LesbianBoy's Posts
Nairaland Forum › LesbianBoy's Profile › LesbianBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 433 pages)
Foolish decision Omo, people wey E no concern sef go suffer for all these bans o ![]() |
Hunchogee:I think this is what is causing simping these days. Selfishness! Because say you get female child no mean say you go dey support anything they do even if it's wrong |
I no dey like this kain meeting Na billing dey always end am if na only you dey do well ![]() Anyway the junior pope sef never blow like that so no wahala ![]() |
chrystee:You know deep down this is a lie ![]() Even the kids, by the time they taste how sweet abroad is, no go gree follow you back ![]() Anyway, you have to use small small to convince your husband. Infact use the everyday crap Nigerians face to do example of why you need to leave. With time he would understand. Btw, what profession are you in? |
Saintmary:This one is for sure and nothing wrong with that ![]() Afterall she would have been denying him sex even now that they are together in Nigeria ![]() As for taking another wife, nah that won't happen as far as the wife is doing "normal" by sending money and calling him back in Nigeria ![]() |
Davido could have been enjoying this but dem don see am finish ![]() In this life try not to be too humble o especially with Nigerians ![]() |
KingEverest:How am I joking? I just gave options just pick one ![]() |
![]() |
Please before you respond look at the options below! Guys, if you were given the opportunity to choose, which would you prefer? Staying Abroad Permanently: In this case, you stay permanently abroad and have no business whatsoever with Nigeria. Infact till you are no more you won't step foot in Nigeria again Living in Nigeria permanently but travels abroad for holiday: You are doing well in Nigeria, as in very very well and during holiday you visit abroad and enjoy yourself Staying Abroad Permanently but visit Nigeria for holiday: You stay abroad and during holidays especially Christmas, you come back to Nigeria to see your people Lalasticlala |
Wordson:It's not that deep ![]() |
Kepa misses his penalty ![]() |
Tuchel for leave Mendy on o Kepa never save one ball ![]() |
Dem just dey send kepa the wrong way Wahala ![]() |
Kepa never save any penalty o Which kain wahala be this ![]() |
Na Salah go miss who wan bet ![]() |
See as dem sell kepa for the first penalty. Person wey dem bring to save penalty o ![]() |
Offside again for chelsea Haaaaaaaaaa |
BabaIbo:I said big games! ![]() Salah goes missing in big games. If I was a defender I would prefer marking Salah then mane |
VAR you for give the goal na ohhhhhhhhhh ![]() |
VAR abeg give the goal o ![]() |
Timoleon:Didn't you see I wrote big games. Btw, Salah is a streak scorer when it gets to big games baba go disappear |
Money eh E no go better for you And this girls there would be simps in their DM begging them to reply ![]() |
BabaIbo:But Mane is important to what klopp has won in Liverpool. There are big games that Salah was not in a game but mane scored and Liverpool went on to win cup |
betshopagent:Klopp favouring Salah is the reason why Salah has better Stat mane. But based on who is a better player, who has made klopp successful in Liverpool to me its mane o |
This klopp dey mad o If na me I go vex too Mane dey work but Salah that did not do anything is still been kept on the field |
Ronaldo has kinda been unlucky in his career This same thing has happened in Madrid when bale didn't pass to him when he was free to score This doesn't happen to Messi. If a teammate doesn't pass to him omo the fans go vex but in Ronaldo case haters would start to troll Ronaldo |
VAR cancels it ![]() |
VAR cancel it jare ![]() |
Asabe4:Ohhhhhhhhhhh why didn't Chelsea score na I wanted to hug you ![]() |
Liverpool scores Goaaaaaaaaaaaaaaal ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 433 pages)



