Romance › Re: I Can't Control My Mouth Whenever She Gives Me B-j by Lastking147(m): 12:24am On Feb 27, 2017 |
pepemendy: Bros na fake don't fall 4 it How u take know  |
Romance › Re: Do Not Say I Love You Until You Can Answer These Questions.. by Lastking147(m): 12:21am On Feb 27, 2017 |
Cutehector:
just mention any girl u like in romance section and she is yours  Omo na faaji kelele be this oh I been dey eye bumbae1 buh she dey do yanga for me |
Romance › Re: I Can't Control My Mouth Whenever She Gives Me B-j by Lastking147(m): 12:20am On Feb 27, 2017 |
Bumbae1: Yh was thinking she should b up by now.. Abeg make una free me jare  Y u up late ... u lean? Ima Vampire Na my time be this Neva his bring light and sleep is not yet visiting  |
Romance › Re: Do Not Say I Love You Until You Can Answer These Questions.. by Lastking147(m): 12:17am On Feb 27, 2017 |
Cutehector: lol he killed him and made sure he is dead as well...
d nincompoop shot himself at his balls Chai Una wicked for Nl oh Bhet u sef too like woman see as Dem just dey shout ur name |
Romance › Re: I Can't Control My Mouth Whenever She Gives Me B-j by Lastking147(m): 12:16am On Feb 27, 2017 |
Bumbae1: But its front shot nao .. lol , chai any angle na problem  TQ don sleep? Front shot or not it's obvious u have a zuma rock shape Azz and e dey sweet. Me so Yeah because I no see her brake light She'll be up any minute from now |
Romance › Re: I Can't Control My Mouth Whenever She Gives Me B-j by Lastking147(m): 12:10am On Feb 27, 2017 |
Bumbae1: Lol crazy lady  Fine Gyal I love that behind |
Romance › Re: Do Not Say I Love You Until You Can Answer These Questions.. by Lastking147(m): 12:10am On Feb 27, 2017 |
Cutehector: lool I see them peeping through the thread and running away... 
When a savage meets his lord and master  He just spoil the guy life no be small |
Romance › Re: Do Not Say I Love You Until You Can Answer These Questions.. by Lastking147(m): 11:32pm On Feb 26, 2017 |
falconey: son you don't understand the word "culled"? or your brain has call it a day? Baba why na  |
Romance › Re: HELP!!SHE IS NOW A PUBLIC TOILET by Lastking147(m): 11:30pm On Feb 26, 2017 |
Na ur sister?? ? Abi u sef no dey drill another pesin |
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 10:56pm On Feb 26, 2017 |
Mizk: the word plurimi is a turn off  No problem... It's a free world |
TV/Movies › Re: Ese And Jon Evicted From Big Brother Naija by Lastking147(m): 10:48pm On Feb 26, 2017 |
yomibelle: for a moment, ah tot madrid was gonna lose #ExpectTheUnexpected Shey Athletico Madrid abi which one |
Romance › Re: Why Ugly Girls Seek Attention Too Much by Lastking147(m): 10:46pm On Feb 26, 2017 |
TrapHedges: lol abi now Bro I dey find u for whatsapp |
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 10:46pm On Feb 26, 2017 |
Mizk: you wont understand, some plurimi guys are attacking me lowkey and i know them, but wanna be quiet about it until they finally grow balls I admire your courage lol Well I have no say to that since I dunno bout it Let's talk about that heart already maami |
Romance › Re: Why Ugly Girls Seek Attention Too Much by Lastking147(m): 10:39pm On Feb 26, 2017 |
TrapHedges: haha lol real fuvked up bro
am just chilling bro..u knw lowkey lol Good man I dey watch movie bfr sef I just dey pray Dem bring light I miss awa ehn |
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 10:37pm On Feb 26, 2017 |
Mizk: yes some of you guys bite Lool wenwe ain't Dogs  We just bunch of cool lads Jez try me like Deh Loaf  |
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 10:30pm On Feb 26, 2017 |
Mizk: but you're a plurimi  That's a Badge I wear with pride dear I see nothing wrong rara or do u? |
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 10:26pm On Feb 26, 2017 |
Mizk: I've lost count o, but theres none close to my heart now  that's nice Dem don clear road for me Bhet I wanna be so close to ta heart  |
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 10:15pm On Feb 26, 2017 |
Mizk: fight for it  No prob I have my shield and sword here How many competitors dey ground ma |
Nairaland General › Re: Acting Film? by Lastking147(m): 10:13pm On Feb 26, 2017 |
Someone should please summarize this crap cos I'm not understanding |
Romance › Re: I Need Your Candid Advice About My Girlfriend by Lastking147(m): 10:07pm On Feb 26, 2017 |
U don dey drink Expired Brezzzz tey teeey |
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 10:03pm On Feb 26, 2017 |
Mizk: its from the heart so its real, you just have to imagine it and believe Ehen E Don deliver  Tell me how I can win that heart  |
Romance › Re: Why Ugly Girls Seek Attention Too Much by Lastking147(m): 10:00pm On Feb 26, 2017 |
TrapHedges: brah..wats good nun much bro Just dey fvcked up Bars down plus no light |
Romance › Re: How Can I Win This Girl Heart? Help by Lastking147(m): 9:59pm On Feb 26, 2017 |
Just take her to the nearest eatery G and the pussssyy is automatically urs |
Romance › Re: Why Ugly Girls Seek Attention Too Much by Lastking147(m): 9:57pm On Feb 26, 2017 |
|
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 9:57pm On Feb 26, 2017 |
Mizk: Wish dey was real haha Trust me I'm good |
Romance › Re: Crazy Sunday.. That Crazy Sunday. by Lastking147(m): 9:56pm On Feb 26, 2017 |
U sha wan show us say u buy cloth I know you're planning to wear it on Xmas no lie  We sabi how much Dem dey sell me no bobo us bros |
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 9:52pm On Feb 26, 2017 |
Mizk: lol how is she accessing Nairaland from the moon Lol abi I love ur lips |
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 9:49pm On Feb 26, 2017 |
|
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 9:47pm On Feb 26, 2017 |
Misypee: lol confirm earth child Lie lie How I wan take confirm |
Romance › Re: Guys Get In Here Asap!! by Lastking147(m): 9:33pm On Feb 26, 2017 |
Omo look at those thighs  Omo na to just park jeje the rest na super story  |
Romance › Re: Tears As World Oldest Aquarium Fish Die by Lastking147(m): 9:31pm On Feb 26, 2017 |
Lool I trust my fellow Nigerians |
Romance › Re: Post Your Sunday Pic by Lastking147(m): 9:28pm On Feb 26, 2017 |
Misypee: handsome, you nailed it  Thanks ma'am You look beautiful u from another planet  |