LaSenior's Posts
Nairaland Forum › LaSenior's Profile › LaSenior's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 40 pages)
![]() I no kuku like to fly local in the first place Dana air go Better Pass this people |
![]() Who cares Have they not killed enough people Him and buhari deserves no mercy Very heartless set of human being You see all these Rccg pastors just fear them Hope it was worse sef May the souls of the departed in owo church bomb blast rest in peace , your brother osibanjo failed you all |
David |
![]() |
![]() Let's go back to PDP ooooo APC no work If PDP still Bleep up again we find another party but not APC Things are hard |
![]() |
![]() No body dey do bad thing with clean eyes Joint ownership doesn't work that much in football club |
![]() A certain accountant general is still walking free despite the allegations of corrupt practices Na northerners get this country Nigeria is not for you Roch ass dem go soon show you sey you be mumu |
Stop rubbing bleaching cream Use vaseline Eat white vitamin c |
Go to their office and pay your 100k fine I was caught bypassing and my meter disconnected Las las after much office visiting and begging I paid 20k as penalty I only by pass my meter when I want to use heavy appliances If you want to by pass your meter make sure you recharge your meter every month with 2k then go on and enjoy 5k light |
![]() |
My sienna na the oga kwatakwata for fuel munching 1998 model with AC 2k fuel na joke The only thing I love about that car is it's durability and the chilling AC E dey chop fuel e dey drink fuel |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() They are gradually becoming something else I no longer support this sit at home order it is becoming stale and stupid You sit at home the government is not affected the person of nnamdi kalu is till in detention so what's the objective of this sit at home Until we Igbos decide to speak in one voice that's when we shall get out required desires This was how bokoharam started in the north today we can all see where it has led them to Ipob and ESN has distanced themselves from this terrorism of this unknown gunmen A group of criminal who specialises on attacking police check point to steal weapons are criminals |
![]() |
![]() |
![]() |
Kirkman:I don't know what that MD is it doing in Nigeria Dana and economy No wonder they have the cheapest flights price because of their flying coffins |
![]() Tell me why I should pay tax Is it because of the good roads, power supply , water supply and all social amenities Nonsense nonsense Bovi no pay anything If I don't run any business in Nigeria I won't pay any tax , Paying taxes when I do virtually everything Government should do myself |
Lokoyen:yes you are even sequoia and 4runner dey pull legs but in this case honda own worse pass |
Why our own bet9ja here is showing u pepper |
![]() |
nairaman66:this cars I posted gat suspension issues dem dey pull Shaft
|
![]() Someone should upload that corn eating pictures abeg The man wey Amaze comrade finish wey make comrade no fit chop maize again This man dey funny me I swear ![]() |
Dorwadora:seriously that's the truth ooooo I don't see the fat on my body to weigh that much Seriously somebody who was bigger than me checked his weight and surprisingly I was 10kg ahead of him |
![]() |
nairaman66:na lie ooo honda even latest models dey pull legs .... Honda crosstour and zdx dey pull legs Honda is Better than Toyota in times of performance but durability Toyota dey flog am wella |
![]() This motor na real bandits infact dem suppose to name am Toyota cultists I changed the tires to 225 70 rim 15 any road wey bad I dey run am the only mistake they made in this car is not building it with a 4×4 options I own exactly this model same colour with leather interior bought it 5years ago AC still chilling the only problem is it short oil depending on the distance covered but it has been a good experience driving this car because it has not stopped me on the road before.... Honda no be Toyota mate in term of durability and reliability How many honda odyssey wey transporters dey use ....
|
The lighting is not up to two kilometres |
![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 40 pages)



