MannobeGod's Posts
Nairaland Forum › MannobeGod's Profile › MannobeGod's Posts
1 2 (of 2 pages)
manchy7531:Hmmmm shadow group |
I know what to do
|
Who it epp
|
So sorry for we Nigerians ..
|
So sorry for we Nigerians
|
arresa:See bobo.... haha abeg who dey post this thing sef.... hahaha See all of dem on pick like say na dem build dis thing. Renovation tinzzzz na it dem pos for pic dis way dey open teeth. Good job anyway all you Chinko's.... I can see you on the roofs nacking your hammer on on the roof on my way to Ede Poly from Osogbo Soon wey go hear how much Mr Aregbe tak repair roofs, painting the building oooo. I like dis man.... he sabi formating wel.. he don turn Osun people to Maga kakakekeke |
Aregbe kekekeke kakakaka hahahaha This guy just too smart for dem Osun people... especially Osogbo settings... they wake up everyday to see lot of comedy around from this man... keke kakaka haha Last time I was in Osogbo I pass through dis place ... I laugh. That interlocking is the funniest part. But come person wey snap this picture smart gannnn o.... Soonest when im back there I will snap the true picture post am here Kekekeke kakaka Osun/Osogbo people wake up na... if no b nairaland na so dem go dey look like mumu. E soji na. But how com dis man just dey do am sha and nothing dey happen. Well na naija we dey. |
Hmm love art... on the track but we drop d pencil pursue other tinzzzz.. respect to you that stand. What ever ya hand findeth ,if it's a good thing, do it well |
Osunnnnnnnn hehehehehehehe Aregbe kakakakakakaka People in that state kekekekekeke Ipinle omoluabi hahahahahaha |
Woman sha lol... especially when yu see dem busy wit that phone. Lol.. and later they just keep smiling while holding that phone and typing. Later you find her getting distance away from where you are so that she can type. Haha no more phone calls again na.. na chat Can you imagine no married woman no get toasters..if you like believe it now and the way they respond to chats even tho some don't want to... haha omo yu go laugh PRAYER can do it sha anyway.. Watin don happen don happen.. cant be d same again let not deceive each other.. she don fall for one smart guy ass wey believe woman can be outsmart cos dem brain are nothing bt chew gum Your kids are what you have. 100% care for them. It's their mum who decided to let loose.. If na me sha... na Tit for Tat o.. but I no go sleep with 2eyes oo...cus na dem it dey pain pass. Daddy day out on board. No hiding,Il make no babies and with decency We can both repent sha later. No grudges and balance equation cos we have both learn. Are you a learner or a fouler... no its because I lover her. Ah Ok let us pray.. in Jesum name........................... |
We don com again.. If you lyk carry Keke napep go there.. na yu sabi... Il not be surprise soon when you come up with another flying armour tank launch to flush boko...
|
Dis man shaaaa..........lol. Best comedian among our polinuisance....ehm sowi politicians |
Ooooooooooooooh bla bla bla If you can't eat, wear, have, see or do anything of this world with manners and proper conscience BTW you, your heart and your God then leave this world.... hang yurself go to heaven or hell and start doing what you think it's right over there. Christians put poo into how they live . Abeg do the best to just follow who you are before that whom you serve and nothing concern anyone next to you. Rubbish mentalities in xtians and musuluwon. Let us be free and serve what we know and believe. What other sees in your makes the right not what we form and suggest for religions... |
Naigeriya lol Mr Garvnor well done jaree.. I like your tactics, atleast it's not good when a garvnor dey and no impact . We have something to point at now. Yes Our garvnor is working. If you like introduce that black thing, that overall wey dem dey wear from head to toe.. turn everyone to masquerade for school. Yes Yes I'm not surprised all dis mumu Muslims don't Know their left from right. From day 1 they make me laugh... haha. Christians....... good you don't take shit from them anymore. But one thing I am still waitng for is when you stop looking at them when they think they can only put gun on your heads. Bleep religion I serve Elohim I'm Happy man no be God |
1 2 (of 2 pages)