Lexoma's Posts
Nairaland Forum › Lexoma's Profile › Lexoma's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
all these people still get time dey argue useless matter when i don almost grow grey hair and uniben neva won start clearance wetin concern me if na he/she ehn?? and how e take increase cup of garri?? |
Navvy:guy no joke ooo, how serious are you?? |
Wait ooo HISTORY different from HISTORY AND INTERNATIONAL STUDIES for UNIBEN?? |
Switcommy:oopz na landmark university give u admission for jamb portal woh |
'HIS' newly admitted create a group nao...choiiiii |
[quote author=Kells677][/quote]ah my history friends don dey many ooo |
chizzy94: What's Team Delta again abeg?? Shey na new course wey them just accredit??oboy i tag u?? |
Zedicusdgreat: seems u dnt get it...we both goin for isd...I scored 55, he scored 54...he got isd but I was given historyyea me too i got 56 and was given history also...there is GOD oooo |
chue: lol in delta?no in sambisa forest |
drizzytee: and HIV sef |
drizzytee: and HIV sefhttps://philosophistry.com/archives/scans/2010/lol-face.jpg |
chue: where yu frmjakpa-effurun |
[quote author=abel14][/quote]location?? |
Disraeli: Given animal science instead of medicine.fo r of those admitted for their chosen course congrat.for those of us who are admitted but will nt take d admision d struggle continues.wetin be even your agg sef wey u dey complain?? |
drizzytee: that 200k clearance tori...na yo handi work abibut seriously dat 200k story go fit give person instant ebola ooo |
Abeg where my admitted delta brothers and sisters?? Hope say no be only me dey here ooo Team Delta |
Neldrizzy: Loll i no be father Christmas ooif na one day sef just try be father christmas |
jazinogold: Gud mrng....pls i'v bin tryn2 checksorry no admission given yet |
Incredyable: Page 600 on my mind as i wait 4 the almighty 3rd batch.goodluck, na mostly edu course dey 3rd batch oo |
chizzy94: Baba me no fit kill myself abeg.abeg incase him na good samaritan make he still throw small thing reach me ooo |
Navvy: my broda i no fit wait o.. happy matric to us in advance!yes ooo,,,hope say dem no dey bath people with dirty water like delsu oooo |
Abeg make clearance do make e come and finish jhor make we come dey plan matric jawe |
dopamine222: I applied for public admin/ pol sci and i was admitted to study history.. pls is it possible to change my course in 200? And what are the requirements? And how sure is itna we two won go learn our father's father's father's father's father's father's father's father's father's father's father's father's father's father's father's father's ways of life ba?? Welcome |
Uzoma385: Before I ask my question I will like to profusely CONGRATULATE all that have being KOFA"ERD and JAMBED in the measure of admission... CONGRATULATION OOOOOIOOOIOOOOOOOO.....uniben ehn, i apply for isd dem give me His |
Drdonzeez: next year jamb on my mind shaamen |
Ucrose: Good morning all.plz is d second list out on uniben kofa site?Has any1 seen his or hers?yup just saw mine |
Jenniokafor: I wrote Uniben 2014 post utme and i am grateful to God for using Professor Udoh to help me on the admission processing my name came out on first Batch list he also helped my cousin brother last year even when all the batch was almost out, yet his name was out so this year i had to contact him exactly the day i wrote the exam and he ask me to send him my examination details i did and he assured me that my name will be on the first batch and truly i checked and to my surprise it was out, so i advice if you are still looking for help on Uniben admission just call Professor Udoh on 07053488387there is Allah oooo |
Thank God my prayer has been answered oooooo. Just got admitted into HISTROY department. What i wanted |
Good day can i combine neco and waec for nursing science or pharmacy in UNIBEN? My waec has pass in physics and neco got physics but pass in chemistry?? |
Abeg ooo my document get one kind prob ooo...my SSCE certificate no get my middle name but my rest document get my middle name...hope i no get prob?? |
??
?
Pls reply...tnx