Business › Re: My Jumia And Konga Consultancy Thread by loomer: 11:11pm On Sep 27, 2015 |
|
|
Romance › Re: I Am Tired Of Nairaland by loomer: 11:01pm On Sep 27, 2015 |
Yaba left |
Romance › Re: My Step Brother Have A Crush On Me by loomer: 11:00pm On Sep 27, 2015 |
The more I read this, the more I picture a movie scene from the early 60s |
Business › Re: My Jumia And Konga Consultancy Thread by loomer: 10:57pm On Sep 27, 2015 |
You na customer care representative? |
Politics › Re: Saraki tells 3 Ex-Presidents, Influential Nigerians To Come To His Rescue-Nation by loomer: 10:55pm On Sep 27, 2015 |
All these media houses self, this one na wetin my little niece fit make up easily na |
Romance › Re: What Does She Mean by loomer: 10:53pm On Sep 27, 2015 |
Oyind17: I dey see u for group U dey form not chatting na. |
Romance › Re: Why Most Campus Guys Like Girls Pass Book by loomer: 10:51pm On Sep 27, 2015 |
Pikin wey go die go die, |
Crime › Re: 50 Best Prisons by loomer: 10:49pm On Sep 27, 2015 |
We dey wait |
Romance › Re: What Does She Mean by loomer: 10:47pm On Sep 27, 2015 |
Oyind17: . Lol, why u never sleep I swear I dey find the sleep. I don even drink join but e no help matter |
Celebrities › Re: Meet 23 Year Old Lingerie Model With No Legs Who Makes $1000 Daily by loomer: 10:46pm On Sep 27, 2015 |
gayman99: And some hausa men matter taya me shaaaaa. Bros, I no call tribe o. |
Politics › Re: Breaking News:boko Haram Destroys Over 60 Houses In Adamawa by loomer: 10:45pm On Sep 27, 2015 |
Dem no dey die finish? |
Politics › Re: What's Happening To Nairaland? by loomer: 10:43pm On Sep 27, 2015 |
Metamorphosis |
Romance › Re: Why Don't We See Rich Nigerian Single Ladies Marry Not-so-rich Nigerian Guys? by loomer: 10:42pm On Sep 27, 2015 |
Stelvin101: That's why they will continue to remain single all the days of their lives and married to Cucumber or intimacy gadgets. Their loss, not ours. Na one poor oyibo man go marry dem |
Health › Re: [PHOTO] Will You Eat This Type Of Chicken? by loomer: 10:39pm On Sep 27, 2015 |
Ask4bigneyo: For where? When i no b Saraki saraki small where u dey na |
Romance › Re: What Does She Mean by loomer: 10:39pm On Sep 27, 2015 |
Oyind17: Lol I dey somehow busy that's why I bone whatsapp, I'll be back fully after exams Good luck Sorry, buhari in ur exams |
Sports › Re: Emir Sanusi Is An Arsenal Fan (pictured). by loomer: 10:38pm On Sep 27, 2015 |
ammyluv2002: At least, una dey win Emirate cup  That na emir cup na. |
Health › Re: [PHOTO] Will You Eat This Type Of Chicken? by loomer: 10:34pm On Sep 27, 2015 |
Ask4bigneyo: Lolzzz.... It is Ediyelatiansis. Neyo ur case dey federal high court |
Sports › Re: Emir Sanusi Is An Arsenal Fan (pictured). by loomer: 10:34pm On Sep 27, 2015 |
I see why we no dey win league |
Romance › Re: What Does She Mean by loomer: 10:31pm On Sep 27, 2015 |
Oyind17: I dey na, how you dey? I dey grand. This one wey u just bone our side like say we wan rape u |
Romance › Re: T by loomer: 10:27pm On Sep 27, 2015 |
Tomjazzy2: Simple: just go and take atleast four wraps of indian hemp, dilute it with three shots of ogogoro, then come back and read again, I bet you'd fall down on the floor while laughing 
You'd also realize that Jane is actually a guy  Oya make I go find am buy jare |
Romance › Re: T by loomer: 10:26pm On Sep 27, 2015 |
Nonybb: keep being stupid until it makes front page Like I care if it makes front page or not, all I asked was what's hilarious in that text? |
Romance › Re: Ladies! How Many Of You Do This??(picture) by loomer: 10:25pm On Sep 27, 2015 |
This na why I no dey carry toast woman |
Romance › Re: What Does She Mean by loomer: 10:24pm On Sep 27, 2015 |
Oyind17: Know it now that she's seeing someone else and save yaself from heartbreak This one wey u just hide since, there's God o |
Romance › Re: T by loomer: 10:20pm On Sep 27, 2015 |
Nonybb: You lack absolute sense of humour. na your problem come pass my own?? Oga no vex, show me the humour inside that message. |
Travel › Re: An Accident In Abuja Along Bwari Jere Road (pics) by loomer: 10:19pm On Sep 27, 2015 |
Donsammi: WHERE do u live?? here in abj its the GOOD ,smooth and wide roads with multiple lanes that causes accidents... damn ppl will riding as if its need for speed.... Na only abuja be naija? And by the way u dey see those roads for abuja as standard, then u need travel leave the country. |
Romance › Re: T by loomer: 10:16pm On Sep 27, 2015 |
What's hilarious about this one now? |
Health › Re: [PHOTO] Will You Eat This Type Of Chicken? by loomer: 10:14pm On Sep 27, 2015 |
This one na elephantiasis abi na fowltiansis we go call am? |
Celebrities › Re: Meet 23 Year Old Lingerie Model With No Legs Who Makes $1000 Daily by loomer: 10:13pm On Sep 27, 2015 |
menix: And some fine gals go dey sell kpomo like purewater.. Ur own even bad pass my own. Bad pikin like u. |
Celebrities › Re: Meet 23 Year Old Lingerie Model With No Legs Who Makes $1000 Daily by loomer: 9:57pm On Sep 27, 2015 |
Some able bodied men go dey streets dey beg |
Travel › Re: An Accident In Abuja Along Bwari Jere Road (pics) by loomer: 9:46pm On Sep 27, 2015 |
Naija no get correct roads accidents dey happen every single day.
Make una come imagine wetin go happen wen all the roads for the country dey up to standard. |
Celebrities › Re: 9ice Asking Yemi Alade For Autograph (Photo) by loomer: 9:43pm On Sep 27, 2015 |
Soon person go sign autograph for u too |