Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:04am On Nov 24, 2014 |
MissyKwnly: u beta go look 4 work b4 devil turn u to im workshop oya make we qo meeT daTT ur bOss la |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:03am On Nov 24, 2014 |
Bestlily: LOL...Abeg no try am o..lyk yhu said yestaday yhu aint alone...wat was ur initial course??ur score and agg![](/faces/huh.png) ISD, jamb 208, putme 59, agg 56 u ![](/faces/huh.png) |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:44am On Nov 24, 2014 |
Bestlily: I Dey Hail o...so we be coursemate..Dats gud.. and you and uju cOme hide since..loneliness won make me vex return my admission give uniben make dem pay me my post ume form money back |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:30am On Nov 24, 2014 |
uju18: loooool aww! even local govt of origin i manage to obtain developed wings and flew to the kingdom of far far away..abeg i don tire jhor na wetin uniben want |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 9:16am On Nov 24, 2014 |
Nimen: Wait! One day that am off, you guys go 10 pages more? Morning people, heard they've released the date for online clearance when ![](/faces/huh.png) ![](/faces/huh.png) |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 9:15am On Nov 24, 2014 |
Bestlily: History...yhu?? Bestlily sef na still my coursemate...see double blessing |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 12:22am On Nov 24, 2014 |
MissyKwnly: lol.. no one nids steal my heart. I' ll hand it ova on a platter of diamond to whom i deem fit. But say u wan brk am (my heart is unbreakable) na dia kasala go burst *runnin with my slippers on my head* |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 12:08am On Nov 24, 2014 |
MissyKwnly: ryt nw, u r a gud frnd... but we all knw frnds chnge dats true...so dats why u carried bottle after me?? Runnin round uselu market as if i stole ur heart |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 12:02am On Nov 24, 2014 |
|
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:58pm On Nov 23, 2014 |
MissyKwnly: lol... i meant 'rich' nat 'real'. i neva knw u well to conclude. me nko? |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:56pm On Nov 23, 2014 |
Yes |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:45pm On Nov 23, 2014 |
MissyKwnly: wit d way una dey do, i go carry mor dan bottle that means na outside u go stand for matric day nao...wait u get plan ooo,u won dey pick bottle?? |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:43pm On Nov 23, 2014 |
Neldrizzy: that's what's up bro ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) abeg tell ur papa make he adopt me even if na for one year...i know how my bank account go take cry |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:40pm On Nov 23, 2014 |
MissyKwnly: lexoma n pweetyz, make una try o. but sha u no go carry bottle again |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:35pm On Nov 23, 2014 |
uju18: No oh,this wan you're asking it seems yours are complete complete ke ![](/faces/huh.png) I dont even have anything ready just my own docs... |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:18pm On Nov 23, 2014 |
|
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:12pm On Nov 23, 2014 |
uju18: Alright lemme gUess alL ur dOcs are readY righT?? |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:11pm On Nov 23, 2014 |
pweetyz: hmm..i hope so woh..seriously looking forward to that day
lexoma..she will tell me..i'll just bribe her with enough matric rice and a new pair of heels
![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) lie i re-bribed her with puff puff |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:09pm On Nov 23, 2014 |
MissyKwnly: lol, oya, i don drop bottle na make i dey like u so, no worry i go buy u puff puff |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 11:08pm On Nov 23, 2014 |
|
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:58pm On Nov 23, 2014 |
uju18: you are not alone I'm here with you #lol so where are you from?? |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:56pm On Nov 23, 2014 |
MissyKwnly: ok, i no go talk oya wait make i go wear my grandpapa cap wey get fowl feather first,,,i still like my head |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:53pm On Nov 23, 2014 |
uju18: lol hi how are you Uju??...i was mR akOn before thank God u came |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:45pm On Nov 23, 2014 |
MissyKwnly: bros, e b lyk say u no knw d wonders of bottle, oya talk fast NO tell anybody woh not even pweetyz, u hear?? |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:32pm On Nov 23, 2014 |
MissyKwnly: *moves closer, whilst holdin an empty bottle* oya, talk no nao, how u go carry empty bottle like say i won send u go buy cocoacola |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:25pm On Nov 23, 2014 |
Bobbyzain: i fit carry myself go back for the line just to find where i go c gal stay for her back.but i hear say you fit buy spot for front chance people wey come before u. you go buy nao, na until dem push u jam any gurl and ur body cOme vibrate before me go cOme outside oo |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:16pm On Nov 23, 2014 |
Bobbyzain: so far na girls dey my front and my back i have no problem with the pushing.and i plan to be there before 12 midnight with rubber chair and mat.in case of incasities bros abeg wen u dey go make u try put me for pocket follow body...but if na guys with beards dey our back and front ehn......allah is involve |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:14pm On Nov 23, 2014 |
Bobbyzain: can i please eavesdrop on what you are going to tell him? NO, bad habit;> |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 10:04pm On Nov 23, 2014 |
MissyKwnly: tins lyk...? cOme alittle clOser lemmE telL yOu ![wink](https://www.nairaland.com/faces/wink.png) |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 9:33pm On Nov 23, 2014 |
MissyKwnly: shuuu, u wan pursue me comot for thread? :-/ yes la...u no know say if i dey vex thinqqs dey happen? |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 8:48pm On Nov 23, 2014 |
MissyKwnly: chei *dancing shoki* i don geh moni this my sister still dey here |
Education / Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by Lexoma(m): 7:04pm On Nov 23, 2014 |
uju18: Anyone in tha department of History and international studies![](/faces/huh.png) ![](/faces/huh.png) ah God will bless Michael Jackson (you are not alone) and i thought i was the only one |