Investment › Re: MMM Has Done Us Bad, Nigerians Cry by Lastking147(m): 1:36am On Feb 10, 2017 |
when will yall understand that this poo na scam u still talking about PH while MMM don carry million pipu raba abscond okay na go on make una sha no kry come here  |
Celebrities › Re: Davido S Daughter IMADE Play Hide-and-seek Game With Dady by Lastking147(m): 1:29am On Feb 10, 2017 |
shey this one na news nlike this  see ordinary topic u nofit compose sef smh  |
Romance › Re: k by Lastking147(m): 1:10am On Feb 10, 2017 |
Spicylate: OK. I guess I need to book a flight to reality then dont go yet... why u still up by this time |
Romance › Re: k by Lastking147(m): 1:01am On Feb 10, 2017 |
|
Crime › Re: Is Yahoo-yahoo Really Helping Us To Reduce Level Of Arm Robbery In Nigeria? by Lastking147(m): 12:59am On Feb 10, 2017 |
well if u ask me id say its really helping us to reduce the rate of arm robbery oo make dem kukuma legalize am |
Romance › Re: Tag 2 Romancelanders, You Would Love To Spend The Val With by Lastking147(m): 12:46am On Feb 10, 2017 |
|
Nairaland General › Re: Nigerians Have Rights To Wear Camouflage, It Is Not Illegal (pics) by Lastking147(m): 12:43am On Feb 10, 2017 |
joshadedapo: Soldiers in Nigeria beat civilians but they cower before a boko haram member with ordinary Dane gun. The thunder that will fire some of them is warming up in Sambiza As in eh, na only naija all this things dey happen |
Nairaland General › Re: Nigerians Have Rights To Wear Camouflage, It Is Not Illegal (pics) by Lastking147(m): 12:42am On Feb 10, 2017 |
I have camouflage tops and jackets but I can't wear it outside my gate, dem don touch one of my Gs bfr so I can't risk it rara very bad! |
TV/Movies › Re: Name A Movie You Watched 5 Times, And Still Did Not Get Bored. by Lastking147(m): 11:21pm On Feb 09, 2017 |
richommie: Perfect match Coming to America The good, bad, and ugly Everybody hates Chris Home alone
#YOLO Errbody hate Chris? damn I love that series bro the last time I watch am ehn I still dey high sch lol |
Romance › Re: Can You Do These In Relationship by Lastking147(m): 5:35pm On Feb 09, 2017 |
errsunday? wait let my pipu come give better yarnings |
Romance › Re: A Nairalander Feeds A Hungry Lady Wth His Cassava For The Second Time by Lastking147(m): 5:32pm On Feb 09, 2017 |
wondering how u can create a thread like this and stl no get 6 for head... Na TVC u dey work? |
Music/Radio › Re: What Music Are You Listening To Right Now? by Lastking147(m): 3:33pm On Feb 09, 2017 |
|
Romance › Re: Nigerian Ladies Must Be Dating Animals Or Spirits by Lastking147(m): 3:32pm On Feb 09, 2017 |
SINZ: Not me  I refuse to bliv |
Romance › Re: Happy Birthday To Ednite .. The African Diva by Lastking147(m): 3:29pm On Feb 09, 2017 |
Ednite: you and judefcc are forcing me to have a prof pic. I removed it cuz i felt lyk doin it. lol yes now I've seen ur pix sha, u look like one of my crush dem  N how's Ethiopia |
Crime › Re: Crippled Man Brutality: Kokun, Offers N20,000 To Anyone Who Finds The Man (Pic) by Lastking147(m): 12:51pm On Feb 09, 2017 |
comradespade: swinol is bae.
with confirm oris and ciroc  Everyday na Holiday Errday Jonzin'  NP: DejLoaf Me Hennessey You Ft Lil Wayne  |
Romance › Re: Is My Kinni Active? by Lastking147(m): 12:48pm On Feb 09, 2017 |
comradespade: No, we gonna trek to aso rock to confirm if buhari has been sneaked into the country  hahha omo I just dey on trips baba mi na which club u dey support sef |
Romance › Re: Happy Birthday To Ednite .. The African Diva by Lastking147(m): 12:46pm On Feb 09, 2017 |
judefcc: no picture , all my compliments will be lies na 
hbday ednite  U don reach here baba Abi o how we go believe say she's cute  |
Romance › Re: Naijasinglegirl Is Recruiting A 'husband' For Valentine by Lastking147(m): 11:31am On Feb 09, 2017 |
Seun: No picture, no husband! so the Almighty Seun too deh scout  |
Romance › Re: Is My Kinni Active? by Lastking147(m): 11:29am On Feb 09, 2017 |
comradespade: the last time one of my dude sent it to me....I trekked from ijebu ode to Ibadan with only singlet and pant.......... dafuck?! this time we'll both trek to Kaduna from Ijoko  |
Crime › Re: Crippled Man Brutality: Kokun, Offers N20,000 To Anyone Who Finds The Man (Pic) by Lastking147(m): 11:27am On Feb 09, 2017 |
comradespade: we gonna take it together oo
the n we gonna skip together Lol then I go use like 24 hours reach house instead of 30 minutes... Omo u go like swinol bah  E go make the circle complete |
Romance › Re: Some Girls Can Be Really Wicked. by Lastking147(m): 11:16am On Feb 09, 2017 |
Deoblazing: Not all the time  its not a good habit drop it  |
Romance › Re: Some Girls Can Be Really Wicked. by Lastking147(m): 11:10am On Feb 09, 2017 |
Lool the guy sef I hate that stuff ehn, I no kuku dey pass my boundary, deoblazing u do that too ryy |
Crime › Re: Crippled Man Brutality: Kokun, Offers N20,000 To Anyone Who Finds The Man (Pic) by Lastking147(m): 11:08am On Feb 09, 2017 |
comradespade: OK.
make him bring pawpaw and codeine ooo n small ref No kill ur sef na u wan start dey skip again  |
Romance › Re: Is My Kinni Active? by Lastking147(m): 11:06am On Feb 09, 2017 |
comradespade: dem just give am ambassador post to Jamaica self................commissioner for psycho affairs  den no born am well he go celebrate am for us make hin send us Jamaican native skunk oo heard its Lit  |
Romance › Re: Naijasinglegirl Is Recruiting A 'husband' For Valentine by Lastking147(m): 11:05am On Feb 09, 2017 |
nothing we nogo see una Don turn Nl to BDSM site abi Comradespade come find ya match |
Crime › Re: Crippled Man Brutality: Kokun, Offers N20,000 To Anyone Who Finds The Man (Pic) by Lastking147(m): 11:02am On Feb 09, 2017 |
comradespade: shey na today uno say Lucifer dey lie?
baba iskilu no dey? 
wait for me I dey come ehen no wonder him just dey blaze like say na Straw hin dey use yes oh today na him off, Na Karim shift buh him Neva show I tellam to carry Arizona show sha  |
Romance › Re: Is My Kinni Active? by Lastking147(m): 10:58am On Feb 09, 2017 |
comradespade: he even get mansion for Aro  Eleyi Gidi Gan o n I no see trappy him ns Commissioner for Psychiatric Affairs |
Crime › Re: Crippled Man Brutality: Kokun, Offers N20,000 To Anyone Who Finds The Man (Pic) by Lastking147(m): 10:57am On Feb 09, 2017 |
comradespade: why u no cum wake me? 
we go just kush all-night................Tonic and gin na bastard no vex braah na Lucifer talk say u no like make dem dey wake u dey come baba iskilu no dey around make we run Bake hhaha |
Romance › Re: Is My Kinni Active? by Lastking147(m): 10:56am On Feb 09, 2017 |
comradespade: na who go come catch this inmate now.........and them talk say e don mad before ahhh na double wahala be that ooo this one don get duplex for Yaba  |
Romance › Re: Is My Kinni Active? by Lastking147(m): 10:47am On Feb 09, 2017 |
comradespade: I think the warder left the gate open  lol naija prison warders ehn I tire see wetim dem don cause... |
Crime › Re: Crippled Man Brutality: Kokun, Offers N20,000 To Anyone Who Finds The Man (Pic) by Lastking147(m): 10:43am On Feb 09, 2017 |
comradespade: 20k? the amount wey never reach guy man flex self........mtcheeww u sef talk am e no reach anything for zanga omo last night was fum mehn I been wan come wake u buh u Don dey dream aiidy I keep small joint for u sha |
Romance › Re: Is My Kinni Active? by Lastking147(m): 10:39am On Feb 09, 2017 |
Comradespade another inmate don escape o |