₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,279 members, 8,449,554 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 12:40 AM

Toggle theme

Lastking147's Posts

Nairaland ForumLastking147's ProfileLastking147's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 50 pages)

RomanceRe: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 9:34am On Feb 28, 2017
Oyind17:
Any witch wey fly near me, I go crush am. We are here for fun
I dey suspect say u sef b witch grin
Na inside banana u dey live
RomanceRe: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 9:25am On Feb 28, 2017
Oyind17:
Them chop witch?
Lool grin
I like ur courage jae
As I dey so ion give a fvck bout Nl peeps coz they always looking for wahala wey Don lost since
RomanceRe: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 9:11am On Feb 28, 2017
Oyind17:
Una don form blackbra, ladies cult for Nl. Make una try
Blackbra? Dem dey come for u
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 9:06am On Feb 28, 2017
Bumbae1:
Lol jesu
So u basically in vamp mode all week grin
Yes oh I just wanna make it and leave this naija
I no wan carry last
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 8:52am On Feb 28, 2017
Bumbae1:
Yh thats y i diffuse small cuz not worth the headache
Did u sleep at all last night shocked
i slept around 2am Or so
I do hit d sheets late bae
There's a saying The more you sleep the lower your Income grin
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 8:39am On Feb 28, 2017
Bumbae1:
Good hun .. had to go see wt was up with TQ on dat thread
Oh you dey mind that one
TQ suppose leave am ni
She's not worth her time atal
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 8:34am On Feb 28, 2017
Bumbae1:
lipsrsealed
Dem don seal ur mouth
How's u
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 8:32am On Feb 28, 2017
LAFO:
Before nko?

Life is not all about sex but sex is part of life.
Yeah u are right
I hope you don find beta pesin
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 8:22am On Feb 28, 2017
LAFO:
E never deep reach borehole before I packed my loads....

Na just 3 months after the sex started. I can't come and go and kill myself away
grin so u run for ur life grin
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 8:18am On Feb 28, 2017
ChrisAirforce1:
I go still dey bed am till I get a responsible lady

Because if you discard her without option B in place, Na konji go wound you.
Konji Don wound me leave me so.. WeN we break up was single close to 9months
No be errbody fancy Toto like that na
RomanceRe: Question About Job Medicals by Lastking147(m): 8:15am On Feb 28, 2017
Nigga ain't sure this Is the right section for this
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 8:14am On Feb 28, 2017
Bumbae1:
Once he says i love you !
Run and change all account details angry mdf
grin grin grin u be EFCC bah
Jokes EtcRe: Good Morning In Different Languages ! by Lastking147(m): 8:13am On Feb 28, 2017
TrapQueen77:
U know I can speak tons of foreign language cheesy
Cuman teach bebe na
I understand just Yoruba and English o plus a little bit Igbo tongue
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 8:10am On Feb 28, 2017
LAFO:
grin


My Sister, hope you are ready for a lifetime of constant knacking?




If not, run for your life.




The guy can nyash fowl self.


Mstchew
So na borehole dey btw ur legs so shocked
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 8:09am On Feb 28, 2017
ChrisAirforce1:
Lol

Why you bad like this
cheesy



Cc Lalasticlala
Lool no be Good Advice ni
If na u Wetin u go do
Jokes EtcRe: Good Morning In Different Languages ! by Lastking147(m): 8:06am On Feb 28, 2017
adioolayi:
E ka'ro ooo.

Eku ojumo ooo.

#Proudlyyoruba
Omoluabi Gidi Ni Ev grin
Jokes EtcRe: Good Morning In Different Languages ! by Lastking147(m): 8:05am On Feb 28, 2017
TrapQueen77:
grin


Kali Mera sas grin
Which language is this now
RomanceRe: What Advice Would You Give To The Person Dating Your Ex? by Lastking147(m): 8:01am On Feb 28, 2017
I'll advice him to use like 500MG trams to mark register and fade Bruh
My ex is a LovePeddler plus she too dey lie
My padi even logged in
Nairaland GeneralRe: See This Hilarious Prayer Point By Uniosun Student For Other Students by Lastking147(m): 1:13am On Feb 28, 2017
Bouys just dey pray make Dem strike grin
I'm currently in Dem Okuku campus
RomanceRe: I Am In Love With a Romancelander! Help me Lord by Lastking147(m): 1:11am On Feb 28, 2017
himkers:
You people should help me beg her.

Some will call me names, but I don't care - as I am blinded by love cry
Bros u don chop Efo oh
Na u go finish way u start na
RomanceRe: I Am In Love With a Romancelander! Help me Lord by Lastking147(m): 1:04am On Feb 28, 2017
This Love Strong Gaan oh
EducationRe: Top 10 Most Beautiful Places To Visit Before You Die! by Lastking147(m): 1:03am On Feb 28, 2017
Omo see as em all ds place fine but as I no fit afford am id just carry Bae to Gurara Falls in Niger State grin
Jobs/VacanciesRe: Please Help Me... by Lastking147(m): 12:57am On Feb 28, 2017
TrapQueen77:
What's poppin?
I got a phone issue atm so I won't be around on whatsapp until I get a new phone.. Juz using my lappy atm undecided
Oh OK, no wonder I was looking for u errwia
Just here dear watching MTV Base u nko
Jobs/VacanciesRe: Please Help Me... by Lastking147(m): 12:24am On Feb 28, 2017
TrapQueen77:
Aloha
My Lady
How v u been
Jobs/VacanciesRe: Please Help Me... by Lastking147(m): 12:07am On Feb 28, 2017
No Toto in return lipsrsealed
FoodRe: A Thread For Lovers Of Cake! by Lastking147(m): 12:01am On Feb 28, 2017
JaneyBlingx:
I value cakes than most people grin grin
Lol u ehn
For real shocked
CelebritiesRe: Oscars 2017: Full List Of Winners by Lastking147(m): 9:25am On Feb 27, 2017
Okay this one na FP material
RomanceRe: Do Not Say I Love You Until You Can Answer These Questions.. by Lastking147(m): 12:42am On Feb 27, 2017
Bumbae1:
Lol Sinz has taught u bad things
Una wan die ontop kitty ba
It is well grin
Lool goan sleep lipsrsealed
RomanceRe: My Penis Is Now Disappointing Me Now A Days. What To Do by Lastking147(m): 12:38am On Feb 27, 2017
ToriBlue:
Its the beer and the sugar but the beer.
Docky Doctor grin
RomanceRe: Do Not Say I Love You Until You Can Answer These Questions.. by Lastking147(m): 12:30am On Feb 27, 2017
Bumbae1:
I dont do simple . U wan mame i kill d guy grin
Na BadBouy Dem dey like na
If u she wan kill me use ur Azz I'll gladly die grin
RomanceRe: Do Not Say I Love You Until You Can Answer These Questions.. by Lastking147(m): 12:29am On Feb 27, 2017
Bumbae1:
Lol d day wey one guy go woo me move mi heart
Na dat day heaven go open .. u know it aint gonna happen . None has succeeded .. not strong enough tongue
Anything can happen with cutehector by my side
I came with enough strength tongue
RomanceRe: I Can't Control My Mouth Whenever She Gives Me B-j by Lastking147(m): 12:25am On Feb 27, 2017
Bumbae1:
Lol Vampire oya come suck my blood grin
Going to take something to d brain n hit the sack soon tired ...
Lol I go catch u for other side
Sorry ma'am or u need a massage

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 50 pages)