Leepeak's Posts
Nairaland Forum › Leepeak's Profile › Leepeak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 58 pages)
ShalliFvckMe: ![]() Abeg make ona leave me for this forum which one be Senegal again ![]() What I know about people that are on dead roll, you see democracy is really interested and very good compare to military, a friend of mine who was sentence to jail told me story his own was 5years shall but he eno even serve 5 years, Those people sentence to death are not actually killed, because still they might not be guilty, even if the judge sentence them to death, fact move the bar, so that my friend say those on death roll are later transfer to lifer according to him lifer means life in prison, so many politics too still dey prison, If na military na instant death, firing squad, So for Senegal it really possible because my guy still tell me say them dey plan with jail officials to do jail break, to nack inside prison na 50k normal dem dey do am Also Yahoo boys self still dey prison too I personally know someone who is building houses not one from prisons I know am well So this kidnappers are to do the time, sometimes if he enter their head governor for sign their death, two seconds they eat their last mean and give me death, |
mrvitalis:One 🍾🍾🍾🍾 for you Your mama and papa are very wise May u be wise and prosperous as aliko dangote , but work hard 😂😂😂 if not hungry go finish you |
None 20 character needed |
Boladogailese:Be deceiving ya self there agbadorens Past paster pastest
|
Nawa oo pain full exit Too bad may their gentle soul rest in perfect peace Too bad I always pray and tell driver abeg small small nawa see lost |
I nor even understand wetin make dem sack him self He theif abi he nor dey perform All what u are saying is not adding up A trusted source said he stole 100m from police trust fund So why u dey speak English |
SixSeven:I don't blame the USA I blame the countries fighting each other |
So state government can't pass a bill banning cattle grazing and invest in man power for cattle ranches make ona dey fool ona self mumu people |
This babe theif shall 20 character needed |
Obi china economist, import and export, now it's very obvious that the drug lord doesn't have anything to offer Nothing when you stole a mandate what do will expect from a stolen mandate.... Nothing to offer Tinubunonomis, buharinomis Nothing dey their brain |
😂😂😂😂Today good one tomorrow evening you go hear say them kill 4 soldier on they way to zamfara 😂😂😂😂😂 Nigeria my country There was a country by a late write a prominent one Be deceiving ya self there Mark my word before this week pass you go hear another one how dem dey either flog nscdc official or kidnap major general |
Ibehchizzy:Normal nothing new Then if u are knowing this for the first time you are a baby politics |
Like father like son ![]() GCFR na GST or GSE ![]() Who nor wear the 🤳 snatchers cap nor enter my office ![]() Democracy demonstration of human crase ![]() ...... If lp or pdp was in charge of edo state all this thing nor go happened |
na every woman dream man I need a tall 7ft dark skin guy to compliment my height , which is 4ft 2inc ![]() Rich and God fearing ; Meanwhile your account balance you dey debt to your opay account ![]() Date guys like us that are short we don't kill people, our only enemies is the fone snatchers 🤳, the landgrabbe, the agbadorens that's all you just go kill this beautiful damsel like that ![]() Igbo people ![]() |
![]() David kill Goliath ![]() Even me too I was rape yesterday night Justice for male child ![]() |
Commendable by the Nigeria police force the supposed arrest them self 20 character needed |
Gbajure:Hmmmm |
Beg your way through Anyway a begger has no choose All of them na Julius begger them dey work |
![]() Na just scratch na ![]() Lol |
Nawa oo na even my name sake self Emmanuel you mess up u are supposed to quickly kill it then use razor blade to take off the hair then butcher it once and for all cook and dry some ![]() But na tinubu make u do am shall I understand, like father like son The phone snatchers 🤳! The grabber and the goat snatchers your president is a theif too |
Hiv better pass cancer you should be grateful!!! If na terminal cancer your eye go first blur HIV is nothing!!! I mean it when I say it HIV is nothing |
Is this democracy Demonstration of human crase rubbish government |
Samantha125:Not funny |
My questions is so federal government doesn't know the amount or quantity of solid minerals dey this state? I even heard that they have enough amount of lithium, but never have I heard that one day dem kill or kidnap Chinese men in this so called state, another question is this can't the ig of police really step in, haaa nawa 50 lives okay ooo bike with just ak 47, how many military training them get |
Mr poster calm down it's normal when I talk that time elections are not won online you think am joking abuja elections if na only vote buying and fear of wike that means it's free and fair I am a party agent in 2023 general election when I see the way tug dey conduct elections I ask my self, three questions what of them kill you will obi come out ? What of them find you go hux will obi come to your rescue? What of them shoot you will Peter obina Gregory come to pay money for treatment? Elections u see is beyond poli unit and talk online except u go advanced countries |
Wike failed!!! Na minister you be nor be God But why adc carry last? Abi na online dem sabi pass ? ![]() Atikulate people winning elections in Dubai ![]() |
Nowonder that Russian guy bang many women ![]() He just dey pain me say I dey Nigeria if am in uk or USA I will come to Nigeria to bang like 500 women in one month |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 58 pages)

