NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 4:36pm On Aug 30, 2015 |
bharkarh: lol....E no reach na . You na my mentor na...if you dey take am, who I be not to dey take? i neva take am but i sure say u don dey taste am to feel how it is... bharkarh: I dey sure say my own Dan ready. But since na in 2wks time you dey go, na den me sef dey go.  hmmm, u won make i go first abi, to avoid story that touch,lol... But na u suppose first go oo, as u first me finish ur clearance and u go fi update me as e go. Cos me self dey doubt that their 2weeks |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:21pm On Aug 30, 2015 |
bharkarh: [color=#770077][/color]iyen gidigan o. Who be the person? Hope no be Kunle106? hahahaha, guy u don fall my hand oo, why e be say na me u first think of? Abi d guy don supply u self |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:19pm On Aug 30, 2015 |
prettybabyfaz: Lolz...Seriously? choi, u still dey ask eh! Wey i dey think say u go don pm me self. Lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:16pm On Aug 30, 2015 |
bharkarh: brother I just dey o. Where you hide since? You hear say notification of result Dan com out? baba i jus dey low key oooo, so i hear too ooo, but na batch by batch na, will go for mine in two weeks time. How weekend waka? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:31am On Aug 30, 2015 |
mcdonald59: tnx bro. d reg no is correct. we didnt do d regularization tin have u check ur status on jamb website and no issue? Do log complain at d appropriate quarter b4 its too late |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:28am On Aug 30, 2015 |
@remzor how market?
@bharkarh how body? Happy sunday |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:19am On Aug 30, 2015 |
sisqology: Now following.... No flooding!  so u no won follow b4 abi, dem even say make u introduce urself u dey form say u dey scared, i for say u neva ready to serve, but u be my person and i knw ur good to go. ur matter no be here Top** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:12am On Aug 30, 2015 |
Have you cross-checked the reg number if its correctly inputed. And hope u did validate ur jamb reg no (that is if u did regularization), ur best bet is to log complain at ur school's student affairs. mcdonald59: i don get alert.............my name d dia oo. but d status said d "reg does not exist (you cannot register, contact ur institution) used by none" pls oo wat does dat mean? wat do i nid to do? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:08am On Aug 30, 2015 |
prettybabyfaz: hy beautiful people....here is my intro ! name - femi schl - Lautech dept - EEE set - 2014 prefferd state - ogun. welcome on board bro, but ur info is not complete without ur ATM number and ur pin.. Feel free to feel at home.. Congratulations xcozee and oda futoites |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:02am On Aug 30, 2015 |
Airie: I ve seen my name but Jamb reg.number does not exist.Infact no number was there. go to ur school's student affairs unit to complain so that it can be corrected, dont waste time.... And its a goal #easy does it. Happy sunday my people |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 6:44am On Aug 30, 2015 |
sonofananimal: to be honest with you. I bought that phone for somebody and the person don't like it. ok, tnx |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 11:12pm On Aug 29, 2015 |
sonofananimal: yeap, that's true shall. yeah, please have u used d fone b4 or are u currently using it? Does it get hot unnecessarily? And ow is gaming on it like? Pls be sincere |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 11:01pm On Aug 29, 2015 |
sonofananimal: GOOD LUCK. ONCE YOU GET THE PHONE. YOU GO KNOW SAY AGENT AND MARKETERS FULL HERE WITH THEIR SWEET MOUTH.
SHALL!! ME NO TALK AGAIN. MAKE I JUST DEY WATCH HOW PEOPLE DEY ENTER PIT. hmmmm, in fact i am dumbfolded, let me get d device first sha to know what it looks like, you knw d common saying that 'one man food is anoda man's poison'. Who knows i might just like d device to my own taste, any wich way, i am not expecting a performance of s6 on a device of #19,500. Gracia |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 7:13pm On Aug 29, 2015 |
I have already ordered for dis fone and am expected to receive it on monday, but why are some people bad-mouthing d fone, will give my review wen i get my hand on d fone |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:32am On Aug 29, 2015 |
Chai, i cant even keep up with the pace at which the thread is moving. Ona don queue here again dis early morning; ona no do sanitation?lol, some night crawlers were even booking space over the night. It is well.
2el timekeeper keep up d good work, xcozee by dis time next week, we go hear 3days to online reg #BOB.
Good morning PCM, hope u are all enjoying the weekend |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 3:19pm On Aug 28, 2015 |
Jerry24kay: hehe pastor Kunle ..take it easy oh .. now now u have added fee .. chai .. Yahoo Yahoo pastor na so, we must move to d permanent site |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:47pm On Aug 27, 2015 |
Jerry24kay: finally they have. error free ! KSU congrats bro,  . Don't forget to pay development fee to keep d ministry moving, lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:51am On Aug 27, 2015 |
rmfunky: nor be only honeymoon na honeysun lol it's now honeysky...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:49am On Aug 27, 2015 |
Stancity: Honeymoon dey come soon....
Am back now.. We can fire down if you don't mind... My sabbatical leave is imminent.. se we no go derail d thread if we fire down here sha, have u confirmed ur name nw? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:05am On Aug 27, 2015 |
Stancity: My student in faculty of Igbo linguistic...
Lolzzz... Thank u man you welcome my nigga, my teacher wey no won gree teach me Igbo, God is watching u on 3D screen. I been think say u go do honeymoon wit rmfunky. lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:55am On Aug 27, 2015 |
good morning PCM, do have a wonderful day ahead..
welcome back stancity.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 5:04pm On Aug 26, 2015 |
Jerry24kay: KSU . Kogi State university don't worry b4 d week runs out, it will be uploaded |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:47pm On Aug 26, 2015 |
dossylvanus: You be Iska ko?
Toh me i be hurricane..... for ur mind, se u sha don confirm ur name |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:22pm On Aug 26, 2015 |
dossylvanus: Hahahahahahahahahaha!
You and who?
If i catch you eh? catch me if u can, abi u don hear whr dem dey catch breeze b4? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:20pm On Aug 26, 2015 |
Jerry24kay: congrats bruv .. I tap into your testimony .. urs too on its way, patience is d key.. wich school? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:04pm On Aug 26, 2015 |
elmisti: No be play play matter na cos of days like dis person dey do that kind thing |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:02pm On Aug 26, 2015 |
Jerry24kay: good ! hope your details re there? yeah, it's thr and error free |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:38am On Aug 26, 2015 |
elmisti: I hve mine too, in pdf, jpeg, ms word, gif , png, ppt, format chai, u dey vex ooo. way to go bro, u get mouth |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:28am On Aug 26, 2015 |
Jerry24kay: okay .. I guess it's general or perhaps those mobilized. has your school uploaded? maybe sha, yes, my school has uploaded |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:26am On Aug 26, 2015 |
elmisti: Same here I don't think it shd be an issue, I have my letter, and have confirm my name on nysc portal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:00am On Aug 26, 2015 |
Jerry24kay: Good morning all pcm ! Water has pass Garri this morning oh ! I just decided to play around Jamb admission status one more time this morning only to discover a disturbing sight ! it was saying "No admission given yet" . please who is having such .. as at last week my admission status was still available and details were accurate! my school will upload our list today !
Can somebody please check his/her admission status so my mind can be at peace . please oh ..is beg I beg oh I checked mine too now and it's sayin no admission given yet, |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:55am On Aug 26, 2015 |
dossylvanus: Stream 2 is your portion, Amen. u won turn bad market abi, no worry, we go go stream2 together |