₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,867 members, 8,428,416 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 11:53 AM

Toggle theme

Kyase's Posts

Nairaland ForumKyase's ProfileKyase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 153 154 155 156 157 158 159 160 161 (of 731 pages)

PoliticsRe: Tunde Bank-Anthony: Tinubu Can’t Claim Glory For Fashola, Ambode’s Achievements by Kyase(m): 7:58am On Sep 08, 2022
But Tinubu should owned Buhari failure shey
Abeg sometimes make we dey use the brain wey dey our head no be the one wey dey our yarnsh
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 12:43am On Sep 08, 2022
dfrost:
Pressing neck things cheesy
You dey game
RomanceRe: The Gambia Where Old British Women Travel To Have Sex (Pictures) by Kyase(m): 10:17pm On Sep 07, 2022
Bluntguy:
Of all the beautiful women in Britain, it's the old, retired ones that will pick interest in Gambia.
And British women sabi worwor eh
Imagine the old ones now
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 10:01pm On Sep 07, 2022
fergie001:
fergie001:
Destruction, Annihilation.
More and more and more and more.
This is a serious Ana rape.
Those guys would definitely have red ass by now.

FT: Napoli 4:1 Liverpool

So Entertained Baby

Anfieldfan angelfrost fuckingmallam45 ebukahades10 gbest90 Wordson alfredosky Jentuprinz Guidedee Burna440 Masterflowx Maynation
crazygod kyase ray07 redblood01 dfrost Oludharay rodwave Playermaker1 Sammy07 openmine lamasta silentgroper vickyrotex mangekyo Ojeemah paulolee sherylbaky Alaganature09 bigdawsnet meksbig
minemrys Silentgroper simeon007 Athemisia Babalbo Goldenjat Iliveforever Blackbishop foutboys Charlex23 Oloniyan Supermajor Oluwafeolami Slimdaddypee eaztzide yemi1504 geestunnar andrewfarms ghettokid1 CHIKASON22 Oludharay rodwave Playermaker1 numerouno94 mangekyoalt Playmaker1 egusishankly trojan8 Fira09
I dey wait for chikason22 are you entertained roll call ooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 9:50pm On Sep 07, 2022
dfrost:
Why you dey behave like this nah cheesy grin you know want make our guys sleep well this night cheesy
No, I no want dem to have peace at all
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 9:49pm On Sep 07, 2022
dfrost:
I no wan anything this night until I use my clear eyes, watch this match to the finish. Victor suppose chop better koboko if not Napoli should be up by 5+ by now.

Even roll call master like make e no do roll call. I'm so entertained.

Kyase, fergie001 baba Angelfrost OmoLewa na GOAT of GOATS now ooh

BVB, Bayern Munich and FC Barcelona - Hat-trick three different clubs cheesy grin
Lewa never qualify to be goat abeg
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 9:47pm On Sep 07, 2022
fergie001:
Stupid Napoli boys........ Give me 6-1, NO

EDIOTS
I’m angry with them rn
Very stupid boys
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 9:41pm On Sep 07, 2022
I’m disappointed with Our boys
This game wey suppose reach 8:1 now
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 9:08pm On Sep 07, 2022
Fluke goal mitcheeew
4:1
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 9:08pm On Sep 07, 2022
Trojan8:
grin grin grin

I have added more
Good
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 9:07pm On Sep 07, 2022
yemi1504:
And another one grin cheesy. Napoli it is okay, off the mic, e shanu aje cool tongue
Nope we need 8 today
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 9:06pm On Sep 07, 2022
Trojan8:
I just added another one, give it a while to cook.
go borrow pots
We go cook plenty today
4 and counting
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 9:05pm On Sep 07, 2022
This man sub Gomez their best player
This man is actually begging to be sacked grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:58pm On Sep 07, 2022
grin[quote author=fergie001 post=116450551][/quote]
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:45pm On Sep 07, 2022
Trojan8:
Sorry sir. I was trying to prepare this food
Lol goal number 3
Go cook another one
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:38pm On Sep 07, 2022
Trojan8:
I don report for duty.
You are late
You go pay fine
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:36pm On Sep 07, 2022
E suppose be 5 now but Napoli just dey miss
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:33pm On Sep 07, 2022
yemi1504:
Abi o. Make he no pass the bonanza wey he give us to other teams. Won titun she ki ni yen o grin cool
Lol no time
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:32pm On Sep 07, 2022
Goal
Fergie001 assemble the troops na
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:30pm On Sep 07, 2022
Van dick dey mad
Allow that goal jare
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:29pm On Sep 07, 2022
Gbest90:
Mtcheeew. Klopp sef eh.

If at all milner suppose dey start from bench.

Who starts a grand dad in such a high tempo game.
lol
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:13pm On Sep 07, 2022
Reallife17:
Wetin dey sup with English teams?

Make dem nor go sack klopp oh grin
Fergie001
Yemi1504 see this one oooo
We dey plan sack person you dey talk
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:12pm On Sep 07, 2022
Gbest90:
Na wa o. angry

Wetin milner do abeg. My network too bad.
The guy turn keeper for 18 grin
Na red card offense sef
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:06pm On Sep 07, 2022
GOAAlL
Napoli grin
Thank you Milner
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:05pm On Sep 07, 2022
fergie001:
Penalty..... We must sack Klopp grin
Yes ooo
We don sack Tuchel already grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:04pm On Sep 07, 2022
fergie001:
Victor, are you mad?
after rounding the keeper ishhh
I’m disappointed angry
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 8:03pm On Sep 07, 2022
THe blues let’s do this grin

Fergie001 game don start
Call boys
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 5:44pm On Sep 07, 2022
Lamasta:
We have dealt with Chelsea and Tuchel yesterday Liverpool and Kloop is the next on our list
We want him gone
He was playing mind games with the management last week
About good owners not sacking their managers
But e no go know wetin go happen to am
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 5:36pm On Sep 07, 2022
yemi1504:
Abi o. Awa Olote Le n ke si un grin cheesy
Some people go sack their manager tomorrow grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 5:31pm On Sep 07, 2022
yemi1504:
We dey here gidigba grin
Yes ooo
We are here for the banter
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: UCL: Dinamo Zagreb Vs Chelsea - 1 - 0 (Full Time) by Kyase(m): 5:30pm On Sep 07, 2022
baralatie:
grin
Make we call tinubu him wan pay #100k for a vote
You no get chill cheesy
You just wan chop my money abi
Instead make you double my own for me
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Kyase(m): 5:25pm On Sep 07, 2022
I smell blood today
Fergie001
Dfrost
Yemi1504
Lamasta

The blues let’s spill some red blood today

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 153 154 155 156 157 158 159 160 161 (of 731 pages)