Liftedud's Posts
Nairaland Forum › Liftedud's Profile › Liftedud's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
Kantinu |
Good one guys More wins |
Seven round say wetin Even the guy take something The hole wey ur great great grand father no fit close upon say dey try, your great grand father try and try, still him no fit, your grand father over try still no way, your papa do over best but the thing no close na im u swear say you go fit close the hole or full am. OK kontinu |
This kind breakfast no be ordinary |
Kontinu U must sleep with that dog and catch more cruise Iranu oshi |
She is qualified |
Live stream kwa Village people strong oo Abi she dey joke ni Is the kid hers or how come |
You no dey tire to cause vawulence Allow peace reign for once na OK ooo We dey watch |
RIP super agent |
Congrats bro More wins as you face the labor market, may it be favor unto you Don't go and be carrying olosho and forget to make mama proud again ooo |
For what kwanu Peace keeping when there is no peace in your own house What rubbish Make I ask oo Na only Nigerian Army dey go peace keeping, other country no dey send their Amry come peacekeeping for Nigeria Abi them no know say peace far from Nigeria |
Yul onye guy Yul onye cruise Well I still dey wait cos in some years time we go hear say it was actually true |
Not going to be an easy match or a walk away for YNWA team Cos since the change of ownership of Newcastle they have been on fire, team that was on relegation bottom then. But we know its going to be a Liverpool day 1:3 |
No be everything be SIMP We dey beg God for forgiveness and we no fit forgive abi Its OK Kwantinu |
God have mercy |
Na u start am Na u know say na taboo Na u dey cry Run flee Run flee Run flee |
VictorUSA:Taa gbafuoo gi dere Person dey tell you wetin good for you, you dey para, abeg park one side I guess na hunger and konji dey worry you abi |
Jeon:Take am easy abeg |
What is bad is bad White or black |
@victor kindly coordinate yourself and stop this useless vawulence this morning. See as you drag your mama enter rubbish, I wonder the kind person wey u be No be by vawulence person take dey accept toasting, if these two ladies no gree for ur package, leave dem na, haba, no be by force. See as u dey run mouth like wet in person no know with ladies. Abeg leave them no be you get NL. You just dey show ur SIMP nature |
Na lie oo |
No ooo Don't wake Be there and support Fulani people |
Twitter ready for fire if you do anyhow |
No need of vawulence at all Just calm down very easy to settle Lady B is saying she had the receipt of the machine, fine no problem From the write up, one Lady A doesn't have any agreement paper either she bought the machine or lend money to Lady B, it shows also that lady B can't prove she gave her machine to Lady A cause no evidence as well Lady A to stand on the ground of she knows nothing of such period No be everything vawulence dey solve |
No time to check time 1B loading |
Host them for what How many times their own president they host diplomat from Africa |
For all to see that these guys are lovers of war and not peace What have they done to stabilize peace before the war broke out Check where there are conflicts today, even Nigeria, what have they done in maintaining peace but they will come once war breaksout. Ndi ara |
Gradually all this will soon be a thing of the past Thuggery, Touting, cultism and others will face out in Anambra |
Thank God that it is foam you want to buy from APC Platforms |
Wetin happen for over 7 years |