Phones › Which Phone Should I Choose by Lexzytee(op): 10:51pm On Mar 26, 2017 |
I want to buy one out of this two phones. Which one should I choose
1. E8-PLUS-4-5-Android-Smart-Phone-4GB ROM ---1GB RAM --- 5.1-lollipop
2. Android-C5-Smart-Phone---4---4GB-ROM---1GB-RAM---5-1-Lollipop.
|
Romance › Re: Every Man Should Be Able To Do This With Their Lady... by Lexzytee(m): 9:19pm On Feb 17, 2017 |
Dat is d simplest for d one wey I dey do. |
Travel Ads › Re: Gifty Was A Hairdresser Before Big Brother Naija (Photos) by Lexzytee(m): 2:03pm On Feb 17, 2017 |
Davash222: And is it a crime to be an hairdresser We knw say na work but y she sef dey live fake live |
Christianity Etc › Re: Members Kiss Zambian Pastor's Shoes For Miracle. Photos by Lexzytee(m): 1:58pm On Feb 17, 2017 |
Dis people too mumu is it d man u are serving or God I dnt knw what church is turning into nowadays. Only God fit help |
Romance › Re: How Much Bean Cake Will You Buy, If You Come Across This Pretty Lady? by Lexzytee(m): 1:50pm On Feb 17, 2017 |
Hmmm...who she epp she no beautiful pass my girlfrnd wetin come special for her body. Nonsense |
Dating And Meet-up Zone › Re: Shy Singles Drop Ur Blackberry Pin Or Whatsapp Number Here For Hookup by Lexzytee(m): 1:23pm On Feb 17, 2017 |
09031571030 |
|
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Drop Your Date Of Birth, You Might Find A Match by Lexzytee(m): 2:34pm On Feb 14, 2017 |
I still dey wait o I neva see my birthday mate o Nov28 |
Dating And Meet-up Zone › Re: Drop Your Date Of Birth, You Might Find A Match by Lexzytee(m): 2:33pm On Feb 14, 2017 |
pearlJ: re:yes ke,scared? Not scared o am jxt wondering cos I have not seen one before |
Celebrities › Re: Lil Kesh And His New Braids And Nose Ring (Photos, Video) by Lexzytee(m): 9:44pm On Feb 10, 2017 |
Abeg who he epp |
Politics › Re: Soldiers Sleeping On The Ground, Beside 'Their Graves' (Photos) by Lexzytee(m): 9:27pm On Feb 10, 2017 |
Make u na no sleep o cos all dis boko pple no dey sleep o. |
Celebrities › Re: Simi Seals Endorsement Deal With Etisalat [PICS] by Lexzytee(m): 9:21pm On Feb 10, 2017 |
Congrat to her |
Romance › Re: 11 Things Nigerian Girls Do When Valentine Day Is Close by Lexzytee(m): 9:17pm On Feb 10, 2017 |
I don tell my babe say I won travel dat I will return on march. She don dey call m since I no pick. Who get tym for val dis recession period. Who val epp |
Politics › Re: Burial Of Agunola Omomowo, Ondo Council Chairman (Photos) by Lexzytee(m): 9:07pm On Feb 10, 2017 |
Rip oooo |
Crime › Re: Man Drugs Ex-girlfriend In Hotel, Upload Her Nude Pictures Online by Lexzytee(m): 8:26pm On Feb 04, 2017 |
Why dis post wey no get picture dy make FP. Hmmmm |
Politics › Re: Fayose Drives Himself In A Convertible Car. Photos by Lexzytee(m): 8:24pm On Feb 04, 2017 |
Hmmm...dis pple no get sense at all dis govt dey steal their money nd dey are praising him like a hero. Jxt as ibori pple celebrating him. |
Business › Re: Total Staff Returns N108k To Customer Who Forgot His Money At Ilorin Station by Lexzytee(m): 4:03pm On Feb 03, 2017 |
Tinkybabe: The staff/attendant is a female
That's very good of her. Tnx for correcting that |
Business › Re: Total Staff Returns N108k To Customer Who Forgot His Money At Ilorin Station by Lexzytee(m): 7:39pm On Feb 02, 2017 |
 dis man is a Godly man for dis recession period. He didn't even tink of spending it dat man must be rewarded. Hmmm I trust sme warri boyz make dem neva see am ni there eye go wide |
Literature › Re: Captor Of My Heart: The Tamers. by Lexzytee(m): 2:34pm On Feb 02, 2017 |
TiffanyJ: Send me a pm I have already done dat |
Webmasters › Re: Mark Zuckerberg Shares Number Of ACTIVE Users On Facebook, Whatsapp, Instagram by Lexzytee(m): 2:25pm On Feb 02, 2017 |
We dnt need all these crap mark all we need is for u to return whatsapp bak to blackberry wtin na |
Crime › Re: Indian Guy Kills African Girl After A Fight In His Apartment. Photos/Video by Lexzytee(m): 2:22pm On Feb 02, 2017 |
Na xo e go dey be shebi dey won marry oyinbo guy ni |
Romance › Re: My Fiancé Brags Alot, He Lies About Everything by Lexzytee(m): 2:20pm On Feb 02, 2017 |
Che u won here my advice if u still love am stay nd pray for him maybe he will change but if him love no dey ur mind again jxt pack out. Hmmm dats all |
Health › Re: Woman Gives Birth To 'frog' Baby In Zimbabwe (photos) by Lexzytee(m): 2:17pm On Feb 02, 2017 |
[i][/i]  Chisos omo wetin be this...jxt can't look dey don change her pikin |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Hull City (0 - 0) On 1st February 2017 by Lexzytee(m): 11:05pm On Feb 01, 2017 |
I don already talk am say na goaless draw go end dis match. That's y I tag man utd with 6th utd. Nd draw utd hahahha Man utd fans sef no dey nairaland again all of dem don switch team jxt imagine 4 pages |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Hull City (0 - 0) On 1st February 2017 by Lexzytee(m): 10:14pm On Feb 01, 2017 |
West Ham United vs Manchester City
Score: 0 - 4
Min: 67
And Man Utd is still playing 0.0. Dey like draw like mad |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Hull City (0 - 0) On 1st February 2017 by Lexzytee(m): 10:13pm On Feb 01, 2017 |
Adedoks: Watching the Afcon... Egypt using correct juju to win matches since time immemorial. Morrcco outplayed them yet they won, now same thing is happening to Burkina Faso. There juju go spoil today burkina faso will win dem |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Hull City (0 - 0) On 1st February 2017 by Lexzytee(m): 10:10pm On Feb 01, 2017 |
devilson: GGMU,more headache for haters tonight.
God bless Manchester United the theatre of dream.
score would be 3-0:ibra to score 2 nd rash 1 Wake up from ur dream bro na draw u na go play |
Literature › Re: Captor Of My Heart: The Tamers. by Lexzytee(m): 8:35pm On Feb 01, 2017 |
TiffanyJ: I sell the pdf copies to three readers. At the beginning of everymonth. Pm me if u r interested.its #500 Am interested na pls 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Hull City (0 - 0) On 1st February 2017 by Lexzytee(m): 8:28pm On Feb 01, 2017 |
 Caption this :DCaption this
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Hull City (0 - 0) On 1st February 2017 by Lexzytee(m): 8:19pm On Feb 01, 2017 |
Hahaha Man UTD go still jones tonyt o dey are bound to be in dat six position weda win,draw, or loose
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Drop Your Date Of Birth, You Might Find A Match by Lexzytee(m): 7:23pm On Feb 01, 2017 |
pearlJ: March 22nd in d house?male or female.am an amafrodite
Hey amafrodite ke... |