Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 1:14pm On Aug 24, 2009 |
eeyaaaa,peejeee don suffer oooo |
Jokes Etc › Re: Ladies! Romade Is Not your Mr Perfect,so Dnt Wait For Him by Lolabbey: 1:09pm On Aug 24, 2009 |
good advice |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 1:07pm On Aug 24, 2009 |
no mind peejeee jare,na wetin hin elders dey chop hin sef wan begin put mouth |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by Lolabbey: 1:04pm On Aug 24, 2009 |
i hop sey no be ma son u dey folow yarn lik dat |
Jokes Etc › Re: I Dare You To Make Me Laugh! by Lolabbey: 12:57pm On Aug 24, 2009 |
open ya teeth mak we see  |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 12:55pm On Aug 24, 2009 |
werrin u expect,abi u be gay ni?  |
Jokes Etc › Re: Romade! by Lolabbey: 12:52pm On Aug 24, 2009 |
u get am,i dey go bak 2mr ooo |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Lolabbey: 12:51pm On Aug 24, 2009 |
u shit 4 head ni abi y flies dey folow u abt |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Lolabbey: 12:49pm On Aug 24, 2009 |
:d |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 12:45pm On Aug 24, 2009 |
i dey dwg nah,u dey around,paddy eeee,no mind folly |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Lolabbey: 12:43pm On Aug 24, 2009 |
good for dem |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by Lolabbey: 12:40pm On Aug 24, 2009 |
y ma son dey vex nah?na mak e for beta i dey run for nah |
Jokes Etc › Re: Ladies! Romade Is Not your Mr Perfect,so Dnt Wait For Him by Lolabbey: 12:40pm On Aug 24, 2009 |
ma comnt i resrv |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Lolabbey: 12:37pm On Aug 24, 2009 |
so ur ingrish still neva improve? |
Jokes Etc › Re: I Dare You To Make Me Laugh! by Lolabbey: 12:36pm On Aug 24, 2009 |
i trust ma guy,paddy e howdy? |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 12:34pm On Aug 24, 2009 |
u'r in a cage,abeg mak una free alimorto |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 12:33pm On Aug 24, 2009 |
u mean u |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Lolabbey: 6:06pm On Aug 19, 2009 |
:p :p |
Jokes Etc › Re: Ladies Are Like Shares At The Capital Market: Read And Enjoy This. by Lolabbey: 6:05pm On Aug 19, 2009 |
:p |
Jokes Etc › Re: Who Push Me by Lolabbey: 5:43pm On Aug 19, 2009 |
u sabi laff sha  |
Jokes Etc › Re: Wedding Bells! Wedding Bells! Wedding Bells! by Lolabbey: 5:40pm On Aug 19, 2009 |
modification imposible |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 5:40pm On Aug 19, 2009 |
how come,na who teach u dat one |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by Lolabbey: 5:29pm On Aug 19, 2009 |
hmmm,u can do berra dear  |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by Lolabbey: 5:27pm On Aug 19, 2009 |
so na token hin dey get wth all dose running wey hin dey run evry minute |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 5:25pm On Aug 19, 2009 |
omo na wah ooo,so na how hin com tak manage become oga.
folly norrin dey happen,we don shine awa eyes 4 akwa ibom |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by Lolabbey: 5:22pm On Aug 19, 2009 |
habbba for dis kain sacrifice,lai lai |
Jokes Etc › Re: Two Old Men by Lolabbey: 5:19pm On Aug 19, 2009 |
and rich me |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Lolabbey: 5:19pm On Aug 19, 2009 |
paddy mi jujuju  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Lolabbey: 5:16pm On Aug 19, 2009 |
so abbey barca na helele |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 5:15pm On Aug 19, 2009 |
hmmm ben bella,i hear sey u sef don turn oooga.how d spare part biz nah  .i pity by.dot sha |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by Lolabbey: 5:05pm On Aug 19, 2009 |
i go get award sef |
Jokes Etc › Re: The Monkeys Question by Lolabbey: 5:02pm On Aug 19, 2009 |
sorry |