Lipstick2's Posts
Nairaland Forum › Lipstick2's Profile › Lipstick2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Hmmmmm,u r just a busybody looking for traffic to site. |
Hmmmmmm,this is not funny.U r encouraging them not to read.A child gets 290 he or she did not study for.Na wa o. |
Hahahah.PDP |
She needs a hormonal balance.Simple. |
For a more challenging opportunity and urge or desire to learn something new |
Can it fly for 150k |
Sad.Even fathers dey rape their daughters.Cheiii!!!..Abi make we no born girl pikin again. |
Very funny |
Dis boy no go last.Ini Edo is a sugar daddy's girl,the guy wan use am rise up well. |
Lolll. Hear this man. U go kill urself no b GEJ go kill. He is too busy trying to run this country that u and ur cohorts are bent on rendering ungovernable. JONATHAN is a man of peace.Bloodshed not his style. What will kill u is the fact that u know u r one of the many evils of this generation. I pray that when the thing u r afraid of happens to u,God will not let u re-incarnate. STOP MISLEADING BUHARI. |
Jega do move finish,all these na initial gragra.Everybody dey find relevance for this election.APC lawmakers una no go,go find how to help Buhari with the plenty court cases wey im get.Una know law na im una no fit spell am out to buhari say certificate wey get meaning dey important.Una lead go lie mumu lie wey confuse im life.Nigerians are no longer stewpid,the change we need we can achieve on our own thru peaceful means.Neither the certificateless nor the clueless can guarantee us CHANGE. |
Is dat where the political god reside now,The Lord's Chosen,visiting men of God is now trending.Oya Bros Laz Mouka,dis is your season,dis is ur time,chop ur share,na dem find u come. See the swaggerless Osinbajo. |
Baba iyabo himself.Looking very orrect after plenty amala and gbegiri soup with plenty brokoto,shaki,ponmo and ogunfe meat |
Guy u stupid finish.Is she not a human being.What do u understand by packaging.I have a feeling u ate ur school fee or u were born brainless. |
US citizen...ok,dem born me for near america. |
This is clear scam,I hope u have not keyed into it |
Me,ur next president. |
Bye bye Bros,u try ok.Its good u r leaving with ur head complete.Now the incumbent can plant their own man.
|
Una don come again.Abi the money wey corporate nigerians donate for GEJ campaign no do.Wetin b immigration own again.Let them give jobs to the families of those who lost their lives in the last recruitment exercise. |
enatrinity@yahoo.com |
Dumb post,if I hav to follow u to anoda website to watch rubbish,if u cant put it here for all to see then take if off. |
Where is the pic |
We expect to see more character assassination..I join the north to protest.Dis is absolutely rubbish,its going to give intending riggers opportunity to perfect their plan.Abi Jega,dem neva bribe u enof. |
Na movie. |
Nice dress but what's with the dirty looking artificial fingers. |
linconoyee:Must u have sex on that day.What of all the other days wey una dey hammer.Guy stop to think and do bad thing. |
She don see as Genny,Omo T,Rita dominic ,My dear Mercy Johnson and some waka pass dey hammer,so she wan come try again. Sister abeg give me chance I want,nollywood gave u a husband,go take care of am make I begin ginger for my own. Pple wey fine pass u don dey nollywood,wetin u want show dem now. |
See me see trouble o,y dis mumu people dey spoil structure wey we don build finish,which one b osinbajo and 5000 churches,Sambo think say if him talk like that all the boko haram north go pity vote GEJ,who beg and pay sambo to misyarn.Abeg make una tell if him no get anything to talk during campaign,make him shut his mouth and gape stupidly at the crowd with fake smile. |
Hahaha,see dis chic,campaigning for her father.Your father cooks and dwells in lies,he is a master forger,an evil waiting to explode.Nigerians don't nid him.Jonathan maybe clueless he has a better developmental agenda for Nigerians and has vowed to right all his wrongs if given the mandate come February 14,2015. Tell ur father to go and rest,he is too old and fragile for this race.The evil men in APC r using him and its so sad that he is so deaf and blind to the realities on ground. LONG LIVE THE MAN FROM OTUOKE WHO GREW UP WITHOUT SHOES BUT WORKED HIS WAYS TO THE TOP AND NOW HAS BEAUTIFUL SHOES,MAY YOUR REIGN BE BLESSED. |