Politics › Re: Over 3 Million APC Members Dump Party For PDP In Kebbi (July 2022) by Kyase(m): 10:39am On Oct 28, 2022 |
Trinitycian: Baba, I dey troll garfield1. He created a thread with an unknown source come tag me. Me sef followed suit.  Oh I see  |
Politics › Re: Over 3 Million APC Members Dump Party For PDP In Kebbi (July 2022) by Kyase(m): 9:52am On Oct 28, 2022 |
|
Politics › Re: Borno Residents Hold One-Million-Man March For Atiku, Burn Brooms (Pictures) by Kyase(m): 7:52am On Oct 28, 2022 |
Trinitycian: That guy is not in Kaduna, LOL. He was bragging and asking me where I lived until I revealed my location.
Na their normal chest beating. Kyase also bragged but backed off after I dared him.
How can you claim to live in KADUNA and still brag that Tinubu will win?
NOT POSSIBLE! Kaduna wey I dey stay? To see 1 Tinubu supporter na herculean task. So anyone claiming to live in KD and saying Tinubu will win there is a FRAUD. I have never said, Tinubu will take KD, I have always maintain that it’s open for both tinubu and Atiku Shey Election Day go clear una eyes |
Politics › Re: Analysis For The Next Elections In The Northeast. Sincere Opinion by Kyase(m): 12:45am On Oct 28, 2022 |
garfield1: Cc aiel123, kyase,fergie001, adegbaraogboye, penguin2 This was against almighty Buhari |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 11:00pm On Oct 27, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 9:42pm On Oct 27, 2022 |
Maguire  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 9:39pm On Oct 27, 2022 |
Finally
Cr7 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 9:26pm On Oct 27, 2022 |
prinsam30: magwaya dey try this nite ooo Sheriff wey Dey play with 10 defenders and one Defensive midfielder as striker Why e no go play well |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 9:22pm On Oct 27, 2022 |
Rashford
Goal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 9:15pm On Oct 27, 2022 |
Garnacho don steal that position from sancho Good one |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 9:11pm On Oct 27, 2022 |
Abeg Ronaldo is utterly and totally useless to this team |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 9:09pm On Oct 27, 2022 |
Fira09: Let wait until the D day. okay then |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 9:05pm On Oct 27, 2022 |
Oga Maguire don enter |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 9:02pm On Oct 27, 2022 |
Fira09: I anticipate they encounter teams like Ajax, Barcelona, ATM, Sevilla, Juventus and even Real betis.
But you know Man U ain't clinching this Europa League trophy. Who wan stop us ?  Barca?? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:55pm On Oct 27, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:54pm On Oct 27, 2022 |
Fira09: Haa, though Man U would win this match but at the knockout stages I hope they don't suffer loss against teams like ATM and the likes. ATM no fit beat us |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:47pm On Oct 27, 2022 |
Fira09:
, with the 0:0 wey una dey play with unknown club for Europe abi? You say? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:45pm On Oct 27, 2022 |
Dalot
Goal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:44pm On Oct 27, 2022 |
Fira09: Man U to beat Barcelona?, say wetin happen? say we better pass una |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:43pm On Oct 27, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:42pm On Oct 27, 2022 |
Sheriff for score now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:41pm On Oct 27, 2022 |
Fira09: That day, I go kuku comot for Barça finally. Be ready |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:36pm On Oct 27, 2022 |
We need creative midfielder abeg Bruno na shoot and pass e sabi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:34pm On Oct 27, 2022 |
EgusiShankly: Drawing soup loading  First half draw ba? Na second half we Dey score all our goals |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:33pm On Oct 27, 2022 |
Fira09: Since United will stand second in their group, then everything is equal.  Then we meet una for knockout stage Then we flog una blue black  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:33pm On Oct 27, 2022 |
I no wan see Sancho for our team again Garnacho balling |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:30pm On Oct 27, 2022 |
Ronaldo no different from Rashford sef Isssh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:25pm On Oct 27, 2022 |
If united score for first half Dem go die? |
Politics › Re: He Changed The Currency In 1984; He Is Changing It Again In 2022 - Shehu Sani by Kyase(m): 8:25pm On Oct 27, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs FC Sheriff Europa League (3 - 0) On 27th October 2022 by Kyase(m): 8:21pm On Oct 27, 2022 |
Erikson na baller |
Politics › Re: He Changed The Currency In 1984; He Is Changing It Again In 2022 - Shehu Sani by Kyase(m): 8:19pm On Oct 27, 2022 |
Holluwhakemmy: Why won't I know? Buhari is the latest change man Hahahahaha So you still no get my Sarcasm abi |
Politics › Re: He Changed The Currency In 1984; He Is Changing It Again In 2022 - Shehu Sani by Kyase(m): 8:16pm On Oct 27, 2022 |
Holluwhakemmy: He's referring to Buhari the change man Wow How you take know You smart ooo Yeye |