NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:19pm On Jan 29, 2016 |
Rukkyola: I can't fit understand wat is shele-ing, sowie happening as u & d minister want 2 c me @ dsame tym.Lemme runaway i no dey c anybdy again Lol!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:18pm On Jan 29, 2016 |
bolagabriella: I guess after the whole online registration stuff.heard our id card will be ready by den Ohh. Okay na Just lemme know when you'll be going to school! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:06pm On Jan 29, 2016 |
Rukkyola: *smiling* oya c me o Me sef wan see u o!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:02pm On Jan 29, 2016 |
johndanny: oh! just a few minutes of my departure Golden City has turned to a love zone...na wah o
This our Executives sef una too like women  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:00pm On Jan 29, 2016 |
Rukkyola: hmm pressy...Waz on ur mind? Toh let's stop here b4 they term it as smtin else.Me am a patriotic citizen i shall obey If you're ready for the vigours associated! We can kickstart it! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:58pm On Jan 29, 2016 |
SC31: It was pleasant l,just that I havent heard from my God father Amodu,but thinking of it now I guess he should be exercising his fatherly duties by now as a soon to be father of twins.
Any way how was your day? My day was stressful my dear! Really tired! Using cool music to step down! I think his absence is a blessing in disguise, this one missevey hasn't replied me. Maybe she's not even considering me! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:56pm On Jan 29, 2016 |
Fraiser: lol... i stil dey beam d search lyt o, d ones wey I don see una don take big big position colombi dem finish. E b lyk say I go first luk for office bfor lukin for wyf, na d cheat code b dat. Pressy abeg which office den never occupy? cc LogoDwhiz Cc: Kbs468 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:32pm On Jan 29, 2016 |
Rukkyola: pressy pressy! Make I stop for here b4 'they' term this as sometin else |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:31pm On Jan 29, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:30pm On Jan 29, 2016 |
Shammak: Friends! #lobatan 
cc LogoDWhiz Ehn na!
Friends! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:30pm On Jan 29, 2016 |
SC31: Lol no probs sir,it would be my pleasure Okay dear!
How was your day btw? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:21pm On Jan 29, 2016 |
Rukkyola: Ah! Ministerial position ke.I can't fit do a ministerial wrk o.I bet i wil b sacked few days after my appointment if am eventually appointed.Lemme just b an observer.The romantic fracas btw u and pressy is sweeter dan fanta.U guys shud continue.Am enjoining it. Rukky Rukky!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:20pm On Jan 29, 2016 |
Sent4rina: Ano dey hold knief o abeg.
*whispering*
I don get ur parol abi? Lol!
In a way! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:19pm On Jan 29, 2016 |
SC31: Of course who wouldn't want to be friends with the president  No problem!
Don't worry, I'll appoint you as my special adviser on women affairs |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:18pm On Jan 29, 2016 |
hotman0095: Gud pm ladies & gent.pls which state mak sense pas btw osun state& ekiti.i no dy both pay 5k bt am nt rily after dat.i wan a state dat has more construction company's & projects at hand Probably Osun! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:16pm On Jan 29, 2016 |
SC31: lol perhaps I was
Yes crobboy has partially Lol!
Chai!
Well, nothing spoil! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:15pm On Jan 29, 2016 |
SC31: Nah I Dont think so,I Dont do well with sharing my stuffs and with the way it looks you're not a one man one woman person....besides you've already made your choice in the person of missevey if I'm not mistaking Chai! Ministry just dey cast!  No problem dear! But we can still be best of friends |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:14pm On Jan 29, 2016 |
MissEvey: You no know say I fit see this ni? 
Hmmmmm *thinking very hard* In light of the above, I will defer my answer for a while. My head was swelling like a balloon before but got quickly deflated as I saw you "hitting" on someone else... (ref: your msg above)...
Secondly, if not for the Constitution, you means you would have taken all three? ... hmmmm...... Smh Chai! Girls sha! Okay, because of you I'll stop all my acts. But I was merely whiling away the time. Nothing serious! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:12pm On Jan 29, 2016 |
bolagabriella: Lol...i'm gud Just incase,next time try writing it in a piece of paper,then role it over a stone and throw it so hard that it hits his head... Lol! No problem. I'd do so! Btw, when are you turning up in school to collect your SOR? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:11pm On Jan 29, 2016 |
Sent4rina: Nawa o! U dis guys jux dey acquire assest ( fine fine ladies) 4 una'selves ehn.
Presy sef no wan gree, he sha dey do try nd error 4 dos gals wey present in here (na so corruption dey take state o; i jux wan tell u say we dey watch u with our 8D goggle o..
Even pesin (i no go mention name) wey don get five(5) woman b4 stil dey struggle to get more (like say dem dey take wife collect money 4 CBN).
Floor members sef dey try dia luck (i no go blame una, wen d executive dey use torch dey pursue gals up and down, wetin i expect citizen dey do). Make una sha take am easy, na my advice be dat.
But wait o... If we no go lie 4 awa'selve; dis awa ladies carry o. Dem jux dey show 1 by 1 with dia beautiful beautiful face wey be say na only Dead-man no go look dem twice if nt forever sef.
Anyway, me sef no mind o. I need 1 fine beautiful okpeke, i mean, otutupoyoyo wey go follow me go camp (Enugu)..
I dey use dis medium dey pronounce my interest 4 here and i go dey look out my window for d 1st luck LADY wey go show interest..
From: The office of Minister of works and infrastructure.
To: The Mr presdent (logodwhiz)
Anttorny general (kbs468)
Hon. Amodu
DG DTOBS  Chai! Dis peeps no go kill me! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:09pm On Jan 29, 2016 |
MissEvey: I dunno what's happening ohh... I'm not chasing anyone na.. I was even on my own jeje before all these started  You haven't replied to my request! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 9:09pm On Jan 29, 2016 |
DTOBS: Hmmm.....proposal flying in the air.... Na so o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 8:35pm On Jan 29, 2016 |
DTOBS: ha ha...wat I do, me can not fight ooooo....
LogoDwhiz, wetin dey happen nah...
missevey, Abeg why u dey chase our men outta here?
fraih, and you too....what is going on? Nothing o.
Guys just dey hold dia babes tight! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 8:34pm On Jan 29, 2016 |
Fraiser: am surprised also, i neva know futa is dat big... cool to reunite wit my twin sis after so many yrs... LogoDwhiz tanks for makin dis reunion a reality No prob. Uwc bro! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 8:27pm On Jan 29, 2016 |
Fraih: Shammak, LogoDWhiz, Kbs468.... we have guys who need some clarity regarding their Name uploads in the house  Which guys? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 8:14pm On Jan 29, 2016 |
Shammak: Na so blood mi
Buh no try do that thing near her
Respect broda No wahala!
We gather dey! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 8:05pm On Jan 29, 2016 |
Shammak: That is no go area o I hear u! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 8:04pm On Jan 29, 2016 |
Kbs468: Hip Hip Huuuurrrrrayyyyyy
Now, one down as I have won on one side but failed on the other side relating to MissEvey, though not a failure yet because we have to hear from her first.
So Shammak is the one left to challenge me on the side of the Heavenly toned, Totally Tailored, Gorgeously glamorous, Sweet sexy, seductively scintillating show sure Miss Fraih.
I know what to do. Chai! For your mind now o!  Shammak, be careful o He doesn't play by the rules! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 8:03pm On Jan 29, 2016 |
Shammak: I already learnt how to do that before I first mentioned her name... She's priceless! Hmm! Make sense |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 8:02pm On Jan 29, 2016 |
Fraih: Ewo
You want me to Report you to MissEvey  She never accept na.
She still dey keep me hanging.
Girls and shakara |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 7:58pm On Jan 29, 2016 |
Shammak: Pressi doing the needful Na so bro! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 7:57pm On Jan 29, 2016 |
Shammak: She's my missing rib na... She can't fit into yours Okay o.
I hear u! |