European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 4:22pm On Sep 03, 2022 |
|
Science/Technology › Re: 'Female Vampire' Shackled To Prevent Her Re-Incarnation Found In Poland (Graphic by Kyase(m): 4:21pm On Sep 03, 2022 |
Mufakirnaqdiun: No be only vampire mtcheww,do your findings well and you will see that it might have been an innocent person wey Dem kill unto say the pesin dey different from others. Fact Same way they were accusing late tuberculosis patients of vampirism when they died back then Harvest their lungs and hearts to take it to prevent them from dying |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 4:18pm On Sep 03, 2022 |
This game boring abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (0 - 0) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 4:16pm On Sep 03, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 4:16pm On Sep 03, 2022 |
Angelfrost: Erik should just respect himself tomorrow and start a front line of:
Antony - Ronaldo - Sancho!
Antony - Martial - Sancho will likely be one of the deadliest attacks EPL will witness in the not too distant future! Anthony may not even play tomorrow The best he can get is a sub and depending on how the game scoreline |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 4:14pm On Sep 03, 2022 |
dfrost: Word!!! Rash na baller. Greenwood just fall hand honestly.
Imagine Greenwood, Sancho and Antony  If greenwood Dey we for no sign Anthony |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 4:13pm On Sep 03, 2022 |
frankson1: Besides not signing any English players, ETH is also benching and substituting them.
Imagine having the balls to drop Maguire, 'the English Ikwerre man' Who could have imagined that Maguire could be told to warm up but still not play  And there’s probability that he’ll end up being the fourth choice cb after lindelof |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 4:09pm On Sep 03, 2022 |
yemi1504: Rashford ain't getting any form anytime soon bro! Sorry to disagree here! He will After the international break Watch him |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (0 - 0) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 4:08pm On Sep 03, 2022 |
Lamasta: No be lie o we should be calling den robbers fc cos dey robbed Newcastle hands down that day When dem Dey play city I wan check something  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (0 - 0) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 4:00pm On Sep 03, 2022 |
Lamasta: No mind am na when Liverpool win nahim in dey be Liverpool fan if den draw or lose in go go hide Liverpool only win one game this season and through ojoro I no Dey count Bournemouth |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 4:00pm On Sep 03, 2022 |
yemi1504: You can say that again bro! I am happy that Ten Hag knows these British players are overrated and putting them at arm's length. He’s playing Rashford because, Rashford is actually good He rushed his recovery last season and it affected him When Rashford get e form back ehn Wahala for these other teams |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:58pm On Sep 03, 2022 |
Angelfrost: English players and their useless hype!
Thank God for una say Rashford is from your academy.... Just imagine y'all had to buy him! You go hear price tag of 200 Million!
Meanwhile, can they just relegate Bournemouth already! Dem just dey do awoof dey go! Bournemouth will just create offset one day Give them time |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:57pm On Sep 03, 2022 |
Angelfrost: He is adapting very poorly!
Go Peacocks! No retreat, no surrender! Peacocks wey Dey collect  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:48pm On Sep 03, 2022 |
Shey na two minutes dem add |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:46pm On Sep 03, 2022 |
yemi1504: Abi o when Tomas Soucek is available for less than half of the overrated British project! Manchester United and their love for overrated British projects sha even though I support them. The best window for us in a while was this No single English player was signed If na ole Dey there ehn |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:41pm On Sep 03, 2022 |
Na this Rice dem want make we sign for 150million Walahi they are mad  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (0 - 0) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:39pm On Sep 03, 2022 |
Peacecore: That one na normal thing. U no see dia name; LiVARpool. VAR and ref na dia 12th and 13th players respectively   |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:39pm On Sep 03, 2022 |
Angelfrost: Tuchel is possessed by an African demon, I swear!
This is not the Tuchel of Dortmund and PSG!  He has to continue with Chelsea way of football Chelsea is known as a defensive team So he’s only trying to adapt to it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:23pm On Sep 03, 2022 |
West ham to score first Who go bet ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:20pm On Sep 03, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:17pm On Sep 03, 2022 |
Ekaka1: I just watched some end2end exihilarating football between Everton vs Liverpool now I can't even stand the sight of out boys playing west ham at home...Kai which kind yeye season be this.. This is not even about scoring goals now...see as coach don red only at 15mins  Wetin you expect from tuchel
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (0 - 0) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:14pm On Sep 03, 2022 |
dfrost: Angelfrost fergie001 Kyase yemi1504 Lamasta sebi una see our man now abi?
 No mind am No roll call for am this week |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:13pm On Sep 03, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:11pm On Sep 03, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:10pm On Sep 03, 2022 |
Yellow card to side chick  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:07pm On Sep 03, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:06pm On Sep 03, 2022 |
Fura don try win ball Chelsea fans no go allow person hear word |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:03pm On Sep 03, 2022 |
dfrost: Vawulence reloaded  Let’s go hammers Game on |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 3:00pm On Sep 03, 2022 |
dfrost: Leave am ooh make e no cry. Security Team loading... With their black Maguire |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (0 - 0) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 2:59pm On Sep 03, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Nottingham Forest (6 - 0) On 31st August 2022 by Kyase(m): 2:55pm On Sep 03, 2022 |
Lamasta: You will lose tomorrow for this comment of yours  Come make us lose na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs West Ham (2 - 1) On 3rd September 2022 by Kyase(m): 2:55pm On Sep 03, 2022 |
Englishisamust:
if Chelsea win this match make I will send something to 10 people Dfrost Make we tell am? |