₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,805 members, 8,513,781 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:01 PM

Toggle theme

Kyase's Posts

Nairaland Forum › Kyase's Profile › Kyase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 295 296 297 298 299 300 301 302 303 (of 731 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs PSG : UCL (1 - 4) On 16th February 2021 by Kyase(m): 12:48am On Feb 17, 2021
fergie001:
I am not feeling fine on Thursdays......
hahahahahahahahahahahahahahahahahhahahahahahaha gbest90, ebukahades10, angelfrost person dey sick in advance ooooo grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs PSG : UCL (1 - 4) On 16th February 2021 by Kyase(m): 12:39am On Feb 17, 2021
fergie001:
He won't win SPOON there.
grin grin grin grin grin grin grin grin grin dem go even beat us on thursday sef angry angry
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs PSG : UCL (1 - 4) On 16th February 2021 by Kyase(m): 12:36am On Feb 17, 2021
fergie001:
Foolish ediot.....if I see him I fit shoot am.

Look at today, Poch didn't gamble with Gana at allllll.....exactly the same situation as Fred.
you dey mind that baby coach, ole don dey vex me swears, e dey use man united get experience
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs PSG : UCL (1 - 4) On 16th February 2021 by Kyase(m): 12:29am On Feb 17, 2021
fergie001:
Na useless ManU wey go allow them nah. Dem come dey feel themselves.
na your man ogs gamble us comoth na
Romance › Re: Man Wins 280 Million In Bet9ja And His Account Gets Blocked. by Kyase(m): 12:27am On Feb 17, 2021
I win 280 milla and una block my account, chaap, na to bomb all the bet9ja shops for my state, come join boko haram just for bet9ja...
anyways, but i hear say you no fit win more than 49 million na.........

that year naijabet {not bet9ja} no gree give one boy e 54 million, but dem give am 49 sha
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs PSG : UCL (1 - 4) On 16th February 2021 by Kyase(m): 12:07am On Feb 17, 2021
EbukaHades10:
If Fulham fit beat Everton, no shaking.
see this one, i no wan meet this fulham now, and you forget say dem draw with una when dem still dey find form?

the truth be say, everton players don tire since na 5:4 against spurs, so make una beat dem if una fit
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs PSG : UCL (1 - 4) On 16th February 2021 by Kyase(m): 11:57pm On Feb 16, 2021
[quote author=EbukaHades10 post=99139572][/quote]no worry epl teams go reset una this weekend, na everton abi? grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs PSG : UCL (1 - 4) On 16th February 2021 by Kyase(m): 11:50pm On Feb 16, 2021
fergie001:
I love PSG.......Parisien for Lifeeeeeeeeeeeeeeee!


ghettokid1 angelfrost fuckingmallam45 ebukahades10 gbest90 Wordson crazygod kyase ray07 vickyrotex redblood01 emeijeh theboss100
psg did me proud but leizip na nonsense team and as for that upaceno or wetin e be e name, na same defending with rudiger
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs PSG : UCL (1 - 4) On 16th February 2021 by Kyase(m): 11:49pm On Feb 16, 2021
Theboss100:
Fergie my man how you see our match gringringrin
So you have shifted your support to PSG hahahahahaha
Thursday no far. I wan see something

Congrats to my beloved Liverpool

Wordson, ebukahades10, gbest90, Vickyrotex, angelfrost.

YNWA
mtcheeew leizip are just a disapointment, dem go make liverpool dey feel wan kind now sad sad sad
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Kyase(m): 9:48pm On Feb 16, 2021
fergie001:
Kill Liverpool for us ooooo grin


ghettokid1 angelfrost fuckingmallam45 ebukahades10 gbest90 Wordson crazygod kyase ray07 vickyrotex angelfrost theboss100 emeijeh
the game dey even, only say leizip dey boss the midfield
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Kyase(m): 4:31pm On Feb 16, 2021
fergie001:
We stand with PSG and Liepzig grin

ghettokid1 angelfrost fuckingmallam45 ebukahades10 gbest90 Wordson crazygod ray07 vickyrotex redblood01 emeijeh theboss100
barcelona na walk over for psg na

na liverpool own i dey interested on pass

dem must go trophyless this season
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Kyase(m): 4:26pm On Feb 16, 2021
champions league is back

fergie001 ready your pen grin grin grin
Politics › Re: General Azubuike Ihejirika Joins APC (Photos) by Kyase(m): 4:23pm On Feb 16, 2021
blamingthedevil:
No wonder you didn't get any Service Chief, be consoling yourself
who? check the person you quote

dont worry, igbos will rule this country then we go know
Politics › Re: General Azubuike Ihejirika Joins APC (Photos) by Kyase(m): 4:20pm On Feb 16, 2021
PaChukwudi44:
Lol how exactly are the odds in his favor to get the APC ticket??
no mind that one, tinubu that has been lamenting of recent, he and his gang grin grin grin grin
anyways Umahi for president
Politics › Re: General Azubuike Ihejirika Joins APC (Photos) by Kyase(m): 4:17pm On Feb 16, 2021
PrinceOfLagos:
It will take the grace of God for Tinubu to get APC presidential ticket from the look of things .

I'm pretty sure that Buhari got games up his sleeves for 2023

Fear the north when it comes to politics.
abba kyari was an advocate of south east presidency, his death spoilt the show for the igbos.... but buhari is still working on it......
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 9:47pm On Feb 15, 2021
dfrost:
I tell you. cheesy grin
grin grin grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Newcastle United (2 - 0) On 15th February 2021 by Kyase(m): 9:29pm On Feb 15, 2021
kepa dey post grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 9:05pm On Feb 15, 2021
fergie001:
Leave that boyyyyyyy.....laziness dey e gene.
grin grin grin grin it's well with him
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 8:16pm On Feb 15, 2021
fergie001:
Which family?
His wife divorced him tey tey.....he doesn't want to improve.
jehovah so even for house e lazy, chineke, its finished oooooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 8:03pm On Feb 15, 2021
fergie001:
You low-key like that guy.....for me it is retirement.
no na e need to feed e family na, but as for maguire retirement is necessary after all english fa dey give dem pension and na international e be
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 5:48pm On Feb 15, 2021
fergie001:
Dem dey mad... especially Martial.
make monaco come carry their pikin back for free and when the greek go appeal maguire case grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 5:41pm On Feb 15, 2021
fergie001:
Better thunder fire all four of them.
lol be calming down
Politics › Re: How The Hausa/Yoruba Clash In Shasha Market, Ibadan Started - Eyewitness (Video) by Kyase(m): 5:33pm On Feb 15, 2021
Then another Yoruba man jumped into the conversation, slapped the Niger man. Immediately, the Niger man also slapped the Yoruba man back. Immediately the Niger man slapped the Yoruba man, the Yoruba man slipped on the floor and fainted.
na wetin we been dey call "ONE BLOW SEVEN DIE" those days be this grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 5:25pm On Feb 15, 2021
dfrost:
Kyase lemme oooo. cheesy cheesy grin grin Maybe na kwale wee.d e dey roll cheesy grin
e be like say ighalo supply am enough benin weed before e go saudi grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 5:10pm On Feb 15, 2021
fergie001:
What is Martial, Maguire and Fred?
your coach best players
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 5:08pm On Feb 15, 2021
fergie001:
Mtchew.....who get his time?
see, martial, maguire and fred no go ever gree make dem sack that man grin grin grin grin
so they are taking him serious
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 4:55pm On Feb 15, 2021
fergie001:
Na animal talk be dat one.
menh the guy wan talk tough
Romance › Re: Happy Valentine's Day Nairalanders. by Kyase(m): 4:10pm On Feb 15, 2021
Gbest90:
We gather dey wink


That one strong sha. grin cheesy
tell klopp make e start origi or nothing for una that day

as for the girl make i no talk before she change her mind grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Manchester United (1 - 1) On 14th February 2021 by Kyase(m): 4:08pm On Feb 15, 2021
fergie001:
How you take sure say e Sabi that one pass you?
That guy no get anything for head, abeg.
make we dash am that one, the man come talk after the draw yesterday say, united no go settle for second, say dem go challenge for the title, you sure say ole never start to weed grin grin
Romance › Re: Happy Valentine's Day Nairalanders. by Kyase(m): 3:56pm On Feb 15, 2021
Gbest90:
Don't derail the thread please grin
lol, okay my bad, we go finish the talk against everton grin grin grin
Romance › Re: Happy Valentine's Day Nairalanders. by Kyase(m): 3:55pm On Feb 15, 2021
Gbest90:
Lolz

Where you for dey meet these kain people sef. cheesy

First it was that 'post quoting' dude. And now this.
omo, i no know oooo, from no where fa, na from that politics section this thing start....
Romance › Re: Happy Valentine's Day Nairalanders. by Kyase(m): 3:49pm On Feb 15, 2021
MsAllison:
Kyasechukwu m kiss
owkee I'll stop cry
you're making me emotional cry
thank you, god bless you as you keep your promise

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 295 296 297 298 299 300 301 302 303 (of 731 pages)