₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,418 members, 8,523,063 topics. Date: Sunday, 22 November 2026 at 04:17 PM

Toggle theme

LogoDWhiz's Posts

Nairaland Forum › LogoDWhiz's Profile › LogoDWhiz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 404 pages)

NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:04am On Feb 08, 2016
Rukkyola:
No b una fault,Shebi na me wey dey help una settle play,play,play mata na im cos am.If not una 4 knw dey talk ' IRRELEVANT NYSC MATA 4 HERE!
OYO is ur case if 'j' catch u.
Lol!


I have a favour to ask you Rukky!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:03am On Feb 08, 2016
Fraiser:
if i won make dem feel @ home, i go put up some smilling face nw nd talk som words wey go sweet dem, I can even drive dem around d city in dat my new official lambogini
Nah! E no reach dat one.

Just welcome them.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:02am On Feb 08, 2016
yanabasee:
Ayam not vexing sire!
Okay bro. Good to know
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:01am On Feb 08, 2016
SC31:
Hehehe no mind fraiser grin
Lol! Sharp girl!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:00am On Feb 08, 2016
teemama20:
Tnx pressy
Uwc dear!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:59pm On Feb 07, 2016
lizzyfearless:
. Yes I did and thanks very much. With the way you always sound one would think you have served before. Lolz. Well done
Lol! grin

Uwc dear!


Thanks! smiley


At this point I guess I have to add this, I was actually part of B15, part time tho!
So, I just observed and I learned some things there. Coupled with personal readings!


Btw, you haven't done your introduction. Kindly do so
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:54pm On Feb 07, 2016
justified10:
I kinda get ur point... I hate to b corrected "rudely" as well.

lyk my pressy logodWhiz would say *let it slide*
Lol! grin
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:46pm On Feb 07, 2016
Rukkyola and OYO
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:40pm On Feb 07, 2016
yanabasee:
Nahhhh... I wouldn't banter words with him anymore... Dude's got no manners!
E don do!

U be man na!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:39pm On Feb 07, 2016
teemama20:
Lag, Abj, Edo
Excellent choices
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:29pm On Feb 07, 2016
ayosco2008:
Uhmm. I'd just advise u wait till after camp, by then u will be settled and know how u wanna prepare for it
Yea bro. That's definitely my plan.


And also, where I'm posted to. (PPA)
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:19pm On Feb 07, 2016
ayosco2008:
Lol. Like it's really crazy. I can't register for my exams just because I'm waiting for a certain camp date. It's so annoying
Lol! I knw say u don vex tru tru.

Sorry ehn!


I neva sabi when I go ready for dat exam o!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:18pm On Feb 07, 2016
teemama20:
Aiit
Yes ma'am
What are your choices?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:16pm On Feb 07, 2016
Fraiser:
pressy no implicate me o, na d work wey u giv me i dey do na, shebi na u talk say make i dey welcom any female visitor wey just enter dis city, make I dey make dem feel @ home
Chai!


Just to welcome and not to flirt with them!

You don dey overdo the job!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:16pm On Feb 07, 2016
CROBBOY:
Boss to my own Bosshuh What a contradiction undecided
Lol! See dis guy o
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:15pm On Feb 07, 2016
LovesonBlezz:
hi guys..pls who has an idea of d cost of processing d registration? 3k aside..
#500 - #1500
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:13pm On Feb 07, 2016
ayosco2008:
So I can practically say nysc is really really confused. I'm sure that camp date is till gonna change. Do this peeps even know we got plans for our life at all??

This schemes just have to be cancelled
Boss mi don vex o!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:05pm On Feb 07, 2016
CROBBOY:
Yes! That is my IT inclined President talking.
Lol!
Na u be my boss o
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:58pm On Feb 07, 2016
oluwafirefunmi:
I noticed it too. they need help and the spirit of decision making
It's always faster and easier to update the webpage than to update the portal.
That's why it takes time for the changes to be reflected on the portal page!


If you notice, if there's any news info, you're maily directed to the Nysc.gov.ng

Cc: teemakagu
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:56pm On Feb 07, 2016
CROBBOY:
RIVALS UPDATE I PRESUME YOU MEAN gringringringringrin
Lol! Anyone e be!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:55pm On Feb 07, 2016
boboLIL:
chilling wid lacasera and gala and waiting for the tym
Okay na!

Enjoy
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:53pm On Feb 07, 2016
teemama20:
LogoDwhiz, wats Aks
Akwa Ibom!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:39pm On Feb 07, 2016
Fraiser:
chai na dis kyn ur brain i ask God dat tym o, he com go giv me dat kyn rukkyola brain #olodo brain
grin grin

These guys ehn!

I expect rukky to respond appropriately
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:34pm On Feb 07, 2016
Fraiser:
ahhh eyah i no know o, oya make she no vex, pressy dat SC31 na very gud gal o, d gal too make sense infact if no b say she don get husband, i for don tell her my mind teytey, me just dey keep am for body because her husband self na my very gud friend. Tank God i don already tell her say na her reason b my reason, very soon me nd she go dey reason togeda
Na why she dey shake her head be dis!


Na every thing with 'f' for monicker u dey follow.

grin
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:34pm On Feb 07, 2016
Crobboy, bobolil.
I hail una!
Make una sha giv us update!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:29pm On Feb 07, 2016
Kbs468:
Hehehehe. That is why I am not particularly freaky with the idea of registering tomorrow Jare.
Not only you o my brother!

I lost the vibe as that timetable came out!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:27pm On Feb 07, 2016
bharyur2103:
Abeg, I dey hear say the site no dey open till 7am now oo... Can anyone confirm this.?
Yes I can.

It opened until around 8am for last batch
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:00pm On Feb 07, 2016
Fraiser:
abeg o shey dem dey serve two times for nigeria ni, because e be lyk say pressy don serve bfor o
Lol!

I just have this habit of reading things.

So, I'm quite knowledgeable on it
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:56pm On Feb 07, 2016
Fraiser:
pressy d msg no b for her ooo, na for one beautiflul angel wey just enter dis city called splendidmercy, I know u can wait to see her, I no know y my finger go make dat costly mistake, u suppose know dat kyn msg na for special somebody na
You don't get it!

She wasn't responding to you as if you're replying her. She's only Shaking her head at your post.


The way you suddenly hyped Akwa Ibom babes!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:54pm On Feb 07, 2016
lexzyy:
guys tins just dey change anyhow for nysc website...nw na 8th to 28th of feb o
NYSC don kolo!

Kbs468 com and see o
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:47pm On Feb 07, 2016
[quote author=eaglevision post=42715243][/quote]Lol!
Na so
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:44pm On Feb 07, 2016
eaglevision:
Ok boss,u are not the GCFR for nothing nw.
Lol!
Na so

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 142 143 144 145 146 147 148 149 150 (of 404 pages)