Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Lolabbey: 1:09pm On Apr 27, 2009 |
paddy e ,wetin happen |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by Lolabbey: 1:08pm On Apr 27, 2009 |
den keep mute |
Jokes Etc › Re: U Are Too Stupid To Own A Computer by Lolabbey: 1:06pm On Apr 27, 2009 |
ride on |
Jokes Etc › Re: Jimmy Kimmel Live Monologue by Lolabbey: 1:06pm On Apr 27, 2009 |
clem i like d guy style.e no wan pollute d tred wth him rotten mouth |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by Lolabbey: 1:04pm On Apr 27, 2009 |
okay i will confesss . . . . . . i love you |
Jokes Etc › Re: Mr 419 ! by Lolabbey: 1:02pm On Apr 27, 2009 |
no wahala |
Jokes Etc › Re: X-men Origins: Wolverine Leaked Footage by Lolabbey: 1:01pm On Apr 27, 2009 |
food for tots |
Jokes Etc › Re: What Kind Of -ese Are You? by Lolabbey: 12:58pm On Apr 27, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 12:58pm On Apr 27, 2009 |
na him be sey sylve case no be ordinary |
Jokes Etc › Re: Mr 419 ! by Lolabbey: 12:54pm On Apr 27, 2009 |
no mind d gal jare,make she go rest,i don see ona two tackle sef |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by Lolabbey: 12:53pm On Apr 27, 2009 |
for who? |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 12:51pm On Apr 27, 2009 |
u 4 wear ur shade nah . . , make i borowu sylve own? |
Jokes Etc › Re: Women Wahala by Lolabbey: 12:49pm On Apr 27, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Just A Thumb by Lolabbey: 12:48pm On Apr 27, 2009 |
eeeyaaaa . . . , , . try dey give am cat fish |
Jokes Etc › Re: Humorous Quotations by Lolabbey: 12:46pm On Apr 27, 2009 |
how much sef? |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by Lolabbey: 12:45pm On Apr 27, 2009 |
iwill try dat now . . . . , . make i rush go buy am |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 12:43pm On Apr 27, 2009 |
u try sha |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by Lolabbey: 12:42pm On Apr 27, 2009 |
hmmmmm |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Lolabbey: 12:40pm On Apr 27, 2009 |
i wish u d same |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 12:39pm On Apr 27, 2009 |
wetin be ur own |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by Lolabbey: 12:38pm On Apr 27, 2009 |
i dont cares.i told my mumy for u too |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 12:36pm On Apr 27, 2009 |
eeyaaaaa |
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by Lolabbey: 12:35pm On Apr 27, 2009 |
shiorrrrrrrrrr |
Jokes Etc › Re: The Boy, The Frog And The Milkman! by Lolabbey: 12:33pm On Apr 27, 2009 |
u no get iota of kindness |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 12:32pm On Apr 27, 2009 |
na by force to chat wth u |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 12:30pm On Apr 27, 2009 |
and u beta wear ur jallopy car and go |
Jokes Etc › Re: Laughouse.com by Lolabbey: 12:29pm On Apr 27, 2009 |
okay sir |
Jokes Etc › Re: Nawa 4 Craz Pepole by Lolabbey: 12:24pm On Apr 27, 2009 |
such an ugly face |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by Lolabbey: 12:23pm On Apr 27, 2009 |
u is a lazy student,tichas hav calling off thie striking cos fashola has paying dem |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 12:20pm On Apr 27, 2009 |
dat doesnt min u put mouth in oda pple's talk |
Jokes Etc › Re: "you See, She Crossed Her Legs: " by Lolabbey: 12:20pm On Apr 27, 2009 |
y u dey folow me abt nah? |
Jokes Etc › Re: Nawa 4 Craz Pepole by Lolabbey: 12:17pm On Apr 27, 2009 |
cld u tel me y u had 2 frown ur face |