Romance › Re: Will You Still Marry Her If She Won't Fully Change Her Last Name -No Hyphenation by Lolabbey: 10:59am On May 04, 2011 |
na by force to change name? well,islamically,a woman is not made to change her name,d worst scenario is that she includes her husband's name in her list of names and not to drop d father's name for hubby's |
Politics › Re: Why Does The Nigerian President Dress Like A Clown? by Lolabbey: 6:02pm On Apr 29, 2011 |
we gree sey na hin trad attire but mak hin dey use colors wey fit hin body kolo, gudluk jorrrrrr ooo |
Business › Re: CBN Imposes Limits, Penalty On Cash Transactions, Again! by Lolabbey: 5:43pm On Apr 29, 2011 |
sanusi jorrrrr ooooo, lol.whc one b my own sef,hw much i get 4 accnt, lmao |
Food › Re: Nigerian Women Who Don't Eat A Lot In Front Of Guys by Lolabbey: 4:03pm On Apr 29, 2011 |
u neva meet cowet babes ojawe,dem fit order 4 ten wraps of fufu while u order 4 just 2 wraps of amala, i call dem cowet babaes, buhahahaha |
Politics › Re: Governor Alao Akala's Press Release After Election by Lolabbey: 3:44pm On Apr 29, 2011 |
if dis truly coms frm d botom of his hrt,den thumbs up to him |
Politics › Re: An Open Letter To President-Elect Goodluck Ebele Azikiwe Jonathan by Lolabbey: 3:21pm On Apr 29, 2011 |
i dey laff oooooo, na howmany points agenda be dis? Mr goodluck,gudluck 2 u oooo |
Politics › Re: Ribadu Stands Down by Lolabbey: 9:56am On Apr 13, 2011 |
hmmmm,could dis be tru? its late mehn,though neva too late,dey shld hav don dis long ago, abokis dem, |
Politics › Re: If Buhari Wins That Is The End Of Nigeria by Lolabbey: 1:11pm On Apr 06, 2011 |
hmmmmmmmmmm dis tred is getin hotter, Lets go BB jor, nrlmdrs mak una gimme una BB pin jor |
Politics › Re: Why You'll Never Vote For Goodluck Jonathan? by Lolabbey: 10:47am On Apr 05, 2011 |
d party he belongs to kills me he is not inteligent to rule a nation lik nigeria.
i will neva vote him cos pdp must go, votin him is like bringin back coruption at its peak.
part of his manifestoes dat i see on tv irritates me" i was neva born rich,i neva believd i cld be whre i am today,if i can make it ,u can make it" dis can neva patronise a rite tinkin person |
Politics › Re: What Attracted You To Support Buhari/bakare 2011 by Lolabbey: 4:08pm On Apr 04, 2011 |
his achvmnts, ptf n refineries, i so beliv in him 4 a chng we hav bin clamourin for , LETs GO BB, Buhari ni jorrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr |
Jokes Etc › Re: Jokes Chronicle by Lolabbey: 3:29pm On Apr 04, 2011 |
nice jokes |
Politics › Re: Jega Offers To Resign, Jonathan Rejects; Resignation Amounts To Treason – Agf by Lolabbey: 2:45pm On Apr 04, 2011 |
how m uch i feel for dis honest man, he almost fell on his way to adress the pressmen, lets giv dis man a chance, saying negativ tins abt him will only demoralise him d more, he is honest and redy 2 giv us a free n fair election |
Family › Re: Your 1st Meeting With Your In-laws by Lolabbey: 11:47am On Mar 29, 2011 |
hmmmmmmmmmmmm,what a topic!!!!!!! it was so cool meeting them |
Politics › Re: Buhari Calls For 'TOTAL' Sharia In Nigeria by Lolabbey: 11:13am On Mar 29, 2011 |
buhARI 4 chng, jor ooooooooooooooooo |
Politics › Re: Bride Abandons Wedding For Nnpc Test? (PIX) by Lolabbey: 11:06am On Mar 29, 2011 |
na wah oooo |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by Lolabbey: 12:29pm On Dec 15, 2010 |
hmmm,no impruvsion in ur english yet, na wah oooo |
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2 by Lolabbey(op): 2:25pm On Nov 15, 2010 |
go relax small |
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2 by Lolabbey(op): 2:08pm On Nov 15, 2010 |
e lo sempe |
Forum Games › Re: Word Association Game by Lolabbey: 1:50pm On Nov 15, 2010 |
hug |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by Lolabbey: 1:34pm On Nov 15, 2010 |
studio na me u n ur boyi dey flo tok bah?  |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by Lolabbey: 1:32pm On Nov 15, 2010 |
u students is not improves since dese days, na wah ooo |
Jokes Etc › Re: Office Happenings by Lolabbey: 1:22pm On Nov 15, 2010 |
*whas apenin hre?*, * leaves red in disgust*, buhahahahahahaahah,lmao |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by Lolabbey: 4:17pm On Nov 02, 2010 |
you peoples is gave me headache |
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2 by Lolabbey(op): 1:47pm On Nov 02, 2010 |
say dat again |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Letter by Lolabbey: 1:39pm On Nov 02, 2010 |
yori yori |
Forum Games › Re: Two-letter Words Only by Lolabbey: 1:23pm On Nov 02, 2010 |
hi |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Letter by Lolabbey: 1:22pm On Nov 02, 2010 |
odd |
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2 by Lolabbey(op): 1:12pm On Nov 02, 2010 |
dats a mistake |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by Lolabbey: 12:59pm On Nov 02, 2010 |
english is intrested here oooo |
Forum Games › 3words Per Post: Part 2 by Lolabbey(op): 11:41am On Oct 28, 2010 |
debo, that is promiscuity |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? (remix) by Lolabbey: 11:38am On Oct 28, 2010 |
am sure that isnt for me ,right? |
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2a by Lolabbey: 11:31am On Oct 28, 2010 |
leave me jor |