Lilly001's Posts
Nairaland Forum › Lilly001's Profile › Lilly001's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 18 pages)
Dr.'Hesjay:Yepa!!!!! All Ȋ̝̊̅§ Well sha... Wish U̶̲̥̅̊ D̶̲̥̅̊ Best.. HΦw skool? |
Pls som1 sud help ♏e check F̶̲̥̅̊ό̲̣̣̣̥r ma Friend 36571543DE. Pls write d̶̲̥̅̊ breakdown too |
oscaino2: Thanx lily .....it was cool speaking with u......@ least I still have dat hope and faith of making UI dis yearBrooo. Its Nothing.. God D̶̲̥̅̊ey.. MBBS UI God Ȋ̝̊̅§ ya strength..Just keeping praying... Anybody dat needs help, sud holla ♏e |
Fynestboi: u stand a chance 4 dentist i remeba lilly result is nt up to dis bt he was shorlist so u gat hope..Lool But D̶̲̥̅̊o U̶̲̥̅̊ knw d̶̲̥̅̊ grades I̶̲̥̅̊ had in ma olevel?..... GUY, with 248 U̶̲̥̅̊ re in F̶̲̥̅̊ό̲̣̣̣̥r MBBS woh, Just supplement It wit Olevel wey make sense |
I̶̲̥̅̊ dnt knw why you guys behaving lyk dis. Pple dat got 230+ D̶̲̥̅̊ey MBBS.. Name d̶̲̥̅̊ course sef.... I̶̲̥̅̊f U̶̲̥̅̊ gat 230+ F̶̲̥̅̊ό̲̣̣̣̥r any course and Your Olevel make sense abeg just leave It lyk dat U̶̲̥̅̊ re goood 2 Go..... I̶̲̥̅̊ get friends wit 20* in Vet, Sciences,arts,agric.. U̶̲̥̅̊ gat to play sef...Medicine Dentistry Pharmcy Civil Elect Petr Mech, Law,physiotheraphy Pls I̶̲̥̅̊f U̶̲̥̅̊ dnt get lyk 225 or 230 and above go and change Your course... But getting 20* Ȋ̝̊̅§ not d̶̲̥̅̊ end O̲̣̣̥f admission in UI oh.. U̶̲̥̅̊ gat to play sef... @fynest Boy, change to philosphy... Pls I̶̲̥̅̊f U̶̲̥̅̊ need counseling abt Your score. Call 07068775503.. I̶̲̥̅̊ get lot O̲̣̣̥f tins to tell.. Ready to help.. And It will work out....Any enquiry abt Your course, Your score or U̶̲̥̅̊ wanna change course.. Feel Free to Call ♏e .. All Ȋ̝̊̅§ well UITES... @Dr Hesjay.. I̶̲̥̅̊ see ya.. U̶̲̥̅̊ re good to go bro..07068775503 or 210D3C6F |
FynestBoi....U no temme say u don start scamming......Lol....*just kidding* Abeg Wu is dat 1Dray or wetin b im name.....? Just Laffing since....#Nice Drama Pls Ignore D Guy Folks!!! |
adetola31: Lily, where is dis guy named Ibrahim? Do u remember? I think he z studying economics in U.i..Broda!!:. D Guy Dey oh Ibraheem na Surest Guy.....#D guy make sense die |
Akby: Page 189 like play like play LOOOOOL... No probs ur result coming out 2day so chill and start getting prepared for ur admission into the First and the Best university in Nigeria. Just passing by. The road to ur admission just started. After this is ur post jamb and finally admission list. UI's nature of post jamb is 100questions. 25 each from the subject u registered for in JAMB. So easy and straight to pass if u're really serious. Out of 41,000 that applied to UI last year, 7,000 was screened to write the exams and only 2,700+ passed above 50/100 and they were all admitted. The failure rate was HIGH last year so 50 and above got admitted (depending on ur course) no cause for alarm just relax and do ur homework. Surely u gonna get admitted. Enjoy ur self peeps and mind u this room would get more intresting after post jamb lool... Have fun#GBAM 9ice one Roommate......Lol All He said dey True but little adjustment..2700+ were admitted (Both UTME and DE).. But lyk 2200+ scored 50 and above in Postjamb ...Goood Morni |
Dr Julian: @leget m gud ooo....nd ow z skool?cant wait 2get 2 der too*smiles*Yeah!!! Seriously expecting ya sha Best of Luck..... |
U Guys ehn? Bin reading since 30mins.. Almost 10pages in less dan 24hrs..Una dey try oh Wishing ya all Nice Jamb Scores!!!!.....U wil all Laff nd Rejoice afta d release of d results. Shout Out to dis aspirants..Holarmide, Moses and maxjide..missing dis guys on 2go. GoodDay# |
Dr Julian: ma 2go id is 2eolulope........Waoh Waoh Waoh...2eolulope, Is Dat U?......Dis is Leget01, u sud remba na... How was ya jamb? Wishing U D Best.. Expecting ya in d 1st nd d Best... |
gochee: ehen!!.. So dis thread is still alive... Hehehehe funny characters... Jes came a wish u all successs in ya forthcumin examz... Dayo n Beatrice, Wole n Kaothar, Bolade, Leget, Sharon, Weenie, Zezeny, Jerry, Tjosh,Danot, Nikki, fiskyl, Beecee, Tosin. Etc... If ah no write ur name jes no ur more special dan d afforementioned .. Wish u all da bestThanks Luv. Wishing ya d same oh *muah |
Bolaji 16: We cnt wait 2 av u guys here wit us in 'THE FIRST AND THE BEST' uni. U guys shud start preparin 4 ur putme. D form may cum out early nxt month...God'll see y'all thru. #proudly Uite nd Zikite alongside#BJ..I sight U oh.....Greatest zikite...#We Rep Baluba |
Fynestboi: amen oo it s nt d mata of amen gan lol it cnt neva be mai portionHmmm..Boss!!:...Genius Baba....Na U oh |
Eyin Boss....I gat to Quit Browsing now....See ya maybe 2nyt sha!!! *later @Mr Fynest* |
Fynestboi: na Erosion worse pass 4rm Law to geography na 4rm were i wan start tsunami u fit go retrace ur step..Loooools.....*It not ya portion |
Emmy35: Exams are starting this month(May 27) I can't read cause i'm waiting for Jamb result. Hypertension wants to kill me.Sista, Abeg Read oh |
joseboy199: #TANK GOD 4 anoda wondaful day,anoda wondaful mnth...my mnth of UNHINDERED BREAKTHROUGH.Brova..Na U oh Goodboy2012..I sight U oh.....*winks |
Fynestboi: u be chelsea fan na wen u turn to german?Lols...*dat on dey na |
Fynestboi: i tire oooTsunami na Pack Ur Load and Go To Ur Popcy house.. Erosion is stil beta....e.g from Medicine to Zoology..From Law to Geography |
Emmy35: Yea, but i'm not going for pol sci. Just wanted to give them info concerning that great department. I'm going for communication and language arts aka mass commaka Mass comm ke? CLA is still beta dan Mass Comm For Pols...heheheheh...wot can I say o..Just a Dept,hmmm....I dnt knw...Lols CLA is still one of d best courses in UI's Faculty of Art. #Gonna make enquiry abt dat from a frnd |
thoughtT: like d tide my pulse keep rising.... In anticipation of positive result, not a tsunami.. Good morrowLols...Tsunami ke?..... |
Fynestboi: na LAW OOOO*BlackandWhite* *HomeofPride* U gat to jack sha............ |
Fynestboi: lol lilly u rememba last yr wey all of us dey do prayer and fastng to enta naw na wahala 4 u... Me to wan face dat wahala ooooo lolU will surely face it.. Its somtymz frustrating!!!... But Its kinda fun sha..I luv it |
Fynestboi: ehnehn u sure... LolI sure die FynestBoi...Wic Course u dey paro? |
Emma_esty: Wish u guys success. Anybody going for pol sci?. I Gat Friends in Pols... Wishing ya best of Luck |
Fynestboi: ... I dey gbadun dat kind package i timk dat make them d best....Yeye UI...Their Wahala too Much |
Fynestboi: na Barca oooo#YinmU.........#Proudly German |
Fynestboi: u knw say them get cbt JAMB DAT DAY?hahahahahahhah....Lols. *Dem don Pass#. Ma Day is Special..Lol |
@fynestboi......How 2nyt wanna b.....who re u reppin! |
Happy New Month Welcome To My Month #TeamMay18 |
Fynestboi: ehn ehn oga oooDats UI oh If U see how dem dey hoard normal exan questions..*U go fear* We no dey carry question paper comot after test and exam.. I dnt knw maybe dem dey use am Toilet ni..Lol |
