Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,214 members, 7,839,133 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 02:13 PM |
Nairaland Forum / Lastking147's Profile / Lastking147's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 50 pages)
Crime / Re: Police Nab Man Who Uses Father's Gun To Steal Motorcycles In Osun (Photo) by Lastking147(m): 11:11am On Jul 18, 2017 |
Events / Re: Woman Beats Husband To Death With Stick During Domestic Fight by Lastking147(m): 11:09am On Jul 18, 2017 |
Romance / Re: Have I Lost Him by Lastking147(m): 10:48am On Jul 15, 2017 |
Call me and forget about him 11 Likes 1 Share |
Politics / Re: Is Nigeria In The Brink Of Another Civil War? - Al Jazeera by Lastking147(m): 9:04am On Jul 15, 2017 |
freeman95:Leave them Sheyb Na War Dem want Dem go see am October don de come so maybe Dem think say e be like nairaland E wars wey Dem de do kaakiri Everywhere good bro, and ur side? I no de see you around for whatsapp wetin happen na 1 Like |
Politics / Re: Is Nigeria In The Brink Of Another Civil War? - Al Jazeera by Lastking147(m): 8:56am On Jul 15, 2017 |
freeman95:baddest no be lie dia head never korrect Dem dey shout war upandan how u dey now baba |
Celebrities / Re: Dammy Krane Gives Out N100,000 On Twitter by Lastking147(m): 9:24pm On Jul 10, 2017 |
AkupeMBANO: |
Celebrities / Re: Dammy Krane Gives Out N100,000 On Twitter by Lastking147(m): 7:23am On Jul 10, 2017 |
100k He never spend the credit card money finish 35 Likes |
Family / Re: Married To A Man Based Abroad by Lastking147(m): 7:21am On Jul 10, 2017 |
Your thing Needs Servicing 1 Like |
Romance / Re: Describe Your Ex Using #ISSA by Lastking147(m): 9:50pm On Jul 08, 2017 |
comradespade: Who send u |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 12:36pm On Jun 29, 2017 |
freeman95:Haha trust me now Bruh Omo I don miss you so much How ur end now Blessed Bruh 1 Like |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 12:35pm On Jun 29, 2017 |
comradespade: |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 12:24pm On Jun 29, 2017 |
comradespade:Hhahaha Taaa e no fit happen last we go trek go London go find awa president U no see as one idiot wan dey use me catch trips I no even bother read all him grammars |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 12:18pm On Jun 29, 2017 |
TheMortician:I no even read all the grammar u write up there Goan lecture your Fada at home Bruh trust me he needs it Na Nairaland Hoes in Men kloth like u dey always Brag... Oya I dey await you and your goons to come display Una stupidity Son of a Thousand Fathers 3 Likes |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 11:33am On Jun 29, 2017 |
mrsefan:As I see you u go like Nbm so lool |
Sports / Re: Okocha Dares Kanu Nwankwo In Ball Juggling, Guess Who Won? (Video) by Lastking147(m): 11:21am On Jun 29, 2017 |
comradespade:You Don watch am baba Na who win |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 11:18am On Jun 29, 2017 |
mrsefan:I'm good ma'am How was the night |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 11:17am On Jun 29, 2017 |
comradespade: I swer bro... I been dey cook rice Na only me get house Con fllw me chop Bhet weed dey dere Na which club make we go Escape abi Joker for Benin |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 9:34am On Jun 29, 2017 |
comradespade:No be lie Errwia Just be like graveyard, silent af I been dey wait for one Gyal like that but she Don spoil show... I dey observe now Wetin dey for us na 2 Likes |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 9:12am On Jun 29, 2017 |
comradespade:Lool Oga Spade This your siggy na something else oh 2 Likes |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 9:00am On Jun 29, 2017 |
mrsefan: Your head dey there... 8 Likes 1 Share |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 8:04am On Jun 29, 2017 |
Camlot000007:Ju Ju Ju Stinking 34 Likes 3 Shares |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by Lastking147(m): 8:00am On Jun 29, 2017 |
May Kfo grant you eternal rest Bam Lord wey no b Luggage... 54 Likes |
Politics / Re: Burial Of Two Soldiers Killed By Boko Haram In Borno (Photo) by Lastking147(m): 5:11am On Jun 29, 2017 |
Rest in peace Gallant Soldiers 4 Likes |
Phones / Re: Infinix Created A Monster Hide App (pics) by Lastking147(m): 7:17pm On Jun 23, 2017 |
dammyloye:Omo Ope how hustle |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 50 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |