Mackzydon9's Posts
Nairaland Forum › Mackzydon9's Profile › Mackzydon9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Nice one op leah go |
Greenbullet:first post since September let me make this worthwhile. I tot she was a lawyer and the judiciary are non partisan. And secondly if maybe this is an act of the PDP aren't they playing the correct opposition because i could remembered vividly the Apc did worse. |
Liars are on the loose @ Sahara reporters |
Ghosdt reader? Tufiakwa. |
naijaboiy:[b\KIMETOb/] |
Base on say na we bini boys own pidgin i wan knack my toasting to dah yoruba gal wen dey cleveland Kimeto. Babe abeg excuse me for 1 tinkele time i just dey see you denge your tight and big ikebe yesterday na the picture of my girlfriend move go friend zone. Why i dey yan dose yaba yaba words be say i think say i don love you make you knor friendzone me cause i get money like dangote because na under me e dey i nor just like to dey show my self for public make you give me chance make i show how i don sabi gbadun you under this small time wen i don look you back and forth.I know say if you see my brother pix naijaboiy pix you go unfollow so nor just near him profile cus my ekia big pas he own wella Just try am make you see i hope you get this letter cause i go want am for cero hate cero asap. |
Nitefury:I tire self make i nor laugh the bros. |
Oh my God i can't believe this. As i type i shed tears of grief |
LarrySun:If there would be an award for emotional story of dah year i would vote your story |
damiloladuke:I tot gay meant gay? did he tell you he wants to pump your ass? please analyse your insults fore posting them so as not to derail from the pattern of insults (who knows that grinning emoticom keyword abi na code?) |
[/color]
make i nor laugh the bros.