Jokes Etc › Re: Nigerian Adult Movie Industry by lysaa(f): 2:14pm On Jun 14, 2010 |
I know no nodding. .if its bad pls don't tell me.  |
Jokes Etc › Re: A Little Joke By Sting 224 by lysaa(f): 2:13pm On Jun 14, 2010 |
For wetin na? U nor see say this place na for cars alone? |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 2:11pm On Jun 14, 2010 |
Na wetin ya pastor teash u be dat? |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by lysaa(f): 2:09pm On Jun 14, 2010 |
for this cold weather? abeg o. |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by lysaa(f): 2:07pm On Jun 14, 2010 |
I don give u chance to pass na. .wetin? but rem who dey watch u. |
Jokes Etc › Re: A Little Joke By Sting 224 by lysaa(f): 2:06pm On Jun 14, 2010 |
cover the guy unclothedness small na |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by lysaa(f): 2:04pm On Jun 14, 2010 |
Oh D1kele u for mercy small for small boy, see how u give am brutality. . |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 2:02pm On Jun 14, 2010 |
commentator! go for commercial break na Tee_Jay: so becos i be xtian i shudnt like cute girl like u, U should see me as ur sister, abi u dey toast ya sis? Odunnu: I love toasted bread. Who is toasting? Thats not the topic! |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 1:57pm On Jun 14, 2010 |
^^The guy na religious yam pounder, e dey pound yam for my lunch Tee_Jay: nope i havent even started toasting u yet, I for talk! but ya intro nor dey bang. OK, so y u wen be christian intend to toast me at all? |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by lysaa(f): 1:52pm On Jun 14, 2010 |
LOL. I don tire abeg!  |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 1:47pm On Jun 14, 2010 |
So na Christian toast u dey do? |
Jokes Etc › Re: Nigerian Adult Movie Industry by lysaa(f): 1:45pm On Jun 14, 2010 |
ispotmdels: IF DEM NO SABI WETIN BE NODDING. THEN THEIR MAMA BE VIRGIN  pls educate us. . |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by lysaa(f): 1:41pm On Jun 14, 2010 |
Are u? |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 1:39pm On Jun 14, 2010 |
LOL studio the commentator. Tee_Jay: not religious, im a christian so y are u toasting me religiously? |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by lysaa(f): 1:35pm On Jun 14, 2010 |
Y i nor go begin sound senseless to u when i don open pg 1 of ur book? |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 1:33pm On Jun 14, 2010 |
Na person papa name? LOL
Are u religious? |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by lysaa(f): 1:31pm On Jun 14, 2010 |
U don confirm am sey ur vision don pafuka at this tender age. LOL. |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by lysaa(f): 1:28pm On Jun 14, 2010 |
That Jesus nor fit see or sniff me sef. Na ya smell dem take train am sef. .U don become the poor dog yard-stik for measuring theft.  |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 1:26pm On Jun 14, 2010 |
These are the things. .U are not initiated and those will remain classified. |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by lysaa(f): 1:24pm On Jun 14, 2010 |
u sef dey vision impaired. Tell me how i take resemble Lepry? |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 1:21pm On Jun 14, 2010 |
Na where u see reach u talk reach. |
Jokes Etc › Re: A Little Joke By Sting 224 by lysaa(f): 1:18pm On Jun 14, 2010 |
OMG! those ghosts don come ya office come feed u with lies. |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by lysaa(f): 1:17pm On Jun 14, 2010 |
the eyes dey decieve u too. .na only u e dey look so u watch it! LOL |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 1:14pm On Jun 14, 2010 |
I dey save ur face since o. .make i expose u? Studio CFR: I trust you. So lyssa don become the kind of babe wey even wheel barrow fit toast ehn? I cant believe it We don't wrestle, mba! its a moronic abstraction. we beat to survive.  |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by lysaa(f): 1:09pm On Jun 14, 2010 |
Studio CFR: So are u saying dikele is mad? Na u talk am o. |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 1:07pm On Jun 14, 2010 |
LOL. .Warri nor like weaklings. if i can beat u, I can't take u. .end of discussion! |
Jokes Etc › Re: A Little Joke By Sting 224 by lysaa(f): 1:05pm On Jun 14, 2010 |
ok Nick, i hear u but try see ya therapist. |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 1:03pm On Jun 14, 2010 |
I fear who nor fear me! |
Jokes Etc › Re: A Little Joke By Sting 224 by lysaa(f): 1:02pm On Jun 14, 2010 |
D1KeleVra: lol abeg oooo i no be Nick o! no spoil my name o! u dey reject Nick but u accept goat. LOL |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 12:58pm On Jun 14, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by lysaa(f): 12:51pm On Jun 14, 2010 |
Studio CFR: Dikele i for consider dat statement as an insult to my person if to say na Lyssa yarn me dat Dust. D1kele, u know wetin e take that mean? Na who beat drums for mad man to dance na im mad pass.  |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by lysaa(f): 12:48pm On Jun 14, 2010 |
Tee_Jay: she sabi break bottle for head? I don gradg pass that Level na. .I dey break bottle for chest! |