NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 6:10pm On Mar 11, 2016 |
BlizzydoDo: na yuu sabi dat 1, fake ke! fate ni! I jus de look all of una ni 4 diz GC sef & e b like say 2 avoid heart attack here, na 4 person 2 de single o  Pele o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 6:10pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2: merikims i just wanna say hi Hehehe Touch not my annointed |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 6:09pm On Mar 11, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 6:08pm On Mar 11, 2016 |
terrymason: baba na true u talk! that my pressy speaking Na so bro  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 5:14pm On Mar 11, 2016 |
chisophia: nope it's not, have been indoor all day. as for pressy , I think what enchanted you must have gotten hold of him too.  Nothing is getting a hold of me o.. You are a pretty, beautiful, portable and attractive (among other wonderful attributes) girl.. Who wouldn't want to be with you?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 5:12pm On Mar 11, 2016 |
terrymason: seriously I 4 dey chat 4 this thread well well oh! but to type can tire me! hehehehe  u gats develop the haabit.. or come when less busy and make good use of the time |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 5:12pm On Mar 11, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 5:10pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: forget dat one if she won do anyhow u burst her bubble, no tym, if u won dey polygamous u hav to b a badt, no send anybody guy. hehehe.. i sabi dat level.. But then, u will meet som1 who will make you regret your actions.. We are humans, it can only work for a short time..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 5:08pm On Mar 11, 2016 |
gwason: just curious..hope they will accept black and white printed green card in camp,cos I can't access my dash board so as to print coloured again o You'll still be able to print it.. Don't be bothered.. And please it should be in coloured |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 5:07pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: As in...e get as e be for that guy I don tire for am oooo....
Make him just shift him attention commot my Bae side come merikims side Abi wetin u think? No o.. na dat 1 i no want.. Hin wife sef don tire... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 5:01pm On Mar 11, 2016 |
terrymason: It's summer time! the weather is friendly and the trees are green! @ d far end of fraih street close to fraiser house in Golden city lies a old but lovely apple tree whose fruit are ready to be pluck, under the apple tree terrymason is seated down receiving the cool breeze that's blowing through the cities gate straight down to were his seated!. terry is been boarded from his look , he has never gotten a true love in the city, time is ticking he most present a lady before the president (LogoDWhiz) that over sees the affair of d city.... beside terry their is a golden pen inside a basket which he brought along side... the golden pen it ready to kiss d rose sheet that's is gently place on the soft ground, soon as terry was about to unleash the love quote in his heart in to writings (na so dem pour cold water 4 my head ni dat time I realize say na dream I dey)
NB: mk una nor vex for my story oh! na heat and bordom ni cux d one I dey! hehehehe.. We have talented peeps in this city. Proud of you guys.. Don't worry, with your writing skills, you should be able to woo a girl |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:49pm On Mar 11, 2016 |
chisophia: I am alright and also enjoying my day. how do you do? I'm fine o Sleep just dey catch me.. How are you whiling away the time before camping? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:48pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Aa ti ko'fa ni le,ifa ti n se Merikims, LogoDwhiz, iamdynamite...you see? E just dey the guy body,anything in skirt/trouser dey give am problem. Lol.. Leave am.. He has a history with every 'f' in this city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:47pm On Mar 11, 2016 |
Chommieblaq: Ma head don scatter, chai u don win me finish ma Sugar. In wizkid's voice *chai! i'm seeing things* cc: DTOBS |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:45pm On Mar 11, 2016 |
BlizzydoDo: diz our president sef, na yur way all our brothers 4 here de folo. Yuu try o kontinuu Hehehehe. Na ur hubby be the godfather.. B like say u sef don accept fate.  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:45pm On Mar 11, 2016 |
merikims: logodwhiz baby am home! were iambibi wey get mind to call pressy tolotolo? everybody know say u sabi waka find jubrealguy like....*mouth sealed*. u this logodwhiz sef I hear say u like polygamy wella,I ho castrate you b DAT oo. welcomes her with a hug.. Gives her a full kiss and then kisses her on the forehead. Katapot by Reekado Banks plays in the background. You have the key bae, make me stay.. Make me want more  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:36pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: lol... Some jealous woman dey para o, den fit pour hot water for ur body so if u won do polygamy u must sabi shakara lyk say u go scatter everywia, na lie everytin na still scope lol.. if u do shakara and she call your bluff nko? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:34pm On Mar 11, 2016 |
merikims: fraiser who dey drag Bae with for this city wey no dey fear face?I know sure say d person know who you be at all. well.....let me go and sweep n cook something yummy for my hubby tubby logodwhiz and later wear that sexy gown to serve him his food.*winks Chai.. ale yi a bad gan...  let haters say whatever they like. e no concern me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 4:32pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Wetin okunrin do? Hmmmmm, obinrin
LogoDwhiz, na u ooo boss! Shey I don trespass ni?
Fraiser; why you come be like this nah? ...why can't you just leave matter for martyr.
...... Iro o.. u dey alright.  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 3:27pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: oya kpele. *moves closer to him,then wipes off his tears with handkerchief* Oshey dear... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:42pm On Mar 11, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:40pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: lol... Pressy hw no understand wetin u dey see o, shey u get d mind to bear women wahala sha Sure na.. Na to just manage the jealous ones |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:07pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2: And merikims no like promiscuous men abi pressy don dey patronise dchiefpriest hehehe. What's promiscuous? Don't have that in my dictionary |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 1:14pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: amebo, olofofo, fowl yansh, telephone wire, aproko, sabi sabi. Did i ask u? Sha thank u Chai... rukky o  U dey make me cry |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 1:13pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: ... Hehehe.... .. Super story!!! ..oya Let us watch and see naa... ..... And by d way abt u finding anoda partner,... Lol, dnt evn tink abt it, because i wee sooo spoil all ur runs for u ehnn.. .. by d way am still loyal sir!!!  lol.. We can work out an agreement, you know  j boy and m girl won't have to know. If you're up for it, lemme know  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 1:11pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: na tru,wea she dey? now, NYSC related mata: Shud my white socks be plain white or white and green or any1.Eshe.... White and green.. then get white too. There might be times where you have to wear white DTOBS dey keep her.. he doesn't want her to see his online activities |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 1:10pm On Mar 11, 2016 |
chisophia: Sir!!!! how are you?  Hope you are enjoying your day? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 1:10pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: pressy why u call her lyk dat na, u dey suprise? ehn na. tinz wey i dey see for this city ehn.. Polygamous life just dey sweet me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 1:09pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Presy, u dey fall my hand!!!! Why are you correcting her now...e get as e be!!
How u dey sire lol.. no vex  i'm okay.. u? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:14pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: bt u r married now, I think I really nid to call airkastaine Airstarkane |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:12pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: ... na lie b dah....if i want sef i go divorce jubrealguy find anoda pesin, buh u, u no fit waka go anywhere until merikims com back frm work com press ur mumu botton, therefor, na u b our chief tolotolo, after all na u say u wan dey ontop of d food chain .... ... By d way am still loyal sir hehehe.. u just want to push me to the wall... U wan start film wey u no finish U no fit leave jubrealguy.. #fact. u go cry taya..  But me, i like my babe..i no fit leave her.. But if she's not performing her duties i can find a partner or colleague to assist her  |
Family › Re: When Can A Child Be Independent? by LogoDWhiz(op): 12:10pm On Mar 11, 2016 |
jashar: Hehehe.... biko, list out the stage options  lol..  Should we continue here or switch it offline? |