₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,418 members, 8,523,065 topics. Date: Sunday, 22 November 2026 at 04:27 PM

Toggle theme

LogoDWhiz's Posts

Nairaland Forum › LogoDWhiz's Profile › LogoDWhiz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 404 pages)

NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 8:23pm On Feb 06, 2016
Rukkyola:
Dedicated 2 d haters/intruders/d serious/d intelligent/peacemaker/watever!
I love una na im make me do dis 1 o sote mumcy dey wonder weda i don kolo for house
These ar d names of people u av been vexing 4 o.I wan dem b4 i start o
1.spixytinxy & justified10 disussin 'paraga' 4 NYSC related mata
2.CROBBOY & Darey00,discusin 'castin & moderation' 4 NYSC related mata
3.Fraiser & Cindy222 discusin 'cash & disappointment 4 NYSC related mata
4.Olasalo wishin 2 c d face behind masquerade 4 NYSC related mata
5.Spixytinxy & LogoDWhiz discussin 'oshogbo weed' 4 NYSC related mata
6.Bobolil talkin abou 'transformer' 4 NYSC related mata
7.same Bobolil hailing people 4 NYSC related mata
8.LogoDWhiz sayin 'person mata get as e b' 4 NYSC related mata
9.Darey00 sayin 'dz rukkyola sha' for NYSC related mata
10.Johndanny sayin 'OYO' 4 NYSC related mata
11.Fraiser,announcing 'Fraiser & Rukky live on TV' 4 NYSC related mata
12.MegaBoolean & Bobolil sayin 'Funny' 4 NYSC related mata.
13.My sent4rina talking about wea he lives & graduated 4rm 4 NYSC related mata
14.Vingeophysicist,Ngoziwu talkin rubbish 4 NYSC related mata
15.Abbeyunique2 & eaglevision discusin chelsea 4 NYSC related mata
16.Justified10 & amodu discusin advert 4 NYSC related mata
17.Justified10 & CROBBOY discusin 'FINE BOY NO PIMPLE' 4 NYSC related mata
18.Cindy222 & Fraiser discusin issue wey dem no folo understand 4 NYSC related mata
19.Cindy222 & Jubrealguy discusin d place of dea studies 4 NYSC related mata
20.Eaglevision posting Leicester dae rape 4 NYSC related mata
21.Chinweukamaka discusin CROBBOY & bobolil 4 NYSC related mata
22.Darey00,discusin 'Leicester city jass' 4 NYSC related mata
23.Dejiconde & Darey00,discusin jazz 4 NYSC related mata
24.Titobiloluwa01 discusin police & pressy 4 NYSC related mata
25.Bobolil replyin Titobiloluwa01 on harsh stuff 4 NYSC related mata
26.Olasalo & Abbeyunique2,discusin Sarcasm 4 NYSC related mata
27.My sent4rina talkin about 'Hide & seek' 4 NYSC related mata
28.Bobolil & chukeukamaka speaking igbo 4 NYSC related mata
29.Abbeyunique2 & titobiloluwa01 discusin humour & insult 4 NYSC related mata
30.Bobolil & logoDWhiz discusin sombdy wey dey para 4 possibility of next post 4 NYSC related mata
31.Mschubby & amodu celebratin birtday 4 NYSC related mata
32.spixytinxy & LogoDWhiz discusin how 2 manage Rukky 4 NYSC related mata
33.Spixytinxy & fraiser discusin chargin of phone 4 NYSC related mata
34.Justified10 & spixytinxy discusin season film & olamide's voice 4 NYSC related mata
35.Fraiser & CROBBOY discusin passport photograph 4 NYSC related mata
36.Fraiser & justified10 discusin TV show & sponsorship 4 NYSC related mata
37.LogoDWhiz & spixytinxy discusin scareness 4 NYSC related mata
38.SC31 talkin abou rukkyola & Fraiser bein hilarious 4 NYSC related mata
39.Justified10 sayin insult ti take ova 4 NYSC related mata
40.Gosj01 saying 'Na so' 4 NYSC related mata.
*KINDLY QUOTE ME IF UR NAME SUPPOSE DEY HERE & U NO C AM.Mayb i fell asleep,or did not notice or ur don comit 2 much crime or ur mata don tire me.
NOW PEOPLE WEY TALK NYSC RELATED mata
1.Rukkyola
2.1mrblitz
3.crobboy & abbeyunique2
4.crobboy & iyenekere
5.spixytinxy & abbeyunique2
6.LogoDWhiz & amodu
7.Lexzyy & flamingsword
8.Johndanny & Justified10
9.Bobolil
10.Amodu & DTOBS
11.Amodu & logoDWhiz
12.LogoDWhiz & amodu again
13.LMAyedun & cindy222
14.Jubrealguy & cindy222
15.Vingeophysicist & cindy222
16.Oluwafirefunmi
*NO ASK ME WETIN THEY TALK O because D TIN NO MAKE SENSE 4 MY EAR.Na only 1 tin wey amodu talk abou mistakes/ watever.
***NOW OVER TO THE INTRUDERS! I No gri c una name 4 here o.**
The only person wey dodge evritin na Kbs468.
I hail you!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 7:43pm On Feb 06, 2016
Chai!
Dry house!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 5:50pm On Feb 06, 2016
spixytinxy:
na so sha
Abi na!
Dis one wey u just scarce!
O ga o!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:46pm On Feb 06, 2016
Gazaliah:
When I started with the permutation of time table at first,all ur A16 PCM's tot I no know how it is done........I knew 3 batches can never come up dis year but 2017..

In 2017,camping will start in February and ends in march.And that's when batches will be 3.
Hmm!

All is well!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:29pm On Feb 06, 2016
boboLIL:
lolss maybe she will drop her 3rd post afta seeing dis
Lol! Abi na! grin
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:06pm On Feb 06, 2016
biotechshola:
I dont tink it's ester break dat affected the timing, i think they finally decided to continue wit two batches, if not, they wud jst av reduced the tym for registration so that it wud b possible to camp in first week of march nd leave bfor easter for stream one..


It's evident frm stream ii date that they intentionally extended it.
Maybe!

You're right in a way tho!


And that's what I'd advice they do!


But I still believe there will be 3 batches this year!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:04pm On Feb 06, 2016
boboLIL:
*picks the mic* that was harsh... Its uncalled for...
She dey para 4 her mind! grin
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 3:59pm On Feb 06, 2016
titobiloluwa01:
You are the police here right? I've bn watching you all for some time here. Pressy or whatever you are called. Pls let's respect ourselves. Thank you. *drops mic*
Lol! grin

You got me wrong!

Well, it's actually a way to get you to comment more on this thread and also introduce yourself!


Uwc! grin
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:48pm On Feb 06, 2016
amodu:
Perhaps you should narrate the possibility of that
If we finish camping by May,

Batch B will likely be 1 stream I.e. No stream II. And then the camping will be by August!
Then Batch C will be by November
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:58am On Feb 06, 2016
justified10:
seriously, u and KBS fit do am.

gudnyt everyone.. tomoro is anoda day.
rukkyola dear, sleep wella.
I dey miss spinxytinxy baje baje.

make I sleep jare, dis Africa magic Yoruba no get brain..
o daaro o
Lol! Okay na!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:56am On Feb 06, 2016
Rukkyola:
c as pressy just talk finish lyk sey im b one pastor.Wen did i tel u sey i no lyk dem.I love them pass u sef.Dem dey make me joli 4 hea weneva i c dem
lemme tel u smtin i was ones in dea shoes fa. Na d vexation cari me enter dis city sef if u wan knw.Dah my email wey no dey function b4 i sharperly go activate am
b4 wen my blood dey hot wey i wan knw wasup wit ABU,weda dem go mobilize us or not,our SOR & certificate,convocation & co,wey i b guest 4 dis place,e dey do me lyk say make i cari slap tro 4 ina face wen ina go dey yan rubish wey no concern me.Na Olorun babalola say make i de patient smal,i 4 don curse ina lyf tire.d insult 4 pas wetin ina just dey hear nw.I no even knw weda na juju ina take turn my lyf 2 una own sef! No b lyk dis my moda born me.Daz y i understand them buh wetin i wan do wey love don shack me 4 hea.no b my fault o.
Cc; jombojombo, joan jane john and other intruders. I love u pple o buh i hope say ina go love and understand me 2.
I hear u!


Ur matter get as e be!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:55am On Feb 06, 2016
Rukkyola:
pressy,don't even ask me dat 1.shebi dat tym wey i com and i dey introduce 2 una.u pple do lyk say na mosquito enter.ina no gri greet.i no knw weda abusite offend una den ni o wey una no dey gri talk 2 us.Go & luk 4 d page dah i did my introduction u go c d ansa 4 dea
It's possible that I wasn't around then.
Sorry about that!


Oya, do the needful!
U too dey form sef!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:52am On Feb 06, 2016
spixytinxy:
chai pressy u try oooo. So u dey answer dis gurl wey oshogbo weed dey disturb
Lol!

We gats manage am lyk dat!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:48am On Feb 06, 2016
amodu:
Good morning to you all

I haven't comment on the update yet due to my schedule yesterday.

With this, I don't think they will be able to accommodate 3 batches this year again as earlier promised or stated by the DG.

CC:
LogoDWhiz
Kbs468
DTOBS
et al
Well, I still think there will be 3 batches this year!


The timing of the easter break just changed the whole scenario!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:40am On Feb 06, 2016
justified10:
I think u av to wait for sometimes before getting ur call up letter. it is not immediately after registration. and it should be after posting.


logodwhiz
Immediately you make your payment and it's successful and you've finished registration. You'll be able to print to Green Card as it will be visible on your account.

But for the CallUp Letter, it's actually few days to camp.

But the date for printing and collection of CUL is not yet stated by NYSC!



Cc:teeboy15
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:18am On Feb 06, 2016
justified10:
u and kbs468 should collaborate and start doing script writing.
Lol! grin


I have ideas, just don't know how to put it into words!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:15am On Feb 06, 2016
Kbs468:
Hahahaha.

Fraiser, justified19, LogoDWhiz, Fraih, CROBBOY, Spixytinxy, et al make una come see ooo

Sent4rina, abeg your wife is caught up in her own cobwebs here oo.

No wonder all naija comedians still they honour and hold Ali Baba in high esteem.

I know that many of you are confused about where I am heading to already.

But justified19 would clear up any mix up you fail to understand anyway.

still laughing away my thing
grin

I just dey look her
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:13am On Feb 06, 2016
justified10:
common pressy, how u go dey find work with dis ur office .
u b president fa.. ur salary no do u? abi golden city no dey pay ni?
Lol! grin
Haba!


Well, I just want to have more connection with the citizens.

I need a job to see how things operate in that sector!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:10am On Feb 06, 2016
Rukkyola:
lol! Beta no let me change my mind nw.na whu b ss3? Na primary 5 u 4 call her.SC31 and CROBBOY com & c dis o.person wanto steal ur wife 4rm u o.beta start 2 de com nw
Haba Rukky! See as u twist d whole thing!



Btw, where are you from?
School?
Course?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:09am On Feb 06, 2016
Val601:
av got ur back... one NACOSS
Na so dear! cheesy
...Networking the World
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:06am On Feb 06, 2016
Rukkyola:
pressy dah mornin no b small tin.so u mean u sef no knw sey ur country baje 4 ur head dat mornin wey dem cari bomb com tro 4 hea.na God say make i de around 2 hep u settle d fyt.all of ina com run live onli me 4 hea meanwyl na we spoil d country 2geda.
Pressy do u knw dat doz haters are actually plenty in dis city.u nid 2 increase security fa.
Imagine if 1 of dem just voice out lyk dis,na so d remainin ov dem go stat 2 dey comot one by one 2 support dea colleaque,others go even dey hit on lyk.
U need 2 assign me as ur special advicer fa because no b evritin ur brain take sharp 4.If u ask them question
1. Na hu sabi d information wey dem dey com find 4 hea
answer; na u and our fellow colleaque even tho me i no sabi buk
2.na hu them dey vex
answer; u and our fellow colleague
3.y dem dey com hea if they vex
answer: because them b olodo
4.Dem pay u make u dey wrk 4 dem
answer: they no pay
5.if u vex live dis city 4 dem unko,wetin dem go do
answer: dea lyf go remain confused
6.them no they tink b4 dem talk?
Answer: dem no even get brain.
Chai!
B lyk say I go just accept u d way u are
And try to manage you!



There are some situations in which you just have to wwatch things, know what they are agitating about and then you take action.
You have robbers taking down your house, you just don't come out of hiding and attack them if you don't have a plan, and that plan entails having a knowledge of their weakness and how to attack them!

So, because I was mute doesn't mean I was running away or inactive. I was just being cautious and understanding the situation.


Although, to some extent your question and answer segment speaks the truth.
They keep clamouring for answers and all sort, as if the answers are being manufactured somewhere and being for!
But then, it's nothing!
That's what selfless love is all about.
It's not about the reward but the impact created.


And I'd advice to tone down a little bit on your aggressiveness towards them!
Fire doesn't quench fire, it only increases it!


#onelove!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:57pm On Feb 05, 2016
Val601:
I just think is such a long time to wait for.. what if one gets stream II nkor dat would even be a longer time to wait or waste sha.. make I go find work joor b4 nysc comes up with another heartbreaking news
Exactly my point too!
Nice one dear!


Abeg, if u see work! Holla @ your boy! wink grin
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:45pm On Feb 05, 2016
Val601:
nysc annouces batch a orientation to be 30th March, check website 4 more info
Yea! We've seen this already tho!
Thanks!


So, what are your thoughts on it?
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:44pm On Feb 05, 2016
CROBBOY:
HER WIND NEVER BLOW YOU?
Not yet!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:40pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:
pressy! Wat i do? Daz remind me. sent4rina pressy talk wan rubbish yesterday fa.buh as u quick go sleep u no com c am
See wetin I dey talk!
Which 1 be "1 rubbish"?
U also said, "O tin baje momi lori" in the morning!


These are just 2 instances from a large pool of statements you've made showing your sharp mouth!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:35pm On Feb 05, 2016
CROBBOY:
OGA PRESY, DAH BABE DEY TRY FOR US O. ABEG JUST LEAVE AM
She dey try for us? cheesy
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:20pm On Feb 05, 2016
Rukkyola, your mouth too sharp! Hian!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:07pm On Feb 05, 2016
titobiloluwa01:
Not nice. undecided
Your first post of an account you created today!

Hmm
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:02pm On Feb 05, 2016
Rukkyola:
ur excellency sir.Whisperin
*my husband no sabi buk na im make me neva ask am.i c say na only u knw bk 4 dis city daz y i com mit u. D rest no wan show sey dey b olodo na im make dem dodge my questions wit laughter.me i sha pity 4 dem.if they go bridge law 4 camp OYO is dea case o.dem dey shame 2 ask simple questions lyk dis
Lmao!

Now, it's confirmed from my end!

You're a clown!


But tbh tho, your questions ehn, e get as e be o!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:50pm On Feb 05, 2016
SC31:
Right now I wish I was 30 or proly a PT student, so that I'll just be exempted
Lol! Well, we don't share same views on that!

I really want to go for the experience!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:15pm On Feb 05, 2016
Omoalhaja7:
With ds useless & frustrating tym table nysc bring now, i no dey go service again. I don vex.
DTOBS, sent4rina, logodwhiz, make we enter Alaba go huzzle.
After all,wives n pikins go chop cry undecided
Lol! grin
Abi na!

Abeg, if u don see better job! Holla me!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:44pm On Feb 05, 2016
SC31:
Ohhh I see

Yes I have made up my mind but the registration vibe is no more there jare
Exactly the way I feel.

The rush isn't there again!

Na dem sabi!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 404 pages)