Liftedud's Posts
Nairaland Forum › Liftedud's Profile › Liftedud's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
Hello my good people of Nairaland They say charity begins at home It's Youth O'clock Am Hon. Ubah Darlington Uchechukwu, a Nairalander and am contesting for Anambra State House of Assembly, Idemili South Constituency I pray it gets to front page and that you guys promote us Am ready to serve my Constituency and bring better leadership to my people Am contesting under the People's Redemption Party (PRP), a party that gave the Youths that are not moneybags the great chance to be in Politics
|
It was a colorful and glorious day As I Ubah Darlington Uche from Anambra did my traditional marriage with Osemele Godsglory from Delta State (Otolokpo)
|
Wike for APC vice president slot |
Na only Una waka come |
God's will Deliverance and Fire Ministry Abuja Loose them and move their lives forward The final bus stop for you oooo |
Tufiakwa |
Fr receive winning ooo |
Na the attack for KD round na im make dem rethink ooo |
Picture or idonblivit |
When your voices were needed on the death of Deborah Una no talk, na to tell us about politics See oga enter ur house before Una go collect wotowoto Can you imagine Thank you |
When your voices were needed on the death of Deborah Una no talk, na to tell us about politics See oga enter ur house before Una go collect wotowoto Can you imagine |
Good one Mr solution |
God grant us Biafra ooo |
Wike for President This guy get what it takes If this guy becomes president even Buhari no fit miss court Them go bundle anybody Amaechi own na play |
Which kind madness be this na This one shock us ooo This man true true don kolo ooo Where in Nigeria is safe Even NL no safe Make I no hear that thing again oo No country dey even talk of coming to help Nigeria fight insurgency Na only Una sabi help ni |
White white |
Is that what is breaking? Abegi |
Depending on where its happening I can only speak for my culture where I come from Its called ALU Once the child is being adopted legally he in turns become same blood with the family, and so you can't marry ur sister Period |
Better Make Una know wetin Una dey do oo |
The corn3 self na 419 because normal normal the rate wey we know you get the dollar na almost 600 |
The corn3 self na 419 because normal normal the rate wey we know you get the dollar na almost 600 Naija na joke |
After this what next No be Nigeria again |
Politics 101 Some other aspirants bringing up facts But mine is what a country do we have, if the claims are true, she has been using this same certificate and was ready to use it again, this country don't have database, the so called INEC can't verify upon all billions allocated to them, the party same thing, even the police and DSS, na wahoooo This country don eh |
Only PDP candidate that us sellable to the EAST, WEST, SOUTH and also NORTH |
For your village abi because he can't win in his home town |
The way your failed president wore all the tribes cloth and said he is not for somebody but for everybody, but it became clear he is for some people after calling some just 5%. Its well oo Na so them package am for suit, but for one day him no wear am. No to disguising |
Big shame on us and we keep accrediting new universities Abeg who do Nigeria like this Only bad things we are known for. |
Tot some drummers said it will not hold and the likes of Osibanjo won't attend |