Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 8:23am On Oct 09, 2015 |
swisscarter: hmmmm....via WiFi till October 10 .....I smell marshmallow ur nose sabi smell well. Lol |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 6:24pm On Oct 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 6:51am On Oct 03, 2015 |
Olami90: Bro...not serving ban. Bin busy for som days now.. Tho, I do check in late to get wot I av missed buh I see more of gibberish (getin worse $ doesn't worth giving attention to) dan relevant talks (jst few good ones) .
Thnkz much bro... I appreciate
Happy weekend
Armynu, donxab, harinholar, bharkarh, kunle106, DonPsymon nd my other ibom faithful, where una dey?... I knw keribaby $ omitooguns dey kajad, so no worries  baba I gallant for here ooooo..... How preparation dey go na? Do enjoy ur weekend |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 6:56pm On Oct 02, 2015 |
Sirme411: Tanks I Noticed Mobile hotspot didn't come with it wen I bought it buh when He upgraded it I found Mobile Hotspot On it you just have to stick to either hotspot or 2g network without hotspot, I once had same issue, I had to downgrade it to enjoy the battery or better still you search for a very recent os maybe it's gonna work |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 6:21pm On Oct 02, 2015 |
Sirme411: This Is Off- Topic Buh I tink it's allowed..My Blackberry Torch 2..the OS crashed a week ago Nd I went to an Engineer to re - Load the Os ever since I reload d OS I av been unable to select 2G on My fone pls Help went to Reload it 2dai Again still can't select 2g can diz still Be solved
Add Me to The Whatsapp Group 08183380866.. downgrade the OS, just tell the engineer to downgrade it |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 2:57pm On Oct 02, 2015 |
lilkudos: Yup. please how were you able to power all applications without rooting ur phone? |
TV/Movies › Re: What Movie Are You Watching Now? by Kunle106(m): 11:42pm On Sep 30, 2015 |
posiworld: Empire Season 02 episode 2  where did you download it? |
Dating And Meet-up Zone › Re: If You Are Born In January Click Here Now!!!! by Kunle106(m): 10:23pm On Sep 29, 2015 |
AnnbabyHot: am Ana
Date: january 18th Location: Lagos
Waiting...............................................................  Jan 18th here too, whatsup |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 6:19pm On Sep 27, 2015 |
bharkarh: I no kuku go o. How every na? Hope u sha pray for me? I no pray for you specifically, but I prayed for all my goons |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:35am On Sep 27, 2015 |
bharkarh: I no kuku commit. Happy Sunday! lol, sebi na you... Same here bro, hope you went to church |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:48pm On Sep 26, 2015 |
bharkarh: baba no mind me o. I no just use my sim wey sub dey ni o. I dey avoid person call. You dan check your details for that nysc dashboard? you don go commit abi, what about the detail on the dashboard? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:10pm On Sep 26, 2015 |
bharkarh: I miss you sotey I dey reason say shey I never turn gay. Lol. I try call u yesterday but ur number no gree go. lol, yeye guy... Maybe na network, why ur WhatsApp no dey go? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 3:28pm On Sep 26, 2015 |
bharkarh: Kunle106 why u just leave me so? If u no come here so(I GIVE YOU 48HRS) I go open ya yansh. lol, I go fart for ur face if you try am.. How na? My guy |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 12:48pm On Sep 19, 2015 |
You should be able to select the phone memory when you want to download, though i download to my mmc most of the time Marksule: Someone was asking about memory card and phone memory not showing I.e wen memory card is inserted?? Can you download to Phone memory wen memory card is inserted?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:34pm On Sep 19, 2015 |
My people i hail una oooo, se una dey enjoy una weekend so |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by Kunle106(m): 12:32pm On Sep 19, 2015 |
Yes Marksule: Nice Topic [size=40pt]Nice Topic[/size]
Can 2 Sims and memory card be inserted and I working in the phone at the same time?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:11pm On Sep 15, 2015 |
See as dem buy all d plot 1900 finish within a twinkle of an eye |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:28pm On Sep 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:01pm On Sep 15, 2015 |
hilsocial: V cool. How ur area? its cool too, just be say rain don wey everywhere... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:15am On Sep 15, 2015 |
bharkarh: ademasta na koret guy but naim dey f-up na. Even bible sef talk am say "the wages of sin is death" my guy don turn to pastor oo because of harinholar |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:52am On Sep 15, 2015 |
bharkarh: na so na. No time. Na my backyard e dey work and harinholar dey pass front enter  bad guy, make you no over use d guy oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:48am On Sep 15, 2015 |
KeriBaby: My darling Kunle106 how have you been.... U just zoomed off no mind me o, na money wey we go take do our honey moon I find go oooo..... Hope our wedding date is still fixed |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:44am On Sep 15, 2015 |
bharkarh: harinholar *winks* na ademasta dey drag her with me though e dan go for plumbering work base on engineer wey e b. confirm, you don find work give am sharp sharp, waasere |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:18am On Sep 15, 2015 |
bharkarh: dem no go fit talk again na.fear eyaf catch dem.lol abt my whatsapp,na my yeye igbo friend (koret guy tho) seize my phone for hand turn am to mp3/mp4. But I go kolet am back latest tomao. lol, nothing do you na... Who con be babe ooo, make u jamisi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:42am On Sep 15, 2015 |
hilsocial: Maybe, maybenot. Self-deployment is a mystery to all, including the staff of NYSC. thats true sha,lets just hope for the best bro, how is 042 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:40am On Sep 15, 2015 |
bharkarh: my broda from anoda mother... Where u hide go since all these days? Well d summary of wetin happen here be say them wan kolet bae for my hand(wan fe fi owo nla gba mi loju) but my dada brother has come to fight for me  lol, who dem be... I don come, make dem park well ooo, cos as I dey my eye don tear oooo.... why ur WhatsApp msg no dey enter? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:37am On Sep 15, 2015 |
hilsocial: Summary: The thread is moving faster than any thread on nairaland now. guy fear catch me, as I see the pace at which the thread dey fly ooo..... I heard dey have reopened all the states back, should we assume that those who are just registering are stream 2 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:30am On Sep 15, 2015 |
Harinholar: ....welcome back.....hope u are tru wit ur reg. cos as far as I am concern na d koko tin be dat 4 naw.. thanks dear, I have registered, and I was able to choose oyo, akwa ibom and Enugu .. wat about you? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:10am On Sep 15, 2015 |
chai, how I won read all these posts... Bharkarh, elmisti, hilsocial, gazaliah, physika, donsare, xcozee, keribaby, harinhola, aare2050 abeg make una gimme the recap of what has happened while I was off....
in other news #team oyo 136*** @haywire1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:01am On Sep 15, 2015 |
Bharkarh how you dey na? thanks for the mention. e get some kind thing wey happen, na why I no dey online jare... how ur side broda |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:56am On Sep 12, 2015 |
djflamini: Hello my and good morning friends.Pls I have a question.I have finished my registration,but I have nt gotten my call up no cos I have nt paid d 3k.I intend to pay d 3k on monday,Hope I can't still pay and print my cal up no when I pay on monday?Thanks for your replies. yeah, you are on track, you can pay and print that Monday |
NYSC › Re: NYSC Online Registration: Complaint And Testimony by Kunle106(m): 5:44pm On Sep 10, 2015 |
djflamini: Can I complete my registration now?den pay d 3k on a latter day?pls ansa(s) pls very possible |