European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:53pm On Sep 04, 2022 |
Cherrybae: 1 ; 1 Arsenal to score more Arsenal can’t win this game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:45pm On Sep 04, 2022 |
xynerise: Man united should wake up in this half. Dem just dey play rubbish |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:44pm On Sep 04, 2022 |
Cherrybae: Bro wait for the ladt wistle Arsenal will won this march.
I am spoken with faith. Go sleep |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:44pm On Sep 04, 2022 |
Gbest90: Jesus see chances
United are beginning to relax.
On the other hand like seriously that challenge is not worth a booking talk more of red. The midfield need fresh legs Bruno should come out Casemiro make e enter abeg Rashford out tooo abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:38pm On Sep 04, 2022 |
Gbest90: Haba
That was just a brush na.  No worry dem go do sallah for next match |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:37pm On Sep 04, 2022 |
Badgers14: Dude dodged a bullet there..
If Bruno was Neymar he would have rolled off the field and up in the stands.. Aswear And dem for give am red |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:31pm On Sep 04, 2022 |
Why is it not a red?
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:28pm On Sep 04, 2022 |
Ray07: you no lie about the evil ref o. Naso e for dash them goal.  No mind am Naso dem dey plan us |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:22pm On Sep 04, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:10pm On Sep 04, 2022 |
Lamasta: He will restrategise very soon E say na fluke goal  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:08pm On Sep 04, 2022 |
fergie001: It is a travesty for United to be celebrating against Arsenal.... I can stomach City and Liverpool.
If Dem born you well, come play Man U now, only my Real Madrid can try but Dem still no reach Yes oooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:07pm On Sep 04, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:07pm On Sep 04, 2022 |
dfrost: Antony!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Yessssss |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:05pm On Sep 04, 2022 |
Angelfrost how far  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:05pm On Sep 04, 2022 |
Angelfrost: No you are not! The gods of football have spoken! Which of them |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 5:03pm On Sep 04, 2022 |
Angelfrost: Okay... So, you have already accepted defeat! That's good! 
Fergie001, Kyase, dfrost, Xynerise, Ray07... How long before Old Trafford bends a knee to their new Lord and Master?!!  We are winning this game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:59pm On Sep 04, 2022 |
Lokogoma suppose get red |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:57pm On Sep 04, 2022 |
seunmind44: This Antony go dey selfish o Naso dribblers dey do |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:48pm On Sep 04, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:48pm On Sep 04, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:47pm On Sep 04, 2022 |
Pandev: Bruno literarily talks a lot, it is his nature. If he's not complaining about the ref decision, he's complaining about how his teammates should have played in a particular way. Man is just a parrot  Hahahahaha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:46pm On Sep 04, 2022 |
VAR GOOD ONE  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:43pm On Sep 04, 2022 |
Arsenal goal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:41pm On Sep 04, 2022 |
Erickson I see you Antony I see you too |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:40pm On Sep 04, 2022 |
seunny4lif: Why Bruno dey always complain. Captain suppose dey complain na  But Bruno own too much sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:40pm On Sep 04, 2022 |
sweetman2022: Manutd has started playing rough..planning to injure Jesus so he won't be able to score them Scot for comoth e head sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:39pm On Sep 04, 2022 |
RedMac: I don see sign of man u defeat, ref is against them 
Either arsenal get a penalty or man u sees red You sef don see am ba There’s an agenda against United Some club don go bribe ref with olosho |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 4:00pm On Sep 04, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 3:57pm On Sep 04, 2022 |
Na this Wigan athletics fan go be ref today Make e better respect himself, give arsenal like 3 red cards and cancel any goal wey dem go score  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 3:56pm On Sep 04, 2022 |
prinsam30: so na Antony no dey new to the team, I just dey sorry for the coach in advance Antony knows how he want his team to play Any ways, I no get problem with the front 3 Na the midfield I get problem |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 3:51pm On Sep 04, 2022 |
dfrost: Confirmed senior man . I owe you one beer hug. Thank you boss I dey count dem  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Kyase(m): 3:46pm On Sep 04, 2022 |
prinsam30: this coach just dey do testing MIC, u av a good midfielder and a wonderful striker buh u chose to bench them and ur happy scoring ONE goal every game and u think that counts, OK o shey we dey, we go see how it goes, na assnall we dey play so ooo He said Casemiro is new to the team and he needs to learn how he wants the team to play, and that Scott is playing really well  Make e go ask ole He better be serious about it sha |