European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 8:46am On Sep 02, 2022 |
dfrost: Garrium Sulphate  I know I mean say We the northerners no know say na GS2O4 you take na Wetin we know be say una get money pass us |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 7:50am On Sep 02, 2022 |
youngstrow: CR7 alone get goals pass citywhy are you showing your stupidity so easily to the whole world how Ronaldo take get goal past man City and mind you I followed whom I want to follow you're not in position to tell me to support any club. I mean ucl goals |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 7:49am On Sep 02, 2022 |
Oluwadare316: Away at anfield will be different though man utd have improved. we go still beat them By then we go dey with our full squad |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 7:48am On Sep 02, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 11:10pm On Sep 01, 2022 |
mattmogan88: Leave them , Sunday go soon reach .
Unless our coach mumu go play shaw and Maguire The man no mumu reach like that na |
Sports › Re: Manchester United Sign Ajax Winger Antony For £82 Million by Kyase(m): 10:59pm On Sep 01, 2022 |
Emola12: I wonder ooo nah only man u Everytime like buhari watin happen self no be one team go buy fofanafonafona for 76m Or no be one team be Nottingham forest wey sign over 22players dis summer transfer window Nottingham sign 3 teams lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 10:40pm On Sep 01, 2022 |
fergie001: some people no dey hear for back, make I call them
geestunnar andrewfarms ghettokid1 ANGELFROST fuckingmallam45 ebukahades10 gbest90 Wordson crazygod kyase ray07 redblood01 dfrost lamasta chikason22 Oludharay rodwave Playermaker1 Sammy07 openmine numerouno94 silentgroper vickyrotex mangekyoalt egusishankly athemisia Present sir |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 10:40pm On Sep 01, 2022 |
youngstrow: we are coming for arsenal with dis kind yeye football wey we dey play no tactics at all imagine for d whole 90min we has just 2 shot on target and 47 possession just only one player(Haaland)got more goals than a whole club,only Haaland has score 9 goal in 5 matches while our own(man utd)club has managed to score jst 5 goal in 5 matches and you people are happy I pity una if person like man City catch us na that time we go know that we no Sabi ball at all. Weya Go support man city CR7 alone get goals pass city |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 10:27pm On Sep 01, 2022 |
dfrost: Kyase I dey here ooh. The Red Army marches on, no time.
I just dey vex. Omo I had to confirm the thread on front-page about passport less expensive up in the North than South. Imagine? Hahahahaha The south get money na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 10:13pm On Sep 01, 2022 |
perfecta1: And Chelsea they below us after all the mockery about us relegating �� Aswear From 20th We are coming for Arsenal next |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 10:12pm On Sep 01, 2022 |
fergie001: Chai, if that Ronaldo's bicycle kick entered, I for scatter everything for house ooooo  Hahahahaha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 10:04pm On Sep 01, 2022 |
We suppose sign striker ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 10:03pm On Sep 01, 2022 |
Ray07: mc go do the job.  I get E number No worry |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 10:01pm On Sep 01, 2022 |
EgusiShankly: Should have brought Kelz early enough. Vardy struggled for most parts and needed support Yeah But it’s all good |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 10:01pm On Sep 01, 2022 |
Ray07: him leg go break for field.  Na to send area boys for am before the game na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:57pm On Sep 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:56pm On Sep 01, 2022 |
Ray07: Na Jonathan Moss I hate pass. That ref no just like us. Lol Omo that one worse ooo But this one na anything wey go Favour Arsenal e Dey blow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:55pm On Sep 01, 2022 |
WeLive: They should allow that guy to start playing... E get case |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:55pm On Sep 01, 2022 |
Who would’ve thought We are 5th on the table  Fergie001 where dfrost |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:52pm On Sep 01, 2022 |
potbelly: No Luke shaw... No Maguire... 3 wins in a row... GGMU...  And clean sheet |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:52pm On Sep 01, 2022 |
Clean sheet again |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:51pm On Sep 01, 2022 |
potbelly: For me No difference between both players... Bang average at best... But Fred is a hard worker |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:51pm On Sep 01, 2022 |
wongwe: Leceister just useless . Dem suppose share the points with us with who |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:50pm On Sep 01, 2022 |
This ref go carry this game reach 98 minutes
Eriskson man of the match |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:49pm On Sep 01, 2022 |
Snapchat: This season, between Arsenal and Liverpool who Dey play pass?
Liverpool never pick form fully but Arsenal dey the form of their live. Oga season na 7 months ooo You just manage pass one month ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:48pm On Sep 01, 2022 |
potbelly: Lol... be like say them wake am from bed make he enter pitch... But I still prefer Fred to Scott |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:46pm On Sep 01, 2022 |
Crampyblood: quote me after arsenal beat you blue black on Sunday I get your time?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:45pm On Sep 01, 2022 |
potbelly: Fred be looking like he just dey wake up... Aswear He wasn’t ready |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:45pm On Sep 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:44pm On Sep 01, 2022 |
Pastor Fred |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:44pm On Sep 01, 2022 |
caprini1: Any team with good creative front three ,go wipe ground with this Man U defence So you mean Liverpool no get creative front three abi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Manchester United (0 - 1) On 1st September 2022 by Kyase(m): 9:43pm On Sep 01, 2022 |
Snapchat: With or without Ref help on Sunday, Arsenal go too beat Man U lol. Even if the match end for draw, as an Arsenal fan, he go be like say we lose the game. Na how sure I dey about Arsenal Victory be that. Naso Liverpool fans talk that day for here  |