Manutdadex's Posts
Nairaland Forum › Manutdadex's Profile › Manutdadex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 46 pages)
wtf...chelshit fans will nt cease to amaze me..y wud som1 want to compare hazard and dmaria? D maria is miles ahead of hazard...he stil has alot to learn. |
will burn it, burn dat of my broda! Even burn my skool join!! |
one fact still stand Nigerians we are d problem of ourselves. Civil servants are like petty thieves, any opportunity to make money. This shows coruption is in our blood, even to d gatemen in our homes. Every Nigerian is guilty of it one way or d oda. Want to stop coruption? Start from ur various homes! Lets get the foundation clean den we can clean it up d ladder. |
VcStunner:at least some1 is educated here!! Certificatin no b education...we have so many illitrate graduate! |
LMAyedun:my broda u wont feel d effect of one million jobs, because we churn out millions of graduate every yr nt to talk of d ones wey still dey unemployd, zero effect ? Oga find somtin do, there are numerous oportunities in dis...it pains me because aba and alaba boiz will key into dis and u re still here typin and complainin abt everytin instead of u to provide solutions... In naija we av abt 80% complainers, abt 20% solutionists. The 20 % are d rich and succesful of dis country. |
tempex88:somtimes aw people on dis forum reason baffles me...jst because u hate some1 wud dat clud ur reasonin? Aw many staff will an assemblin plant av? Frm d executives to d last gateman or even to d marketin arm...( wat abt indirect employment) una think say wen employment is mentioned, na office work on fg dey talk? Oga key in to dis oportunity, if u cant make cars, try makein its components, d easiest of all water tank for d coolin system....jst imagine u makin d tank, someone makin fuel pump, batteries, or even d seats...aw many people don dey employed so? Mtcheew!! No wonda they are still leadin at age 60 wen our youths cant look beyond hatred and reason for once |
i wil go wit d op on dis one...it was never our culture goin abt naked, we were simply naked because there was no cloth(we saw d need for covering but no cloth) except for leaves. If u sayin Nigerians are corupt here and there, u avin a lame leg, blind eye or bad breath doesnt mean u shudnt takr of d bad breath(dat is if u get my poin). We live in a world were everytin u do affects one way or d other(3rd law of motion) u being liberated to dress d way u like has negative effect on kids, shallow minded people, dis will only bring negativity into d society. If we want to copy anytin, pls copy wit wisdom dont copy virus join ms word doc file |
those of u sayin she shud brk d marriage,una think say na Bf and Gf issue? Abeg talk to u man...never assume anytin a relation, dialogue is d ansa.. |
if its jihadist protest...it doesn look or sound peaceful! Am sure the provoked d soldiers and u knw soldiers |
who kill am him kill himself by himself!! |
d people in d north don suffer...BH boiz want amnesty too...very soon somtin will show face in S.W too and dat go be Touts killin too. Make una jst free dis girls. And negotiatin tins like dis take time and thorough understndin on both sides so Nigerian make una exercise patience!! |
return abi supply us weapons!! Una jst dey dribble go back like mikel! God save una!! |
tomiobj:u go suprise as me and my woman go use am for corography.... |
iamsegsy:make dem refund d weddin expenses sharpally...wetin dem expect b4 |
Truth24:definetly Tesojue by reminence!! Wa fe ku laleyi!!? |
will dat add to ur asets op? Leave dis man alone for christ sake...make dat bad belle no go kill u o! U are here and he is up up above u...if u stretch too much u go fall for d ladder o dat is if u are even on any! Mtcheew |
mtcheew |
1. D billboard na photo shop 2. He is d most performin president we ve eva had 3. Buhari is too ethnic consous 3. Anybody wey win gets my support no mata party affiliation! |
una still one vote for Buhari? Full implementation of sharia?? Ehee mori re! |
am sure Nollywood wont make top 50...we produce crap...na 1 in 100 movies na him go make sense except our comedy! |
made of more Naija!! |
maly:ese jare! |
food stuff are feakin expensive in south western states and some oda cities because Nigerians are stupid biznesmen, dem one turn billionairs ova nite...go north go buy foodstuff u go no wetin dey happen for oda states |
oyo le wa!! Wey d money?? |
olx.com tinz...sell it!!!! I neva marry sa |
english no do am..if na by english, Hon pat go be president....money no do am o...if na by being rich Gej wont even make it, na dangote for dey rule but grace speeks for dis people and pray for a better level of grace for my self and family in Jesus Name amen!! |
k..good news...wat abt our babes?? |
u can paste it here...n u can share some to me? 08135227743 |
their owners shid b jailed also!! Ahhh?? Are they dog or lions? |
he is nt Nigerian...for wat gan? |
Wrongturn:eto wetin??! ? Na wa o...nicky butt was one of d best dm in d nineties....but yak supose make dat list...d list no fit acomodate everybody |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 46 pages)

? Oga find somtin do, there are numerous oportunities in dis...it pains me because aba and alaba boiz will key into dis and u re still here typin and complainin abt everytin instead of u to provide solutions... In naija we av abt 80% complainers, abt 20% solutionists. The 20 % are d rich and succesful of dis country.