Leepeak's Posts
Nairaland Forum › Leepeak's Profile › Leepeak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 58 pages)
So people nor go get peace of mind again for Nigeria..... Hmmm |
omoredia:He reach your turn nor scam government |
Nigeria professor So American professor na saint Britain professor na saint French professor na saint If he reach out turn na amplifier He reach ona turn na mistake |
Lol Life goes on Who never work for hotel this news go be like news for him 👂👂 |
I didn't read anything Only the caption she chose hotel work over relationship, na ashawo be that I work for hotel I know wetin he be to work for hotel Probably that the reason I am not getting married, baby mama My manager that year they bang pastor wife Aka mummy...... |
Old is gold Old is sweet |
Poor pikin go talk say na waste of money I refuse to be poor |
Shey Dem say tinubu don dey bomb Boko Haram like water Anyway God bless all the leaders who allowed terrorism into their land as political gain Sometimes something's are better left unsaid |
Allow free and fair elections wether sowore nor go flog tinubu Even the weakest politicians in Nigeria will win tinubu if the election is credible and fair |
AdolfHitlerxXx:Great politicians ![]() You are a disgrace to this nation Name one thing tinubu do |
Turkey view of straight of Hormuz From turkey to Iran then the straight of Hormuz
|
7 soldier flying 39 planes Omo I like to join USA special force ![]() That their rescue mission na Highest ![]() Only 39 planes in 40 days war Amazing Wow abeg tell trump to recruit me into the spirit special seal force And ghost military make I use am tear Boko Haram apart |
michoim:Issokay professor of war Tell us say na only 7 USA soldier die for 32 aircraft Ona be witch |
Only 7 USA soldier died flying 32 aircraft ![]() Everybody say Merlin? In 40 days war |
So the 32 aircraft na spirit dey fly them ![]() Na ghost them be ![]() Their military budget na people GDP and then still dey lost 32 aircraft and spirits So isreal nor lost anything ![]() Na spirit Dem be |
Better than Nigeria 1967 Dem never fit clear where bomb dey self |
Mathewrichard99: |
Nothing bad So long he is doing well And the people are happy We wen dey Nigeria when dey change president Like woman we bad pass this president |
Nonsense not 13 and 3 I dey game I go bang Person babe, I might end up being a father or marry her I go back my ex Okafo law She eat my money na her retirement benefits be that |
So Gowon can't control the state Nawa people dey shall As a father and president Me I go hold the state tight |
I know u are lying but continue |
This is what we called love Not the theif The drug lord If Peter obina Gregory was the president of Nigeria, Nigeria for better pass as he dey Foolish borrowing Only Lagos airport working Infact president of Lagos state But if Peter obi na really president na igbo man go be DPO for almost all the police station , igbo man as ig, igbo man as minister of power, igbo man as minister of health, igbo man as minister of agriculture ![]() Them go give urhobo man anything self ![]() Abeg Instead of obina to rule Let buhari come back again and rule another 8 years |
Na normal thing U did over step Make I tell u ![]() Later when Dem don settle dey lash for night , na your name Dem go later called It's normal for husband and wife to fight, na all this kind marriage dey last past Next time you blast both of them not just one person Na their fault |
Bahamas95:you don start again ooo Marriage professor of divorce and disaster management |
Hahahahahahahaha Some of the boys are here They will still support him He is a good man Some even called him a bad man with good intentions ![]() He is working said some Lol Them never see something |
40 years Nawa It's well Too bad This guy death pain me Take care of your health guys For real Stay safe Wetin dey cause cancer self Nawa ooo Wetin dey cause cancer Abi na all this package food Because Americans Europe cancer don kill many people including top notch men and women Omo hmmm |
😂 Dem use you shine U still dey get mouth |
The hallmarks of this approach became evident last week when the US sanctioned Chinese refineries buying Iranian crude, as well as what Washington described as “China-based entities providing satellite imagery to enable Iran’s military strikes against US forces.” In response, China ordered its firms to ignore US sanctions, a move Max Meizlish, a research fellow at the Foundation for Defense of Democracies, described as an “unprecedented… measure of defiance by Beijing.” Trump is also expected to call on Xi to leverage Beijing’s unique clout over Tehran to reopen the Strait of Hormuz, a critical waterway accounting for around 20% of pre-war seaborne oil trade. China, itself the world’s largest buyer of Gulf oil, has been sympathetic to the cause, urging Tehran to remove obstacles to maritime traffic. Rt news |
PotatoSalad:War is a big business War companies in America have trump second tenure That is go to war, so that will can sell and make money, and your second tenure is guaranteed, wetin concern American with health care |
he go beg china president for Iran matter A close source from new York times So Iran can make trump travel to china Lol Please help me tell Iran to open the straight of Hormuz and let's make a deal |
Ona dey crase ooo just dey out fear for people body I did this hepatitis B and C test last month, and its negative because of the ona useless fear when ona dey put for person body I can't enter TikTok because of this their herb drugs |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 58 pages)
