Leepeak's Posts
Nairaland Forum › Leepeak's Profile › Leepeak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 58 pages)
![]() All is fair Pray make Dem nor kill your pikin I told my friend to hold on and forget nysc go make money, if not then go kidnap you and u are most likely to die if u don't have 15m ransom He thinks am joking and I be him enemy till Nigeria happen to him |
![]() DHQ ![]() Na to eat money ona sabi Every general wants to be chief of defense Minister of defense Mumu second Pete hegseth Everyone want s to president |
You must not be a president to make a name Dangote better pass all living and dead Nigeria president |
![]() Normally U are correct 💯 Na your pussy go suffer |
Nigeria a shit hole country Lies U think USA is foolish for sponsored of terrorists in Nigeria Why would any reasonable country or state allow it's soil for terrorists A very disgraceful kontree those state governor and leaders that allow terrorists in their soil are very foolish + The president of this country |
Living in Nigeria alone Your day to day activities dey increase bp not to talk of the man who is rulling the government Seeing his face can increase your BP not to talk of his assistant |
Nwaikpe:Who is sponsoring terrorists me or the list u say make God bless |
Put it in Lagos as usual |
This love is massive Their post tells it all It's well |
Greencloud:It's simple and clear Together will stand divided we fall That called it freedom Yes they faught mexico/Spain unified many stats to become united States of America ![]() Why can't Nigeria unite Benin republic, and some part of Sudan, with Cameron We nor get sense Na only share the money we sabi |
It's okay Let fubara go And the looting continues It's very nice wike determine who will governor |
Nice Nice 20 character needed to change institute |
Saw the video two days ago Thought it was content But as a man for me shall am proud of him another way it's childish I spend what I can lose The same rule on bet naija or sporti bet I bet what I can lose period |
Boladogailese:Hmmmm you sound like an OS And a broken record |
Pain ful but necessary ![]() Till 230million reach 50million |
Okoro blessings nkiruka ![]() Igbo people on the beat She should just refund the last money to settle the matter ![]() Blesso my younger sister role model that year Thank God I tell her to leave your teaching alone if not she for never marry till now Or have kid |
The one with big yansh |
Why not invest $2b on Nigeria league Then Nigeria will be great again Make Nigeria great again MNGA |
Yes u will not be kidnapped, your family will be save |
Godspowerpro:Na small matter be that For delta state Come agbarho DP never buy morano for one year that means he didn't collect bribe |
So wetin go happened Them go theif am Nothing special |
JimohMomoh:If only u know how much monarch government gives USA For protection ![]() 1,2 trillion dollar investment from Qatar to USA for what? Saudis Arabic , dey carry many dey dash USA ![]() Mumu kings |
RightChannel:If they know wetin Dem go do? As a terrorists am not hyping irgc try pass the straight of Hormuz, and see how the dance we start, u kill my oga through assassin's and u say make I nor allow the price of fuel increase for your pocket, |
Nothing new We know na only fool dey believe USA U surrounded Russian with USA military base , calling them terrorists in HollywoodU surrounded Iran with military base calling them terrorists , U surrounded north Korea's with military base calling them terrorists ![]() I want this war in Iran, for many reasons 97% of internet cable of the world 30% pass through the straight of Hormuz, , irgc Dem be mumu ooo, and Microsoft, and many USA companies cables about 30% passes through there oga cut it, and let trump enter the war, he thinks this is 2003 where Iraq fought alone, the fight go sweet, you will lose 30% of the ten trillion dollar cable of the world, + 30% of crude, I pity the Gulf countries when nor get sense at allQatar, Kuwait, UAE, Bahrain, de m mumu shall I know their king is shai Muslim abi Sunni why major Muslim of the people are either suni or shaiLet see how the fight goes American dey do seize fire ![]() |
But my uncle there if u see him house for Texas u go run man Na big na he even get two hospital for USA 😂 So oya come back |
Mtcheew Don't know why people fail loyalty test Anyway a simp for a reason there will always be a scape goat How can a man not being sensitive at all Even if u daft self I dey imagine how man nor go get sensitivity Even in dark room u should know where the ball is played to I mean the direction Anyway a real player nor dey fall mugu na who one start playing the game |
The one with big yansh With money, |
Na who Dem catch be theif So long then nor hold me I go continue make my money, na so coca cola Take start The average Nigeria mentality And millions are dying everyday for three months now because of fake Goldbergs and hero I stop alcohol na monkey tail I dey take now |
For Nigeria every body won be president |
I nor sure this babe go come back to Senate self Fine woman without character |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 58 pages)

