European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:53pm On Jan 20, 2021 |
Gbest90: How many did he kill at Anfield? I hear say Alison go press body with hot water that day  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:51pm On Jan 20, 2021 |
Starzo: na for small children body he take dey get power Make your star player sef get power for small children head na, who stop am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:49pm On Jan 20, 2021 |
HOLYSEE: Op Don japa Lol, naso Dem dey do |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:49pm On Jan 20, 2021 |
BRUNO wan kill these boys today  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:47pm On Jan 20, 2021 |
chris259: Lmao... walhala... were are those people dat said fulham is going to be a walk in a park... Go watch abeg, forget say op no update score line |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:46pm On Jan 20, 2021 |
xynerise: Don't worry you will do it  Can't wait  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:42pm On Jan 20, 2021 |
iwaeda: Is Areola a keeper? No martial artist |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:42pm On Jan 20, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:40pm On Jan 20, 2021 |
xynerise: As long as we are playing away, I don't care the lineups  No be lie sha... I no wan upset. I get one video dey I use torment my friends wey na Chelsea fans Dem be. Without a win today I can't do it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:40pm On Jan 20, 2021 |
xynerise: E go shock you na 
We are playing away..get that into your haters skull  lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:38pm On Jan 20, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:38pm On Jan 20, 2021 |
Cavani |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:30pm On Jan 20, 2021 |
Fuckingmallam45: We will comeback stronger, I trust my guys I hope so, not convinced at this moment |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:29pm On Jan 20, 2021 |
xynerise: They better don't do anything stupid tonight. Well, it's a comeback thing  That midfield dey very open, Fred is not reliable the hold that midfield |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:28pm On Jan 20, 2021 |
I complained about the lineup earlier, the midfield is very open |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 9:24pm On Jan 20, 2021 |
Lookman scored |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 8:42pm On Jan 20, 2021 |
fergie001: Come see the beauty of football from the Champions-Elect.
ghettokid1 angelfrost fuckingmallam45 ebukahades10 gbest90 Wordson crazygod kyase ray07 redblood01 vickyrotex emeijeh theboss100 The lineup is a text book line up, not comfortable with it at all....... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 8:41pm On Jan 20, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 8:30pm On Jan 20, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 8:29pm On Jan 20, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 6:54pm On Jan 20, 2021 |
Anfieldster: I foresee full time draw This is not Liverpool
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 6:54pm On Jan 20, 2021 |
Fuckingmallam45: This one just need attention , anyway sha, I just gave you one let see maybe more people will give you more of it  Lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 6:54pm On Jan 20, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 6:53pm On Jan 20, 2021 |
HIGHESTPOPORI: While Chelsea is fighting for Champions league and Manu Europa league, una no really be mates. Something wey Dem go soon comoth, this coming Month.... But united will remain in europe till the end of the season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 20th January 2021 by Kyase(m): 6:24pm On Jan 20, 2021*. Modified: 9:02pm On Jan 20, 2021 |
I can see, all these Chelsea and assnal fans don full the thread even before 7pm.... But for their information we are not fighting for top 10 but for the title. We no be mates  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Chelsea (2 - 0) On 19th January 2021 by Kyase(m): 6:04pm On Jan 20, 2021 |
Fuckingmallam45: My guy my guy, u too Dey amg is nau  Na because Dem no go spare us too |
Politics › Re: Let Power Rotate To South Or North East It I'll Unite Us Better In '23- North Yo by Kyase(m): 5:28pm On Jan 20, 2021 |
They should just move the power to cotonuou..,...
Me sha want an apga Igbo president |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Manchester United (0 - 0) On 17th January 2021 by Kyase(m): 4:08pm On Jan 20, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Manchester United (0 - 0) On 17th January 2021 by Kyase(m): 12:30pm On Jan 20, 2021 |
EbukaHades10: Make una dey trend well. Leicester don top now, we no hear noise o We dey reclaim our birthright this night for first half  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leicester City Vs Chelsea (2 - 0) On 19th January 2021 by Kyase(m): 12:13pm On Jan 20, 2021 |
Fuckingmallam45: Very nice of Leicester C, a very wonderful game See ehn the kind enemies of progress wey dey this place ehn.... See dem  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Manchester United (0 - 0) On 17th January 2021 by Kyase(m): 12:12pm On Jan 20, 2021 |
EbukaHades10: I dey here, brotherly. Una just dey yab my boys anyhow since, abi? Lol we just dey talk wetin dey, that's all.... Una take style escape beating from our hands |
Politics › Re: Buhari Actually Supported BOBI WINE Of Uganda by Kyase(m): 8:14am On Jan 20, 2021 |
That okay of a guy just dey yan dust  |