Leepeak's Posts
Nairaland Forum › Leepeak's Profile › Leepeak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 79 pages)
eteebanky1:How old are you? Can do usa do without Saudi Arabia? If your answer is yes u be small pikin Why is the usa interested in d middle east? |
Nonsense trend........ Nonsense........ Nonsense |
3kay945:Not all my ex baby clean I dey bang that area steady She is fat and clean some don't know how to take care of their pussy He get one babe I nack kokolicious she is clean omo her pussy is clean no capping I put hand draw close to my nose 👃 no odour at all so I wonder why but some babe 😭.... U go regret |
Lack of pussy dey make man dey nack dirty Calling it enjoyment I |
brain54:Lol 😂😂😂😂😂 S |
brain54:Lol 😂😂😂😂😂 |
NGArmyTerrorist:Tah.... Oga keep quiet Not be white babe give one Nigeria boy herps recently Which one be white babe are. clean |
FriendsAndFans:Lol 😂 Especially from women |
omoredia:How old are you? |
When oshobaba dey talk am say the current president of south Africa back this movement you dey laugh am So what has snub has to do with retaliate Nonsense I miss Donald trump which he is Nigeria president |
A welcome development Warri and bottle na 5&6 Anyway Dem for burst him head The joy of seeing snake 🐍 fight |
owobokiri:Sharp Thank you U are wise |
![]() Forgive and forget So your BP rise again |
I saw it on TikTok Na my sister for agbarho urhobo girl My neighbor for that matter Na so then dey do Her mama go don see her by now From agbarho to God forbid nawa |
Here is what the law says No, e no clean at all! Na complete crime and human rights violation. Even though some people dey see forced dancing, singing, or performance while dem dey beat suspect as "mild joke" compared to burning person alive, under Nigeria law, na still jungle justice and public torture. Law Violations Wey Dey Inside 1. Dignity of Human Person (Section 34) Under Section 34(1)(a) of the 1999 Constitution of Nigeria, every human being get right to dignity. The law talk clear-clear say: nobody get right to torture person or do dem wetin go degrade or humiliate dem. Forcing suspect to dance, sing, or disgrace dem for crowd while dem dey beat dem dey break this law directly. 2. Presumption of Innocence (Section 36) Section 36(5) talk say anybody wey dem accuse of crime na innocent person until court of law prove say e do am. Mob or crowd no be court, and dem no get any legal right to judge person, punish am, or parade am. 3. Cybercrimes & Privacy Law To record person while dem dey beat am or disgraceful am, and upload the video for social media (Instagram, TikTok, X), na big offense under the Cybercrimes Act. Police dey arrest both the people wey dey beat the suspect and the people wey dey record/share the video online. Wetin Na the Role of Human Rights Commission (NHRC)? The National Human Rights Commission (NHRC) na government body wey dey fight for citizens right. For this kind matter, their work na to: Investigate Abuse: Dem dey receive report and investigate cases where people or mob torture and disgrace suspects. Educate the Public: Dem dey teach people say mob justice and forced humiliation na crime, and say make dem dey follow law. Hold People Accountable: Dem dey work with Police to make sure say people wey follow beat or record the video face court. Protect Victims: Dem dey help victims (or their family) get justice and compensation if dem destroy their rights. Wetin the Law Say You Suppose Do? If community or crowd catch suspect, the only legal action na to hand the person over to the nearest Police station immediately without beating, stripping, or forcing dem to perform for camera. Anybody wey participate for the beating or forced performance dey commit crime under Nigeria law. So technically they don't know they are breaking the law according to my younger brother it's bending the law small not breaking |
folake4u:Okay I don hear what of politicians are still exempted?? Dose going to see God in Saudi Arabia and isreal because na there God they stay |
Every guy mind Na how to bang her I get one like that she say na oba wife ![]() Funny I saw pussy I run Couldn't bang her, I just dey fear juju |
I wish trump was Nigeria president ![]() Africa |
It's well Hope ona don tell that stupid girl chidima to come back home Because is she a very foolish girl now she is alive ![]() If her people lover her she should forget any case and come back home She is a foolish girl I repeat a very big fool for that matter Dead men tell no tales And I will be glad to say RIP to her and also will be happy for her lost |
I stand with obi Anytime any day U see the problem we are facing as a nation is that freedom of the press I am not surprised these questions are ask as a set up Because channel na tinubu dey run am make Dem nor revoke license!! NBC stuff Why asking obi questions he already answered |
Nonsense!!! I nor support theif!!! But according to one police man in warri 2018 go say...." Na who Dem never theif go vex for crowd /mob when dem dey burn or beat am" But it's economically Rong, who never steal him mama meat from pot of soup make him first throw the stone 🪨" |
Leepeak 3rd law of marriage state that the sweetest the tightest the tightest the sweetest!!! When I dey your age If I toast u 😂 u nor gree U carry your pussy go give broda ken when him hand dey hot 🔥, not w broda ken don tear that place open u dey ask me stupid question |
Nonse which one be thousand called ![]() Nonsense talk |
Hmmm So wetin u dey try talk Na Go beck to your country will don't need you here |
The major reason most usa president don't like visiting this country To carry war go the country ![]() Self body go tire you Imagine trump fighting this country |
![]() But smoking is not a sin na Na bad thing say him dey smoke Just that it doesn't tell or give someone a good testimony Nothing is bad is nr president is smoking I...gbo |
![]() We know nothing special but why are you coming out to say it now Lol |
Daguccizgreat:Carry talk Talk is cheap Fulanis will vote for him They need a weak man Muslim Muslim ticket |
nairalanda1: ![]() I nor won talk Make tinubu boys on nairaland come after me Some even called him a bad man with good intentions. He is a bad man with worst intentions |
![]() Keep hiding the figure Just 18 dead body dey pepper then What of if them invade via ground troopsAnyway The world knows 13 soldier died flying 39 air plane now then say na 18 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 79 pages)