Leepeak's Posts
Nairaland Forum › Leepeak's Profile › Leepeak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 58 pages)
givedemwotowoto:You and trump na 5&6 30 thousand ko 30 thousand ni Na 30 bg Stop it how much is cia paying you!!! |
Abeg nor mind them na mumu dem dey deceive |
Nigeria politics Rubbish 29 character needed to become king |
Www3 loading nawa |
So sad media can cajole the mass mind, Iran, Christians dey their parliament, churches are in Iran, check, Christian are in Iran, the world made it look like Iran is a terrorists, check the numbers of churchs in Iran, compare to the the entire church in the middle east, Why is Israel attacking Iran, abi na prophecy about the gog and mog ![]() But Iran nor do anything bad, wetin Iran do ?Do they really have nuk? Or isreal is the nuk, Nawa isreal finished gaza with the help of American, now Iran, what is wrong if a country has supreme leader? If you kill the supreme leader? Who will take over the Iran One country will determine how my life is So USA can not trike Iran!!!! So then send isreal to do it, so that USA can come in Because no middle east nation wants to give them their base, Na u use isreal to hit iran then if iran attack USA will come in |
USA Cancer of the world Anyway like Iran say hands on the trigger |
The gods has reacted Oya black shiver 🥶🥶 when they react 20 character needed for white |
Baawaa:Same thing on my mind The fight isn't against women it's against lies And unfaithful partner, but why dem dey jubilate ![]() Nawa for wire road Jubilate say the test came out + Fish brain 🧠 and women na 5&6 feminism |
Dave pay her!!! Don't know why abakaliki people dey do like that self nawa oo A Chip of the old block, Not that you don't have the money untop of her own money you. Want to sleep with her again A reasonable government will set a panel for Dave big name like that ona shall God forbid |
Notorious BIG 1972-1997 " I don't which death on anybody because they aren't coming back" which sitting president be that, but even if we see a prophecy we as a Christian are supposed to pray 🙏🙏 that is what we are called to do pray But if I may ask who be that sitting president |
Point of corrections to all it's olu of ishekiri not warri They don't own warri they are kiri people |
Both for TikTok Ukraine dey win oo ![]() Even USA are know to win war online ![]() USA the media war ![]() |
If I insult them, go say na person mama you insult There are No Christian genocide I hear if to say bandit hold one of your sister or your direct pikin, u go know but because, God sent olorogun Donald trump's to cross Atlantic ocean 🌊 to come to our aid But because of one stupid political reason you are telling lies woman of God After all you go say, u be pastor |
Naso them dey doo, ashawo minister!!! Ashawo senators Ashawo president I fully know say tinubu dey nack ojukwu wife and buhari wife They learnt it from their master |
My ticket spoil yesterday So am not happy today To hell with all of you |
Ona nor understand at all ministry of women affair, is going to use style to say she is mentally unstable, na mental case them go judge later, because vdm use style talk am please help me rubbish gender |
Na holy Jonathan babe 20 character needed to be a minister of petroleum |
None I smoke, drink and womanize So what's the big deal, just manage them that's all |
Kalulu44:nor vex |
The straight of Hormuz, them go use the money well so We know them loot everywhere, even those that don't have single crude oil in their backyard are shouting too Niger delta crude na national cake, osun gold na osun own, zamfara gold na for them oya come eat national cake why they Niger delta suffer |
Saw the video today very disgusting, anyway like father like brother,show me your president I will tell you who you are, you arrest the woman with police from abakaliki to abuja detained her unlawful, dey use police take dey solve personal matter, SAy you be God.... I know where all this is coming from shall, when you still power u misuse it |
Na this one be beautiful so ![]() |
Na only Alex dey come back all the rest na scam including the so called sheriff of delta state |
AsomughaChuks02:Will u keep quiet 🤫🤫🤫 |
Starboytwo:Bro I understand u but I believe you know what to do to get rich you are just scared 😂😂😂😂 Don't be scared okay do the need full or maybe you are godly too ![]() |
20 character needed to be sacked from igp It is well with obi and atiku + tinubu |
kingthreat:Thank u Even me self bee like na highness I take write self |
But she nor even fine self Nawa obj |
Nawa o so me that one to contests so, So this people dey transfer power to children and I dey here dey shout :- Very bad I need to come out on HOA Delta state but should I sell my father land to contests ie die rich or stay poor |
I will pick her over the shaking shaking lord And the ashawo overseeing the HOA
|
20 character needed to marry and sleep with your ex Nor be everything musa see he go talk |
![]() Lol 😂😂😂 very hilarious abeg oya government do wetin dem talk but wait this people can't use their power to remove tinubu |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 58 pages)
?