European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:42pm On Sep 01, 2022 |
Crampyblood: you know your team is out here playing second fiddle.. don't lie Oga na 3 point we Dey find |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:41pm On Sep 01, 2022 |
Nice cross cr7 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:40pm On Sep 01, 2022 |
I don’t blame the players When you know the ref is against you Your morals will be low |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:38pm On Sep 01, 2022 |
Crampyblood: Man u do not deserve this winning... At least the guys in blue deserve a point Weya go give dem the point |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:38pm On Sep 01, 2022 |
seunny4lif: Why all this Man Utd dey play like they don’t even train at all Back pass back pass like say na sunshine They no even test the keeper  I tire The game don tire me sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:37pm On Sep 01, 2022 |
Snapchat: Your bitch since when? E be like say you no dey current? Shey this pussy ref no go dey to help una on sunday |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:36pm On Sep 01, 2022 |
EgusiShankly: He took off their best midfielder and left vardy  He wants firepower |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:33pm On Sep 01, 2022 |
OBALOLA55: REF CARRY THIS GAME GOAL/GOAL SHA Ref hate man utd No be today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:31pm On Sep 01, 2022 |
caprini1: Shey na like this Man u wan take play Arsenal?  nothing go make us no beat Arsenal our bitch |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:30pm On Sep 01, 2022 |
fergie001: See Morale..... Dalot nice one! I tell you |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:28pm On Sep 01, 2022 |
fergie001: Paulson wants Maguire to play but God pass am! He wants Maguire to play against his team Arsenal But we go use injures lindelof if na so |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:27pm On Sep 01, 2022 |
Ororo don enter |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:26pm On Sep 01, 2022 |
Scot and rashford suppose comoth |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:25pm On Sep 01, 2022 |
yemi1504: I support Man United but I am being realistic. If as a team, 2 goals can be put past a team at the bottom of the table and you are even under the threat of conceding (see recent De Gea save), you have not arrived yet! Sorry to burst your bubble! I’m not sure |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:22pm On Sep 01, 2022 |
CAsemiro na player abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:18pm On Sep 01, 2022 |
yemi1504: This Man United team is not convincing. Don't expect a win on Sunday. Remember what I said about 1-0 not being a scoreline, you can now see what I am saying. Which team you dey support again |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:16pm On Sep 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:15pm On Sep 01, 2022 |
xynerise: The guy jinx too heavy Heavy aura |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:15pm On Sep 01, 2022 |
Case ON |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:13pm On Sep 01, 2022 |
xynerise: We have been playing rubbish this 2nd half When Maguire is jogging beside you Wetin you expect |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:12pm On Sep 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:12pm On Sep 01, 2022 |
fergie001: Maguire is jogging.....
May the wishes of the enemies never come to pass IJN, Amen! Amen Na why that ref Dey distribute yellow for us be that |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:11pm On Sep 01, 2022 |
Maguire Why  Make e go seat down back |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:10pm On Sep 01, 2022 |
xynerise: De Gea man of the match already Brilliant save |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:10pm On Sep 01, 2022 |
This arsenal referee wan give us red
Very useless ref We need pursue am like Chelsea fans pursue that other ref |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:09pm On Sep 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:05pm On Sep 01, 2022 |
Ten hag just Dey reward players wey play preseason |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:05pm On Sep 01, 2022 |
MrLankeeee: Na today he play reach, shebi na that wing Anthony dey play, na bench he go begin chop now. Anthony go bench plenty people |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:04pm On Sep 01, 2022 |
Ray07: na him go first chop sub. Them for loan am out. Make e Dey play Europa him and Maguire Me i Dey fear this ref Na arsenal fan Person win ball e give am card |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 8:32pm On Sep 01, 2022 |
Fuckingmallam45: Very mumu guy, comrade rate our performance oo We Dey do well brother |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 8:23pm On Sep 01, 2022 |
Goal
Sancho |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 8:22pm On Sep 01, 2022 |
Fuckingmallam45: Elanga with in mumu offside Very unintelligent player At his age, Greenwood was doing wonders |