Lexyflexy's Posts
Nairaland Forum › Lexyflexy's Profile › Lexyflexy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 57 pages)
but who is the Eldest so far from 2005 till date? we should look forward to having an Elders forum on NL, wha do y'all think? |
Ghanian Makosa mix, |
SIT |
ehen iwo, ki lo nti pe e, se Dime loruko re ni abi kinni, se ibi tii wo soro si je bi o se ye ki o soro, mi o ba e ja, o ko je pe, mii fi tara-tara gba bi o se gboro gba ni, sugbon je ki a gbagbe yen, so ye e, ![]() |
and fortunately unfortunate for her, she ruined the whole show, it was good she runied it all then, else it wolud have ruined her image in the nearest future and as well destroyed her acting career |
DAMATOL |
@ Magneto, dis your epistle to the people of Nairalandium na wa ooo @ Macgreat, I wonder O, make dem do dis thing here dem dey consider wetin I no wan talk about sef, ![]() |
Ibafo, I wonder O, dem no dey beg moneky eat banana now? |
I will always doubt that. That girl has lost her stand finally if she is venturing into Music, I won't be suprised seeing her end up like Genevieve, cos she is not supposed to be in it, tell her to stick-strictly to [b]Cool-FM [/b]that is where / what she was made for |
Dead I agree but gone forever i doubt cos he lives on, when a man leave behind something that is still appreciated, then tributes are being paid to him, his existence on that basis is still relevant, Kappis? |
U dey fear, ask am na, ![]() |
I still dey wonder why some people dey fear post dem pics, One old saying say-person wey bend-down dey look anoda person yansh, no know say him own yansh dey open to visual access , Na una sabi sha |
DAMSEL ![]() |
It doesn't matter, let it be treated here since its been made mention of, also for the fact that this thread is still got some straws in it, |
How Do 'U' [/b]Tell If a Girl [b]HATES U? |
Na wa oo, Una don try, I dey go sleep sha, @ haywhy e go good if you try to always tell who you be , no hide am abeg O daro ooooooooooooooooooooooooooooooooooooo |
shitty ![]() |
Nothing! |
Haywhy, you be Amaphrodite? ![]() |
U for reply. Make I confirm your Gayship ![]() ![]() |
well NM, only experimenting (trynna see what it is like when you are Gay) |
so wetin you dey wait for? |
HayFlexy ![]() |
Sup Gorgeous, watchu got for me? |
Hawai baby |
Una still dey here? make una dey here dey write Epistle on wetin [b]Bros G [/b]don conclude |
the question spose be wetin you never do? so tell me wetin you never do |
stanech:Na wa ooo, you really re not of this world, but of the world to come, ![]() |
Chineke me |
@ Christino Funny you, wish you well sha, may you find answers to the unveild mystery behind your tape - And all the people say, Where in Iyana-Ipaja do you reside? |
which juice be that wan again?, wey dey make her show activities, ask her if she go gree see my Pastor for 48 Days [i](white)[/i]fasting and praying |
9JA Babe |




