Lingx's Posts
Nairaland Forum › Lingx's Profile › Lingx's Posts
1 (of 1 pages)
Acermoon:No be lie, I concur! |
PROUDLY omo YORUBA[color=#990000][/color][b][/b] |
CHANJI BANZA |
New yr selfie wit Nollywood actor Emeka Ike & Distg. Sen Dino Melaye on New yr's eve
|
Guy, na fool u b o. Evn if na beg dem beg am wey him no gree, mumu lyk 4no evn dey again because of d lives wey go dey wasted. D fact remains dat GEJ has d power to reject d election evn 4rm d card reader palava, or 4say no b humble man wey him b, if him leave d accreditation plaz due 2d malfunction of d card reader, he'll b justified cos his party wz against its use. U knw d chaos dat alone can cus, but he chose d honourable path 2save ur blood nd I. He indeed fulfilled is promise dat his ambition is nt worth d blood of any Nigerians. Guy dey tink b4 u open ur stinky mouth |
Sen Dino Melaye |
Jega wz busy ranting den, dat Inec is rdy 4d election b4 d postponement. Walahi, giv dem 10yrs 4preparatn, dem no go stl do clean election. |
HsLBroker: |
1 (of 1 pages)