Crime › Re: This Is The New Way Of Robbing In Lagos by Ljboy(m): 12:12pm On Feb 25, 2015 |
Igbo boiz  ? Una no go rest |
Politics › Re: Photos From Sambisa Forest: Viewers Discretion Strictly Advised! by Ljboy(m): 12:08pm On Feb 25, 2015 |
StunningCEO: jonagoat killin nigerian citizens like goats. dis men shd be arrested n tried. not kill dem anyhow. Foolish hypocrite... |
Crime › Re: Bus Driver Jailed 35 Yrs For Raping Girl, 17 by Ljboy(m): 11:57am On Feb 25, 2015 |
Dem swear rape gv naija ni  Na so one hausa man 4 my area go rape one 9yr old girl.. Na wa 4 dis rapist o, mk dem dey castrate dem by law jhooor... Add castration 4 our constitution |
Family › Re: Nigerian Parents Give Birth To White Baby (Photos) by Ljboy(m): 11:51am On Feb 25, 2015 |
If na me be the man, I no go gree o, its eida she don dey collect white rod log way b4 we meet soteh d sperm don plenty insyd ha womb or she dey follow dos white pigs dey run show as she dey my house!!!
DNA test don finish? I smell conspiracy btwn d doctors n d wife! |
Family › Re: Should I Tell My Husband? by Ljboy(m): 11:46am On Feb 25, 2015 |
mutter: I remember years back a friends husband tried to make a pass at me. I told him I felt he was joking because if he was serious I would have to tell his wife. He looked at me wide open and said he was joking. I did not tell my friend because I did not want to hurt her. Since the friendship was not a close one anyway, I kept my distance from her home.
Telling your husband is your decision entirely, you have to know what kind of man your husband is. You also have to know how to tell him. Sometimes somethings are best left unsaid.
I really cannot tell you what is the right thing to do.
Something you need to know is that in most cases before a man will lay a hand on a woman he might have felt that he got a signal. If a man did that to me i would have slapped him there and then, because I would be sure that I never gave him a signal so it would be for me an abuse. I no trust u.. Talk true, nobdy go beat u |
Family › Re: Should I Tell My Husband? by Ljboy(m): 11:38am On Feb 25, 2015 |
Momma2: Thanks y'll. What I was wearing is irrelevant(jean and a big top). I just had a baby 3weeks ago. And I will tell my husband. So u knw u will tell him b4  Y disturbing us den?? Nne take ur time oooooh |
Romance › Re: Do Guys Like This Really Exist? by Ljboy(m): 11:29am On Feb 25, 2015 |
|
Sports › Re: Nigeria Vs South Africa: CAF U17 Championship (0 - 1) On 25th Feb 2015 by Ljboy(m): 11:22am On Feb 25, 2015 |
I'll rather save my #150 to watch #arsVSmon uefa champions league dan wasting my time on U17 rubbish...
I be student ooooo |
Politics › Re: APC Asks FG To Account For $800m Fund by Ljboy(m): 11:19am On Feb 25, 2015 |
Its a matter of 4weeks and all dis OPC or wah ever dey call dia sef will keep shot 4 ever!
GEJ till 2000 and 4ever |
Romance › Re: Being Romantic Or Being Foolish? by Ljboy(m): 11:15am On Feb 25, 2015 |
A girl giving her bf head under the class desk... Romantic or foolish? |
Fashion › Re: Who Wore It Better; The Lady Or The Basket? by Ljboy(m): 9:16am On Feb 25, 2015 |
C ape dey copy monkey... As she c say foriegn celebrities dey wear similar outfit na dis mgekele sef say mk she trend. She as she ressemble agama lizard insyd d rubbish wey she wear!
#mttteeeeeeew |
Travel › Re: Meet Josephine Agwu, The Lagos Airport Cleaner That Returned N12m To Owner PICS by Ljboy(m): 9:11am On Feb 25, 2015 |
God knw y e never bring dis kinda life changing oppurtunity come my way!
I craze b4 wey I go return am? Story 4 d gods jhooor |
Politics › Re: Bomb Blast In Kano Line Park by Ljboy(m): 3:52pm On Feb 24, 2015 |
Just confirmed the bombblast... Ppl running frm here and there!...
May God help us all |
Health › Re: 21 Million Nigerians Have Mental Problems – Expert by Ljboy(m): 11:03pm On Feb 23, 2015 |
bastien: YEAH APC supporters Kinda ppl the OP is talking about.. I somehow agree with the OP afta reading this post |
Sports › Re: Throwback Pic Of Stephen Keshi, Peter Rufai, Others In The 80s by Ljboy(m): 1:55pm On Feb 23, 2015 |
Abeg which one be keshi 4 dia? Cux na dry k-legged hungry ppl I jux dey c |
Politics › Re: Buhari Gets Listed On Chatham House Website by Ljboy(m): 1:48pm On Feb 23, 2015 |
ayindejimmy: Let's get One point straightened out here. Since when does Buhari becomes answerable to every pdp fans? He can go where ever he likes and post whatever pic he wants. If APC is cool with it... Chikena,! Any other hypocrites can do the needful. It's not like any of you is gonna vote him. So why the interrogation? Bros, tank God u know say nobdy go vote for dah mgeke wey suppose dey busy dey shine our shoe!!! |
Politics › Re: Buhari Gets Listed On Chatham House Website by Ljboy(m): 1:45pm On Feb 23, 2015 |
ITbomb: I hope Hausa translators will be in attendance as well Hehehehe guy u badt ghon! Werin u come dey mean na? Say e no fit spk correct english or werin? Hehehe fear God naaaaa  |
Politics › Re: Buhari Gets Listed On Chatham House Website by Ljboy(m): 1:40pm On Feb 23, 2015 |
I don already purchase my e-ticket to go c BABA! Even if werin e go talk go b nonsense, I DON'T CARE! I wan just go confam weda truly, d man dey sick or not!
WE NEED CREDIBLE LEADERS TO RULE NAIJA |
Celebrities › Re: Denrele Edun Finally Reveals He Is Gay? by Ljboy(m): 1:32pm On Feb 23, 2015 |
I don't gv a f*ck if he's gay! I jux love his crazy swag and hair!!! Dude so on point frm scratch
Buh, e no mean say if I catch am dey admire my ass, say e no go collect beating of e life oh.. Aii luv dah shiii |
Politics › Re: Governor Kashim Shettima Convoy Attacked In Maiduguri, Many Cars Destroyed by Ljboy(m): 8:56am On Feb 23, 2015 |
Hope he sustains injury!!![color=#000099][/color] |
Politics › Re: DHQ: Military Captures Arms Caches Abandoned By Fleeing Boko Haram by Ljboy(m): 8:51am On Feb 23, 2015 |
thaoriginator: Shekau may hiding somewhere in Aso Rock o, I don't trust this Government bad o I wonder how you think... Try using ur brains not ur ass.. Pooo |
Politics › Re: DHQ: Military Captures Arms Caches Abandoned By Fleeing Boko Haram by Ljboy(m): 8:44am On Feb 23, 2015 |
But seriously, I cannot go into sambisa or maiduguri without visiting benue or imo (okiga shrine) for some ijemba ijembo (protection)... Before one can bcome a gallant soldier one has to prepare himself very well
God bless our gallant soldiers God bless Nigeria God bless us all VICTORY TO NIGERIA |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Swansea City Vs Manchester United (2 - 1) On 21st February 2015 by Ljboy(m): 5:53pm On Feb 21, 2015 |
Man utd own don finish |
Sports › Re: Mikel Obi Cooking For His Russian Girlfriend On Val Day(Photo) by Ljboy(m): 8:58am On Feb 21, 2015 |
When he Is suppose 2 be playing for chelsea n defending his spot, he allowed matic to take full control of the defensive mildfield nd his busy here cooking for a girlfrd he might not marry...
GEJ till 2088... |
Jobs/Vacancies › Re: How To Dress For A Job Interview by Ljboy(m): 3:29pm On Feb 20, 2015 |
Wear red jordans sleeveles with versace jeans. Come find jordans shoe n matching p-cap...try buy lynxt bursers come sag am small so dah d tag go dey show!... Oboi u don gt d job |
Politics › Re: Buhari Rumoured To Have Met Jonathan’s Loyalists In Paris - PMNewsnigeria.com by Ljboy(m): 3:25pm On Feb 20, 2015 |
Pishon or else....... |
Politics › Re: Battle Of Party Headties, Who Wore It Better by Ljboy(m): 3:13pm On Feb 20, 2015 |
PEJ jhoooor... Abi una no c as the other pson look like d illness wey d husband dey suffer from?
Well sha, mrs Aisha Buhari fine oo, I don dey gt change of mind sha |
Jobs/Vacancies › Re: Registered For YOUWIN 2015? Come In And Let's Discuss by Ljboy(m): 3:08pm On Feb 20, 2015 |
I wonder how some nairalanders think some times oh... Why bringing politics into isues like this? Does buhari have your house adress or does he even know about your existence? Please we all should just grow up
I don talk finish.. Who get ear mk e hear |
Jobs/Vacancies › Re: Registered For YOUWIN 2015? Come In And Let's Discuss by Ljboy(m): 2:50pm On Feb 20, 2015 |
One who asks questions is never lost
So please, can somebdy tell me what this "YOUWIN" thing is all about?
Me sef wan win ooo |
Politics › Re: Governor Fayose Accuses Buhari Of Embarking On Secret Medical Visit Abroad by Ljboy(m): 2:39pm On Feb 20, 2015 |
But this fayose of a man sef... Mk u free baba na? Baba still gt small energy to tk push dis con3 go front small oo.
Am just curious abt d way foyose attacks buhari n th APC party at any given oppurtunity.
My own na say anybdy wey fit rule us well mk e enta d position... (Me inclusive) |
Politics › Re: Buhari In London (Picture) by Ljboy(m): 2:27pm On Feb 20, 2015 |
simplemach: And yet they say he did not go for treatment. Somebody should tell me if that inscription beside him is for mr Biggs or shoprite Sorry plss.. Buh dahz an airport.. There are clinics in international airports, to handle Blood pressures for height fright nd d rests.. No hate to nobody, just passing |
Agriculture › Re: Somebody Help Pls...my Birds Are Dying! by Ljboy(m): 11:32pm On Feb 17, 2015 |
Bros, d best solution na 2 butcher d fowl wen e dey shake like say e wan die... Boil hot water comot d feathers, slice am into shapes n sizes.. Then put am inside ur freezer till day break... Early momo carry am go sell 4 mkt.. Small disease nor fit kill african (naija) man
Incase sha |