₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,314 members, 8,435,129 topics. Date: Sunday, 28 June 2026 at 01:39 AM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 236 237 238 239 240 241 242 243 244 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by Lolabbey: 4:14pm On Mar 04, 2009
who and who shocked shocked shocked shocked
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 4:12pm On Mar 04, 2009
u sef join
Jokes EtcRe: Romade The Chain Smoker- Joke by Lolabbey: 4:11pm On Mar 04, 2009
and he turns old within a twinkle of an eye
Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by Lolabbey: 4:10pm On Mar 04, 2009
i did dat cos of his blood presure
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 4:08pm On Mar 04, 2009
him get camera 4 face
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 4:06pm On Mar 04, 2009
@ pic

OMG grin grin grin grin DAT ONE NA BOOBY abi wetin
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 4:02pm On Mar 04, 2009
:d
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 4:00pm On Mar 04, 2009
e don matwet alredy,him no dey use bed na mat
Jokes EtcRe: My Nld Pals by Lolabbey: 3:57pm On Mar 04, 2009
tnx 4 dat litu piece
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:55pm On Mar 04, 2009
buhahahah
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:52pm On Mar 04, 2009
tnks 4 d live broadcast
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:51pm On Mar 04, 2009
buhahahhah

na how many pounds u don com mak
Jokes EtcRe: Passport Information online by Lolabbey: 3:47pm On Mar 04, 2009
nice one

actauly i used tolu's name ,men u look realy cute
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:47pm On Mar 04, 2009
haaa,burgrr ke,

how ya vegtble biz
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:41pm On Mar 04, 2009
teach me now,u don com bak abi,whre u go b4 sef
Jokes EtcRe: My Nld Pals by Lolabbey: 3:39pm On Mar 04, 2009
nice one,

lola finishes d whol air freshner at home to 2 b able 2 breath grin grin grin
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:37pm On Mar 04, 2009
u and dis ur alaba goggle
Forum GamesRe: Never Ending Story: Dont Break The Thread! by Lolabbey: 3:36pm On Mar 04, 2009
meanwhile shawn had a frnd called be,on hearing this,he -----------
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:34pm On Mar 04, 2009
wetin u dey tok
Jokes EtcRe: Grandmother's Advice by Lolabbey: 3:33pm On Mar 04, 2009
abeg mak ona no fite oo
Forum GamesRe: Never Ending Story: Dont Break The Thread! by Lolabbey: 3:27pm On Mar 04, 2009
lolabbey logistics company places an advert
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:26pm On Mar 04, 2009
na till mom's call

party rider,u beta gp ya house now b4 dem use trailer pursue u
Jokes EtcRe: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Lolabbey: 3:24pm On Mar 04, 2009
peeps in and zooms off
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:22pm On Mar 04, 2009
na wah oo

sufry sufry ooo grin grin
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by Lolabbey: 3:18pm On Mar 04, 2009
buhahahahaaha

u dey defame obama,we go sue u ooo
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:16pm On Mar 04, 2009
i sure sey na mistake,abi u tink sey dis na unending story
Jokes EtcRe: New Police Uniform by Lolabbey: 3:14pm On Mar 04, 2009
dem claim it
Jokes EtcRe: Who Fit Dpe Igbo Man? by Lolabbey: 3:12pm On Mar 04, 2009
Ben20001:
I can't even laff undecided
romade:
did ur 6yr old cousin compose dat?
now am laffing uncontrolably grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:08pm On Mar 04, 2009
he is sory sir4,it was due to d kulikuli and epa he ate just nowgrin grin grin grin
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by Lolabbey: 3:06pm On Mar 04, 2009
ohhh,so u no rmbr d song wen u begin dey form holy holy grin grin
Jokes EtcRe: Nigerian Thieves! by Lolabbey(op): 3:00pm On Mar 04, 2009
hmm
Jokes EtcRe: Proper Grammer by Lolabbey: 2:57pm On Mar 04, 2009
i help lordmas to help say thx 4 d complmnt

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 236 237 238 239 240 241 242 243 244 (of 339 pages)