NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:07am On Sep 08, 2015 |
donasere: I tire for all dis media pipu.... gazaliah dey use kunle106 and keribabe head play like say dem dey wia computer socks.....harinholar go elp dem sweep cafe... I just tire for dem...mean while I forgot to tell u the NYSC director is waiting in d lobby said he wants to stash up ai just dey laff, na for night dem go open the portal... at least na still 8th of sept |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:03am On Sep 08, 2015 |
Gazaliah: It is now opened....Walahi
go check am wet in concern me, if dem like make them lock throughout today, me self no never ready to register so I won't boda checking |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:51am On Sep 08, 2015 |
gazaliah dey find trouble for this early momo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:33am On Sep 08, 2015 |
chai, nysc no go give some people HBP ooo...... make una take am easy, i am already talking to the DG... so calm your nerve. morning my people, make una have a joli day ahead |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:16am On Sep 08, 2015 |
wow! finally I was able to login my details.... will complete my reg tomorrow.... good night my people, see you at the oda side  make una no quote me oooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:12am On Sep 08, 2015 |
elmisti: All dis ones go just knock ni......see as dem gather. Laptop dey wait nysc na you think so ooo... some of them rugged pass rugged man ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:57pm On Sep 07, 2015 |
elmisti: See as thread full, mke una go sleep na....some of u don dey cafe already, wen una no be yahoo boys help me give dem enough weed make dem go relax |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:13pm On Sep 07, 2015 |
this one wey everybody don turn to night crawler, na wa ooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 4:27pm On Sep 07, 2015 |
KeriBaby: To hilsocial excozee and anyone else who can!!! Pls help me search for a friend's name on d Nysc portal
School: Bayern University
Name: Sani Amina
Mat no: 2582
October 12 1994 Abeg make una help the sani on nysc portal is with anoda matric number |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:36pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: Amala lafun abi amala ishu? Hmmm na both ooooo.... you don they for amala game |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:09pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: You sabi! Help me tell am ur plan na to disvirgin page 1600 abi.. no worry we dey here |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:07pm On Sep 07, 2015 |
ademasta: U full ground like eba wey dem carry 3congos of garri make... you are a clown, no be only EBA na amala wey dem you one bag of elubo make.. yeye |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:41am On Sep 07, 2015 |
ademasta: Kunle106, paddy mi to sure... Werin dey happen fiyah side nah? baba I full ground oooo.... my side just there.. how ur side na? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:38am On Sep 07, 2015 |
bharkarh: make state no go scam us. na why u gash open eye and ear If u won choose...lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:07am On Sep 07, 2015 |
bharkarh: bros no go raise my hopes o. You Dan make my eye dey swell on the money. Hope say no confirm sha. Make my eye no go dey red like Benin sand at the end of the day o. bharkarh: we are following each other  lol, yeye guy.... I follow you join for the hustle oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 6:11pm On Sep 06, 2015 |
hilsocial: yes he still pays 10k that's good to know, thanks for the info... the prince is coming, |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 3:40pm On Sep 06, 2015 |
bharkarh: look your back well, na me you go see hmmm... who is following who now oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 3:27pm On Sep 06, 2015 |
RayAngel: Adeola
Lautech
Biochemistry
Oyo
Wish to serve in Enugu cc physika, omitooguns |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 3:24pm On Sep 06, 2015 |
hilsocial: wetin de dis enugu self . Well come and enjoy 10k dats all . BTW, i will ask to knw weda the new govt has paid dem d amount . abeg ask oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:40pm On Sep 06, 2015 |
benebaby77: Your name is not among known gods of internet. But I will add it to the growing list now.
Lest I forget, gods of internet don't collect raw cash, be rest assured that I will send you your sacrifice even nah two raps of baked pap once Ademasta credit mah account... hahahahaha.. yeye dey smell oooo... you be bad market oooo.... chai |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:32pm On Sep 06, 2015 |
bharkarh: smiles. No mind me o. Xcozee I hail you holistically, you dey try well well. I dey follow u for back |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:04pm On Sep 06, 2015 |
Xcozee: AlwaysBelieve bro!... Can just wait 4 2mao @least 2rest 4rm d countdown... lol, na so sha... we are moving to the permanent site |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:01pm On Sep 06, 2015 |
Bharkarh you just dey make me laff... don't worry we go get there.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 1:58pm On Sep 06, 2015 |
benebaby77: Book 6K for it sha becos of rumor of registration card of 1.5K
And to help you appease gods of internet for easier registration, send 2K..... the 2k to my account number, cos I am the gods of internet.. lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 1:52pm On Sep 06, 2015 |
hilsocial: Kunle man. One love. make you dey make arrangements for me ooo.. me self won come serve for Enugu oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 1:43pm On Sep 06, 2015 |
ademasta: Abeg how much go finish this online reg plus including online printing of callup letter? Cc Babatawa Shawwal1 Et al just budget like 5k |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 1:37pm On Sep 06, 2015 |
my people I greet una happy joli Sunday, I hope u are all enjoying ur day.... pastor physika and omitooguns una well-done oooo.... the jeja of batch b'15 thread.... xcozee by tomorrow our registration count down go be a day to go, that kind thing, BOB team.... hilsocial helping PCM since 1890, ur head dey there.... Bharkarh my nigga, I can see ur hustle for a better state is real.... God will see us tru.....
Lagos people una plenty here oooo.... wet in na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:31pm On Sep 05, 2015 |
wow! had to read pages back to dechipher what's going on... as I enter I tot I was on a wrong thread..... make I no carry last.
name: Adekunle
institution: OOU
location: Lagos....
cc: omitooguns, physika |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 12:30pm On Sep 05, 2015 |
olahero: thanks. Now working with proxydroid. did u root ur fone, to get ur proxydroid working? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:47pm On Sep 04, 2015 |
[quote author=bharkarh post=37671293]I dey baba mi. How every na? 08******865 bb pin:/quote] I full ground oooo ...... you can remove ur contact now, I copy.... check ur WhatsApp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 5:11pm On Sep 04, 2015 |
...,............ |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 5:11pm On Sep 04, 2015 |
bharkarh how you dey na?
send me ur WhatsApp no or ur pin... |