Kukushim's Posts
Nairaland Forum › Kukushim's Profile › Kukushim's Posts
1 (of 1 pages)
There is something wrong with you forreelinc: |
So there is a story on BBC on why young people are taking codeine. Take a look and see whether the government move was justified. https://www.bbc.com/pidgin/tori-43952547 https://www.bbc.com/pidgin/tori-44051000 cosmatika: |
The answer you seek is in here: https://www.bbc.com/pidgin/tori-43783141 |
Why Brymo wear 'G-string' for im new video So, na creativity or craze? Brymo imsef follow BBC Pidgin talk. Im say di message for di song na to show say "my people still be bush people for inside dia mind. "Because civilisation surround us, we think say we dey inside di civilisation but no be so." Di singer also talk say e try to imagine how e go be if bush man from olden days enta big town, dat na why e wear wetin e wear. Brymo chook mouth for wetin pipo dey yan for social media say "people no know wetin dem want, until dem see am." And e say e no go hard am to wear di 'G-string' wey im wear for di video perform for live stage. https://www.bbc.com/pidgin/tori-43566917
|
1 (of 1 pages)