Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 5:01pm On Aug 19, 2009 |
ooohhh myyy,u dnt say.eeeyaaaa,na hin be sey d guy no go fit climb ooo |
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband (sylve11) by Lolabbey: 5:00pm On Aug 19, 2009 |
i just finish ijebu garri sef |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 4:57pm On Aug 19, 2009 |
by.dot i kept urs on d roof,u go fit climb? |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by Lolabbey: 4:53pm On Aug 19, 2009 |
u sef try |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Lolabbey: 4:52pm On Aug 19, 2009 |
omo ur teeth big oooo |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 4:49pm On Aug 19, 2009 |
is dat y u had to oipen dose ugly teeth of urs |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by Lolabbey: 4:48pm On Aug 19, 2009 |
infact na hin gala i use all ma alaweee buy |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Lolabbey: 4:45pm On Aug 19, 2009 |
i can see berra dan any of u,so i wldnt need any  |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by Lolabbey: 4:43pm On Aug 19, 2009 |
:p |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Lolabbey: 4:42pm On Aug 19, 2009 |
i no envy una two jare  |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 4:40pm On Aug 19, 2009 |
na first come first serve oojare,bt no worry yfy,i go still organise somftin 4 u  |
Jokes Etc › Re: Romade! by Lolabbey: 4:38pm On Aug 19, 2009 |
y u dey shoiut d poor man name lyk dat nah |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Lolabbey: 4:36pm On Aug 19, 2009 |
abbeyfillage tnk God u can now see,tnx to jigi fashola |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 4:31pm On Aug 19, 2009 |
whre sylvee go nah,bydot i can undrstnd,ma paddy don xplain tins to me |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Lolabbey: 4:28pm On Aug 19, 2009 |
na wah d dude get double palava ooo |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by Lolabbey: 4:26pm On Aug 19, 2009 |
na ma pikin new catch be dis? |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 4:25pm On Aug 19, 2009 |
gbenu soun,u dnt tok wen elders tok  ,e dey lioe again na only once hin call me sef.e dey tell me weda i knw who dey tok and i dey 4 express i just6 sey yes begin dey flow wth am.i no wnt mak trrailer go jam me |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Lolabbey: 4:22pm On Aug 19, 2009 |
use ur glasses dear |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Lolabbey: 4:20pm On Aug 19, 2009 |
i did dat tyms wthouit number under pavilon 4 uyo,romade can bear me witnes |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 4:19pm On Aug 19, 2009 |
na hin call me wey dey form lyk big man,com begin dey tell story |
Jokes Etc › Re: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by Lolabbey: 4:14pm On Aug 19, 2009 |
ab eg mak person see road jare |
Jokes Etc › Re: A Fact by Lolabbey: 4:14pm On Aug 19, 2009 |
so dikele neva still stop dat wok ,nnna meeehn |
Jokes Etc › Re: Romade! by Lolabbey: 4:11pm On Aug 19, 2009 |
na me nah,who else |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 4:09pm On Aug 19, 2009 |
hmmm,trust ma paddy get wings na,she dey fly even for day time.ben bella,i miss u gaaan ooo,bt u fumble sha,not even a text.kudos to romade,yfy,and teisys,and ma son who rmbrs me alwys-sylv.
i must confess ,i missed u guys gaaaaaaaaaaannnnnnnnnnnnnnnnnnn
b en na u and who sleep/abeg no pursue me 4 hubby house oooo |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by Lolabbey: 4:04pm On Aug 19, 2009 |
na wah ooo,so ben sef don turn oga,na wen u start dis spare part thing sef,hmm how time flies |
Jokes Etc › Re: Extremely Bad Jokes Are Hilarious^ Don't Be Afraid To Post Yours Here by Lolabbey: 4:03pm On Aug 19, 2009 |
nice one,dart wife go be who i sabi wella |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Lolabbey: 4:00pm On Aug 19, 2009 |
sharrap,see dis mumu grandchild of ma frnd oooo |
Jokes Etc › Re: Who Push Me by Lolabbey: 3:58pm On Aug 19, 2009 |
see kettle dey call pot black |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Lolabbey: 3:53pm On Aug 19, 2009 |
childrn of dese days no dey resket 4 elders,ona don greet me  |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by Lolabbey: 3:52pm On Aug 19, 2009 |
if u sabi siddon ,even chair wey no get leg go carry flenty pple |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Lolabbey: 3:48pm On Aug 19, 2009 |
make allegator pepper 4 enter bah?  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Lolabbey: 3:47pm On Aug 19, 2009 |
|