 |
E no go pass man matter..!!!  Sister...quick recovery |
Celebrities › Re: Yvonne Nelson And Jamie Roberts Delete All Memories, Unfollow Each Other by Krizbaby: 10:43am On Jun 06, 2018 |
Make she take heart... |
Sports › Re: World Cup: Super Eagles Players Get Jersey Numbers by Krizbaby: 9:52pm On Jun 04, 2018 |
 dabossman: So it is the national team that is causing unrest in your life ba? You better tell us the truth so we can know what prayer point to raise for you.  |
Sports › Re: World Cup: Super Eagles Players Get Jersey Numbers by Krizbaby: 9:51pm On Jun 04, 2018 |
;Dbad guy ekenzify: No lie... Deep down, you know say if Nigeria no reach round of 16, e go pain you.... |
Sports › Re: World Cup: Super Eagles Players Get Jersey Numbers by Krizbaby: 6:27pm On Jun 04, 2018 |
Am jus tired of dis ...super eagles jersey dis...jersey dat...Abeg make d world cup start...make dey lose come back home...at least I go rest..!!  |
Sports › Re: Super Eagles: Onazi Under Fire Over Performance During England Friendly by Krizbaby: 12:56pm On Jun 03, 2018 |
Lol Make una pity d married man  |