European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:57pm On Jan 24, 2021 |
EbukaHades10: We gather dey na Thiago to chop red before this game finish |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:56pm On Jan 24, 2021 |
Teaser4: dem get Mane 4 bench oooo Mitcheeew which mane..... Check our bench and their own and compare |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:49pm On Jan 24, 2021 |
crazygod: Everything is not by 'GiraGira'...... We playing on the counter. Na wetin dey sell pass now Imagine if Bruno enter for this game now  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:48pm On Jan 24, 2021 |
HT Rashford wan kill TAa today  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:46pm On Jan 24, 2021 |
crazygod: Already Thiago is Man of the match and its not 90mins yet. TAA is annoying me. Bring in Neco Williams  See dem Man United wan kill una here This game no boring like the other one at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:45pm On Jan 24, 2021 |
Angelfrost: You are comparing World class and FIFA certified Thiago to that Dutch I.T student??!... Bros, why na??!  Thiago is good so it VDB, na experience VDB no get  Just like halland and lewy... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:40pm On Jan 24, 2021 |
Ray07: thiago better pass that VDB. Just say e get experience pass VDB |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:37pm On Jan 24, 2021 |
Ray07: Where crazygod abeg , make e come spark up him liverpool. Lol me na gbest90 and Ebukahades10 and wordson I dey wait....... Abeg Thiago and VDB who dey play pass sef  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:35pm On Jan 24, 2021 |
stevejohnjohn: Dont worry, I am sitting right there with them, Mind you I am also a man u fan Weya na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:35pm On Jan 24, 2021 |
Odinaka00: LOL did you say as a winger? Wenger not winger... Arsene Wenger of Arsenal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:34pm On Jan 24, 2021 |
Angelfrost: Na so... Una get at least 1 or 2 more goals to concede for this match... Una still never humble!!!  Then they have like 6 to concede too  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:31pm On Jan 24, 2021 |
Ray07: hmm . . . the games dey hot o 
I pray we win. Chill yourself, we are winning |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:31pm On Jan 24, 2021 |
stevejohnjohn: E don happen... Man U face don dey red like real red devil defeated by Never walking alone angel Make sure you dey watch game abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:31pm On Jan 24, 2021 |
Odinaka00: Lol Play Van do Beek, play Van do Beek, now them don play am, dude is not a premier league material, Greenwood is another useless player even though he has just scored VDB is not agressive at all but a good baller, the dude will be good in a Wenger team |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:27pm On Jan 24, 2021 |
1:1 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:25pm On Jan 24, 2021 |
Fuckingmallam45: This Greenwood guy, can’t go far in his football career, I’m very sure about that. The dude is clinical only rusty |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 6:13pm On Jan 24, 2021 |
Some players are rusty |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 5:37pm On Jan 24, 2021 |
RedBlood01: Man utd no get match today na this one na walkover  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (3 - 2) On 24th January 2021 by Kyase(m): 5:18pm On Jan 24, 2021 |
fergie001: We do it again.....beat them silly without CONCEDING.
ghettokid1 angelfrost fuckingmallam45 ebukahades10 gbest90 Wordson crazygod kyase ray07 redblood01 vickyrotex emeijeh theboss100 Conceding fire. The last time Liverpool scored a goal Trump was still president  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 by Kyase(m): 3:07pm On Jan 24, 2021 |
After we beat Liverpool today, make FA join us with Chelsea abeg..... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 by Kyase(m): 3:04pm On Jan 24, 2021 |
Angelfrost: Timo Werner will come back stronger next season, imho... Like his coach, he needs more time to fully find his feet... Maybe his starting was rushed. Na the same time Dem give morata and Torres but nothing changed.... Let's accept it, Chelsea will always sign a renowne flop after 3 seasons |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 by Kyase(m): 3:03pm On Jan 24, 2021 |
Official today Werner is now a Lord  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 by Kyase(m): 3:00pm On Jan 24, 2021 |
Thryphosa: Timo is finished Be careful, don't loud it  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 by Kyase(m): 1:48pm On Jan 24, 2021 |
2:1 mods......  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 by Kyase(m): 1:47pm On Jan 24, 2021 |
xynerise: Na where his power reach na Hahahahahaha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 by Kyase(m): 1:34pm On Jan 24, 2021 |
xynerise: As usual na  Na against championship teams lord werner sabi show e sef  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 by Kyase(m): 1:30pm On Jan 24, 2021 |
xynerise: Them no get shame. See as them pack full squad against Luton Lol wolves go reset them on Wednesday  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 by Kyase(m): 1:27pm On Jan 24, 2021 |
xynerise: Watch how Chelsea fans will be screaming " We are back!!" 
Na Luton Town o Lol they have started here already oooo, na noise full my side now...... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Luton Town FA CUP (3 - 1 On 24th January 2021 by Kyase(m): 1:16pm On Jan 24, 2021 |
AuwalYusuf812: Chelsea to lose & Lampard to be sack tomorrow Chelsea can't lose against this ludo team na........ Na where werner dey get power be this |
Politics › Re: How Yoruba Elders Prevented FG From Arresting Sunday Igboho by Kyase(m): 11:34am On Jan 24, 2021*. Modified: 2:23pm On Jan 24, 2021 |
As someone will say, the Fulanis are now an endangered species, I know how many hausas people wey don tire for their mata...... |
Politics › Re: WTO: US Leaders Write Biden To Back Okonjo-Iweala by Kyase(m): 8:26am On Jan 24, 2021 |
Fergie001 this should be your topic |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Chelsea (2 - 0) On 19th January 2021 by Kyase(m): 6:43am On Jan 23, 2021 |
|